Neowelsh's Posts
Nairaland Forum › Neowelsh's Profile › Neowelsh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 34 pages)
Na him marry d youngest, na ground dem even sleep poverty |
@prinseca play safe is wen u one act film like adam & eve, u go first use water proof tire everywhere before u start so dat white water no go pass enter each other. |
Abeg no take ur babe 2 www.Penisland.Net o0o0o because immediately she go carry |
your papa na gay, so na yanch them use, so, that makes ur mum still virgin, until ur popsi put dickson for d opposite, she wil always be virgin |
Dat boy na bad boy as him small reach, he is controling d flow, i hope him neva reach puberty |
This is war without end: d cuming of d anti-christ |
Am ![]() ![]() ?? How about?? |
Witching u all d shame. |
U want make i swear. Ok true to god nothing dey my mind. So if you know d answer abeg tell me |
Assuming the mute guy wants 2 buy condom, how those he demostrating it.? Dont look @d dictionary answer fast |
Come 2 your Aids when i tell u 2use condom, you no gree. Now u dey find people way go come 2 your aids. Abeg no call me again o0o0o |
C ona with a AGBADA mouth. Fela children |
Oboy why you 1 use american legend (kingkong) to serve juju |
Abeg make una find taylor 2 sew dat guy blockus, b4 him seeds fall |
Una still dey here?, d poster say him go bang ona: me am stil a virgin in d ass, so i don run comot o0o0o. Buy buy |
bleeped i cant watch it because am using phone. I saw 1 big babe crying, i asked wat happened, she said some boys under fly-over do her 1 by 1, as a result she come lost d butter mint her mama buy 4 her |
Oboy, i for choose number 9 o0o0o. But if your juju see am him go tear-race because dem no dey use juju serve juju |
my guy keep trying, u go see better one |
babe its up to you, only if you are ready the guy will want in for marriage, but you never tire to flex. he knows you love him, so just admite it and he will be ready to marry you, if u are ready before u know it ona go do adam and eve thing again |
i met a witch doctor and he said he will be able to do it. but inaddition to that he said human sacrifies is need to get the stuff done: so i said u are ready for it. native doctor: tell am to come with a sharp matchet with black rope to cover him eyes me:: ok baba, but baba who ona go use for sacrifies[b] native doctor:[/b] no worry when him come we go discus dat abi u no know watin happen to abraham and isaac so if you are interested contact me, i go direct you on how to get there, but i wont go with you gudluck |
D1KeleVra:no wonder i no understand |
mum: honey i love you, pls dig in more dad: babe you know you are very wide, and am not a good swimmer son: is mum a swimming pool? |
D1KeleVra:oboy you one faint sylve11, dat tablet too big na abeg pity am: if you take viagra way big like dat: your own don finish |
Ok, i don accept ur challenge, na who go officiate dis match. Abeg i need some witnes. Gabry hope say u ready if we start no stoping o0o0o & crying is not allowed. Are u sure u want 2 continue. Wait make i learn dis new style call 69. Nieee i go take win u. |
Gabry you sabi me pass everybody, so am surprise hearing word like flat. U know self d more i take d more hard i become. U no fit run me flat, rather wil be hard like steel, if u tink u can. Then come visit me this nite make we experiment am ![]() |
Hallelujah: confession don start, i hope ona see d names of people way dey witch dem self into 2009. Abeg make ona no witch me meri xmas o0o0o, but any1 way want am. Am witching u a merry xmas & a flying newyear. Hip-hip-hip:huraaay, take 1 purewater make we celebrate i go pay, oya dbanj give us musik |
Wonders shall never end see babe favour one gist grand mama gabry, i wish her lucks sha |
Dbanj don make gabry fall in love fall in love o, fall in love o |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 34 pages)


