₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,042 members, 8,448,337 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 08:26 AM

Toggle theme

Nickfrane's Posts

Nairaland ForumNickfrane's ProfileNickfrane's Posts

1 2 (of 2 pages)

LiteratureRe: Chronicles Of Kolo Kolo by nickfrane(op): 3:44pm On Feb 10, 2024
#Goddyrichie e no go spoil


Post jamb day come I write rubbish but the questions simple but I write rubbish make them no give me admission. The school get as e be that year, e small die e no reach poly staff quarters.The school just Dey develop that time, dust just full everywhere. I just Dey see guys Dey wear shirt and trouser some wear tie sef. Then say dem no Dey commot anyhow say na inside school hostel everybody go Dey live. If you wan commot you go go student affairs go sign pass. You have to go to church every Sunday, you have to attend morning devotion every morning, weekly church programs are compulsory, rules just choke anyhow for this school. I told myself I’m not coming back to the school.We got back home that day I assured my dad I wrote the exam well and left the house to meet my guys to gist them. Kenny Dan dey fear say shey dem go lock love of her life for one compound for a long time she no go fit see me anytime wey she want . The next week wey follow am, I see message for my phone say ACU Dan give me admission to study law, I wan faint, my system scatter I wan Dey cry. Because there’s no going back, my popsi Dan Dey plan when dem never send admission letter. Naso I turn Acu student o.Omo I sure say I fail the post Jamb but the school still give me admission. Na those years wey those schools Dey find students. Dem give me admission study Law. Them start Dey call me barrister.
3 Likes
LiteratureRe: Chronicles Of Kolo Kolo by nickfrane(op): 6:16am On Feb 09, 2024
ASUU end strike and my brother went back to school and we chat to update, WhatsApp Dan Dey that time, admission Dan Dey go again. That was how my dad surprised me and bought Ajayi crowther university form. I never hear am before for my life. It’s a private university in Oyo town,Oyo state. I first go google go check am I say Wetin be this. I check Facebook people like me wey dem use the school shock, we meet for Facebook lol.I no tell anybody even my babe Kenny sef no know but when God go catch me na the day I wan go write post jamb she catch me with Jennifer for area junction gbam!
Her face change but she no talk she just go, I begin Dey calculate shebi na night this babe suppose come back, Jennifer was still trying to hug me do rubbish for main road wey my mood Dan change.She too like that thing naso my popsi see us one day for road too. I got home and he asked who she was I say na my secondary school mate, he just said I should be careful. Later wey I free Jennifer for her house I went to meet Kenny at home, I met her mom outside she told me she was inside I was contemplating if to go inside or not. It was when I saw the woman was suspecting something was wrong I went inside because she knew we were dating. But everybody trust me think say I be good boy. Did I tell you Kenny was a virgin? We never had sex, na why I love her finish but see Wetin I Dey use her eyes see.
I met her inside crying I felt so sad. Omo I started begging her and found the best lie to tell her. I tell am say the girl na ayo ex say I see am for road and she say she no go leave me if I no escort am reach junction say since my brother go school he forget am. She look me smile kiss me say she trust me say she no just like as the girl take Dey hug me anyhow. I beg am kiss am carry am commot enter street go them Bigt side. I buy am everything wey go make am happy we stay for there Dey chill. When Tboy come back from work I tell am make he come meet us for there, Naso I drop the news for my guys dem say my papa Dan collect Ajayi form for me say I Dey go write post jamb.nobody sabi the school but we all hoped we play,gist small before everybody go him papa house
3 Likes
LiteratureRe: Chronicles Of Kolo Kolo by nickfrane(op): 5:56am On Feb 09, 2024
So jamb form came out again, my dad took the form for me I didn’t even bother going for coaching lessons because it was a waste of time. I was home doing my yahoo and making money. The day I went to write my exam inside poly Ibadan, I met two girls Tayo and Jennifer. The both of them have same features but jennifer has a very big ass they are both petite and dark in complexion. The funny thing is they were both students but I met jennifer in the exam hall, she took jamb again. She was sitting very close to me when she started having issues because it was cbt. I helped her to fix it because she was already crying. Mumu girl just do mistakes minimize the thing. After exam she was all over me thanking me I took I number and left. On my way home I thought of having some snack and drink so I entered love garden. I bough meat pie and come and was seating when tayo and her friend came to seat right in front of me and staring at me . Her friend looked like a Chinese so much so I just laughed out of nowhere, they felt offended I had to apologize and tell the girl she looks like a naija chinko lol. They laughed too and we got talking, I asked if I could get them something too, they said no problem so I got them meat pie and coke too. I got to know their hostel was close and they were poly students. I took both of theme’s number but I liked Tayo.
We took it from there and dated for about 3 years before she start Dey talk marriage. I use scope Japa
Surprisingly Jennifer stayed very close to my house, she rented a room apartment and had one roommate Tessy. That night I reach her house oo. Jennifer is an Igbo girl with big ass but her boobs are so tiny but she fine. It was like we’ve known each other for a very long time we started dating, she give me kiss that night no be small I no dull am I press her yansh well. Those girls no know say dem old pass me oo like 3 years. But I get big stature and I Dan get beards con get money join so no issue. The next day wey I go show for her house again kiss turn something else we had sex and since that day we were having sex anywhere, anytime . She used to come to my house and we move to her house when it’s time my parents comes.
Kenny just Dey fresh anyhow for street because I Dey dash am money. By then she Dan Dey go her papa shop so na night when she come back we Dey see. Tboy too Dan learn graphic and signs work. Fizi and bigt too dey find admission.
2 Likes
LiteratureRe: Chronicles Of Kolo Kolo by nickfrane(op): 5:53am On Feb 09, 2024
ASUU strike that year no be small e 6months,Ayo had to come home. That night we first enter street, himself see as boys Dey hail me, Ayo shock say when my brother turn small jagaban.Ayo Dan fresh, designer full everywhere I know say hustle Dey pay well. The thing sef sweet me Naso I start to Dey sit down with am for night Dey help am bomb. Na eBay we Dey do that time, na to Dey use fake payment Dey collect goods. We collect package that year no be small. Na person wey Dey work for post office Dey help us clear parole he go just carry am come meet us. Mesef Dan sabi wella I Dan Dey see money. If I Bomb, Ayo go Dey reply and make payment so money Dey reach me well. Sometimes myself Dey work myself because e no easy you fit bomb 50 make 10 reply and na two whitehead go fall for the scam. That was how I met Julia Koch, he was a young German about 21 years old. I make fake payment of an iPad to him, he sent it and was expecting money in his account. According to the format I told him he had to make a payment to clear the iPad he sent and the money I sent before it reflects. He was just a naive young guy. He sent over 1400euros before he knew it was a scam. The money was much then, we had so much cash in our room because we shared same room. It was so much our parents mustn’t see it. We were the talk of the street because iPhone was expensive and rare then. We had it all iPad iPhones iPods laptops.funniest part is when our parent found out what we do they never judged us, they just told us to be careful. We made more friends with mutual understanding and they were always coming to our house. All those Egbon in the street started relating with us base on yahoo,some even come to our house when our parents were not home. We used to have our generator on 24/7, we lived in a residential area so you no fit see police for straight and town sef gan nothing we Dey find for there. Everything we need was around because we’re quite close to poly Ibadan na that kind school area wey enter well.
2 Likes
LiteratureRe: Chronicles Of Kolo Kolo by nickfrane(op): 4:54am On Feb 09, 2024
The day gbege sup for street wey I show finish. Na the night wey one bastard wan rape Kenny. We callled him kokoro but we no Dey talking terms. Him been Dey toast my babe that year but she no gree. E just Dey pain am say na small boy like me dey chop the big fish. That night I called her to meet me at BigT shop, she went to make her hair and was coming to show me, Tboy knew we were dating but he trusted I won’t hurt his sister I so much loved her. She was already close when we started hearing noise. By the time we got there people Dan plenty she say the guy wan drag her enter bush. Omo my head begin hot I para finish I wan enter the guy but people no allow me. Naso Tboy tell
Me say make we Dey go Tboy mama shop back. He made a call in less than an hour, like 6 boys came that night. They were obviously older than us but they were loyal to Tboy. Naso we go the guy papa house go scatter the place. I no know say I Dey put eyes for myself body. We scatter the place no be small. Na the charisma those boys see wey dem take like me but they never say make I join because after that day I still later jam those boys, even Tboy no open mouth say make I join game. They belonged to the supreme most Eiye confraternity
I no know say area people Dan go tell my papa say I Dan join cult, I carry cult boys to scatter kokoro house. Na since then my papa Dan Dey reason say this one I Dan join cult I no fit go federal or state school, na private school be the best option. My pops no know say na the biggest mistake him make.
3 Likes
LiteratureRe: Chronicles Of Kolo Kolo by nickfrane(op): 9:12pm On Feb 08, 2024
I never knew I’d get this much views. I really appreciate you guys. I need ginger please. Comment and let me know you guys are with me. You have no idea what’s coming to you
2 Likes
LiteratureRe: Chronicles Of Kolo Kolo by nickfrane(op): 2:23pm On Feb 08, 2024
Chronicles of kolo kolo
I was brushing my teeth early in the moment when police van park for front of my papa house dem Dan bundle Tboy put for middle. Naso dem carry me too ooo. They didn’t even inform my parents. That was how we started shouting wey neighbors stop them say Wetin we do. They wan arrest underage, person Dan call my papa say dem Dan Dey carry me go. At the end of the day they resolved it and my dad was very pissed. I no fit go house I Dey Tboy house, even my babe Kenny just Dey use mumu eyes Dey look . Na him Tboy suggest make we go Ifa side say he go find something so. Ifa give me soap make I bath for there and told me to go home later in the evening. My mom saw me from afar and was questioning me where have been, my popsi just look me tell me make I go chop. I shock because my popsi suppose beat my life that day. Ifa soap work o. Na since then jazz Dan Dey sweet me. Naso I tell ifa make e do the soap plenty for me so I go Dey do anything my parents gondry overlook am. It worked because my parents liked me more and cash was just flowing.
I can remember a day I went to a party with some of my street guys. Tboy was invited as well I noticed some were putting on white, some black and some blue. I knew something wasn’t right, it was a birthday party. All of a sudden naso party scatter. The black guys all of a sudden started beating a guy on blue. They were hitting him with sticks and cutting him with cutlass. I asked Tboy why they were beating him he said he was a spy. The guy managed to escape, I thought that was the end, not until the guy came back with his gang members, party scatter that day. Celebrant was hacked to death with cutlass right in front of me. By the time we got home news Dan spread. My dad knew I went to the party, I no know say he see me when we Dey mount go the place and other boys in the streeer were not home so I cast but as spiritual cover me he just Dey question me and he went to bed.
2 Likes
LiteratureRe: Chronicles Of Kolo Kolo by nickfrane(op): 10:27am On Feb 08, 2024
Public school influence started telling on me,As at 15 years I was already smoking weed. My home buddies started respecting me more because my orientation had changed.Bigt is a dark skinny guy as well as Fizi, I was the only muscular one with potentials. We were all improving on our toasting skills and 2go was trending then we had a lot of online girlfriends, even some we went long distances to meet . If our mama catch us ehn lol and I became popular in the street because the population of students in my new school was so much. It’s a public school we were up to 300 in the class. This was the period Tboy joined us. It was when his parents moved to our area. I didn’t know anything at first it was Bigt that was gisting us because his mom had a petty shop in front of their house so he used to stay their sometimes when he needs money or we need money lol. So we used to hangout in front of thier shop to scout for babes.We were in Bigt’s mom’s shop when he was gisting us there’s a new babe, we never knew she had a twin, till later when we met Tboy and we got close
I had this right relationship with him than my guys because I dated his sister Kenny. She’s this thick fair pretty girl on low cut. I love girls that are on low cut I don’t know why. Tboy attended one of the most dreaded secondary schools then filled with cult boys. He was among a cult group but he never showed it till gbege sup(story for later). Tboy was into fetish stuffs as at then he had all those jazz wey he go Dey break bottle for head, those ones wey cutlass no go enter. Even all those bullet prod odeshi. His best friend’s(we called him Ifa) dad in school was Ibadan oluwo of Ibadan but the man is late now. May his soul Rest In Peace. They were into same cult group so he did all the necessities for him. Tboy took me to him, them do all those stuff for me sef. Me just do am normal normal base on say I wan enter street finish. But e save me sha(story for later). Tboy liked me so much we did things together because he was also freed then. My childhood buddies were quite restricted. I remember one day we went to one of tboys girlfriend place to collcet his phone her sister seized, we scatter the place no be small. Wey they use police come pack us the second day lol. Na since then gbege Dan Dey sup
2 Likes
LiteratureRe: Chronicles Of Kolo Kolo by nickfrane(op): 10:23am On Feb 08, 2024
As at then my brother Ayomide had mixed up with yahoo boys and cashing out, mom and dad never knew. He was sending me money I had no issue with money. I met a guy we called him keshi he was a bad guy in his school. He was thick, tall and muscular, he liked me and was always with me like a bodyguard, he belonged to the axemen as at then I don’t even know where he is now. He supported me with everything and was very loyal. He introduced me to high school parties that were thrown in clubhouses during the day then, I was enjoying myself I had the hottest babe.I was attending all parties and meeting more guys but I never left my school gang. We ran things together because we were a squad. Life in school was quite different from home. Because my school stuffs remain in school and home stays at home. Goodnews tutorial was quite fun, we never stayed in class to take lessons,it’s either we’re at the staircase or at the back of the building with babes. That was when I met biola she was from a private school. She joined few weeks after I join the lesson. I knew she liked me already because I be fine black big wey come get height join and I never looked my age. I had this bad cut guy look too lol. So any girl go sha trip nisha. Biola liked me and everything happened fast she was the clingy type so I no really do much girls for Goodnews, everybody knew we were dating. One day we were at back of the lesson building,and there was this English teacher that was toasting her then, he sent someone to call Biola she told the person she’s busy. That was how mr Tope came to drive everybody with cane. We wey be say for school dem no Dey flog us, my guys wey come from other schools in town beat that man that day no be small, me sef shock . Since that day the man kept his lane, I got more respected and popular in lesson. If we no wan Dey lesson we Dey go my house. I was a big host then so I had the street credibility.
2 Likes
LiteratureRe: Chronicles Of Kolo Kolo by nickfrane(op): 10:01pm On Feb 07, 2024
Chronicles of kolo kolo


My Brother’s name is Ayomide(Ayo).he got admission into Lautech then and was away, so I was left at home most times if I’m not in school till late night when mom and dad comes back.
Russell father was the ceo stedico in Ibadan, it has various bakery, sachet and bottled water branches across the city, Samuel’s parent were into large scale poultry and fishery farming. While Lanre’s parent were medical personnel. They were the soft boys they had the hottest girls at their beck and call. Russell lived in the nest area to me so we used to sight each other so it was easy to click and I join the gang. We were doing stuffs together. I was able to get along with the babes. That was how I met Tinuke. She had the fattest ass we called her water bumbum. She was of average height,dark skin and on low cut. She was pretty cute but her yansh no Dey stay one place always going up and down. Then we all used to go to my house at break time till closing. One day Tinuke dragged me from the class that she wasn’t feeling too well. We should go home. I said ok and we went to my house. We got inside and she started making funny moves but I was newbie, I was scared she could get mad at me leave so i was just observing. She told me to cook noodles for her. That was my specialty I made it asap.she insisted we ate together, we fed each other and then she cleared the plate. While she was doing the dishes I went to my room to change since we won’t be going to school again till the end of the day. She came to my room and layed on the bed,her ass was facing up. I was just staring and fantasizing. I decided to lay beside her. And then she faced me. We found each other breathing hard. I summoned the courage to kiss her, she did not say anything. I kissed her again and then she responded. I no dull myself I grab her ass asap. I Dan shook hand enter her shirt grab boobs asap. I must confess Tinuke is a pro when it comes to sex, after then we had sex at any given opportunity. No one knew we were fucking. Not even her closest friends (Gift and Nafisat). I have my eyes on them also cos they were both burst and carry yansh.
I started relating with everyone and gained respect. You can’t find me alone I’m always with my guys. Fast forward to exam time. We had to apply for coaching classes after school hours. My gang and I picked a tutorial lesson called goodness
Goodnews was the combination of no to public and private school students. My life took another turn.
TBC
2 Likes
LiteratureRe: Chronicles Of Kolo Kolo by nickfrane(op): 6:44pm On Feb 07, 2024
Chronicles of colo

Araromi community school was one of those public schools that they used to fight other schools then. Majority of the male senior students are grownup men. I wondered how they were still in school. My first day I school I met Caroline. She’s this light girl with big ass and boobs. I liked her at first sight but I never knew I was brewing trouble for myself. She was the crush of one of the most dangerous guys in school his name was wasiu. He was of average height thick and dark in complexion. My first day in school I sat with Caroline and her friends, they helped me with school stuffs and wrote my notes for me. They liked me but I knew caroline had a thing for me already, I used to follow her home before heading home because my house is just about 10 minutes walk from the school. One day I was on my way back when wasiu be his gangs blocked me, they threatened I should leave caro alone, they took everything on me but left my phone. I was so scared that they I thought they’d stab me because one of them was holding a dagger. I knew I had to do something about caro fast, that big ass cannot go just like that after then threaten me. Lailai
I invited caro over to my house one break time, she came and we had sex, yea caro disvirgined me lol. Being the first time I was very shy and after that day the relationship between myself and caro started fading,Don’t blame me it was my first time. As at then I was already sitting with another set of boys, they were good boys but I wanted more. I wanted to be among the bad boys. The big boys
I noticed there were two different category of boys, some are the street boys to the core always fighting and not staying in class(likes of wasiu and his boys) , while some are cool and big boys, they give you trouble when you ask for it. They have the cash and the girls ,I wanted to be among them. That was when I met Russell ,Samuel and Lanre.
2 Likes
LiteratureRe: Chronicles Of Kolo Kolo by nickfrane(op): 6:26pm On Feb 07, 2024
Growing up was the best experience ever. I wish I could turn back the hands of time and have those experiences again. I’m from a family of 4. It’s just my brother and I so we had almost everything to ourselves.Dad is into construction and mom is a civil servants so we were quite comfortable. It all started while growing up. We were exposed to technology at a very tender age. We had a desktop then, we’ve had phones since primary school. Our parents made sure we were comfortable. My brother was a very reserved type so he stays at home or he goes to our neighbors house. As for me and my clique then. We were always roaming the street. I got mixed with the street kids because I used to envy how free they get and all that. But I make sure I’m home before 6:30/7pm, because that’s the time my parents comes back. My gang are named Fizi and BigT, they are my childhood friend, we grew up together before Tboy joined us(he’s a twin,he has twin sister). My life changed the moment my parents took me from a private secondary school I started all my life to a public school to write my wave and Neco. That was where my wayward and trouble filled life started. I started having sex, I started smoking, I started moving with the school bad guys. I was like a mini GOD because I came from a private school and I had the charisma. I was ready.
Stay tuned
2 Likes
LiteratureChronicles Of Kolo Kolo by nickfrane(op): 6:10pm On Feb 07, 2024
Good evening guys. This is true life story of regular street guy from an average home that got influenced badly. It’s drugs,sex and cultism related. Please do not mind my English I just want to say mind and experiences. Right in this story you all get to understand life in private universities and how they’ve done more harm than good with all students living and campus and won’t be allowed to leave the school gate and other strict rules. Follow me on this journey.
1 Like
LiteratureRe: The Hustler (My Life As A Yahoo Boy) by nickfrane(m): 12:29pm On Nov 08, 2023
Frank what’s next. Don’t dull
1 Like
LiteratureRe: The Hustler (My Life As A Yahoo Boy) by nickfrane(m): 1:50pm On Nov 07, 2023
Nice update
1 Like
LiteratureRe: Jake: Son Of Emperor by nickfrane(m): 6:43pm On Nov 06, 2023
Boss le pa actor o
LiteratureRe: The Hustler (My Life As A Yahoo Boy) by nickfrane(m): 8:10am On Nov 04, 2023
Keep it coming.. I Dey with you gidigba
1 Like
LiteratureRe: The Hustler (My Life As A Yahoo Boy) by nickfrane(m): 9:00am On Nov 03, 2023
Hard choice. Kudos to you frank
1 Like
LiteratureRe: Jake: Son Of Emperor by nickfrane(m): 10:41am On Nov 01, 2023
Nice one
LiteratureRe: The Hustler (My Life As A Yahoo Boy) by nickfrane(m): 10:38am On Nov 01, 2023
Traffic on here isn’t even encouraging😢
LiteratureRe: The Hustler (My Life As A Yahoo Boy) by nickfrane(m): 7:08am On Nov 01, 2023
Chai. Wahala Wahala
LiteratureRe: The Hustler (My Life As A Yahoo Boy) by nickfrane(m): 6:59am On Oct 30, 2023
Gehngehn
1 Like
LiteratureRe: The Hustler (My Life As A Yahoo Boy) by nickfrane(m): 1:26pm On Oct 29, 2023
Oyahhhhhhhhh
LiteratureRe: The Hustler (My Life As A Yahoo Boy) by nickfrane(m): 10:46pm On Oct 25, 2023
You Dan Dey enter agbawo shii. Kola na person
LiteratureRe: The Hustler (My Life As A Yahoo Boy) by nickfrane(m): 7:43pm On Oct 23, 2023
Ride on
Foreign AffairsRe: Mass Shooting At Indiana Mall. 3 Dead, 'Good Samaritan' Kills Suspect by nickfrane(m): 9:00am On Jul 18, 2022
The civilian go shalaye where he see gun for Nigeria oo. That one na another case on hin own
Christianity EtcRe: What's Always Taking You Back To Sin? by nickfrane(m): 12:28pm On Jul 17, 2022
Masturbation. I’m always going back after promising myself not to go back to it. I can’t do without masturbating in a day. It’s killing me
TravelRe: Why Do Your Friends Ignore You When They Finally Travel Out Of The Country? by nickfrane(m): 1:45pm On Sep 04, 2020
Brother I agree they were never your real friend.. I have a friend that has traveled out over 5 years ago and we still talk like we're a stone throw away. A real frined won't ever ignore you. Just move on with your life
LiteratureRe: Oga Landlord 21+ by nickfrane(m): 5:08pm On Aug 18, 2020
Honourable talk and do ride on.. bang any woman that comes your way. Nothing do you.we dey with you
LiteratureRe: Oga Landlord 21+ by nickfrane(m): 11:10am On Aug 08, 2020
Madam Stella no go kill honourable
PoliticsRe: Zara Umara Zulum: Meet Daughter Of Governor Zulum by nickfrane(m): 9:58am On Aug 08, 2020
She fine sha

1 2 (of 2 pages)