Events › Re: Colourful World Of More Concert On November 3, 2013 by Nikapetrelli(f): 12:31am On Nov 04, 2013 |
P-square loading make de concert end,Abeg sleep don d come |
Events › Re: Colourful World Of More Concert On November 3, 2013 by Nikapetrelli(f): 12:28am On Nov 04, 2013 |
Banga Lee talk say him favourite colour na red |
Events › Re: Colourful World Of More Concert On November 3, 2013 by Nikapetrelli(f): 12:26am On Nov 04, 2013 |
freecocoa: My phone no get youtube.
Them go put am for dvd sell? Atleast I go get 70 naira buy am. No wahala dat one still dey okay,Least u go still watch am |
Events › Re: Colourful World Of More Concert On November 3, 2013 by Nikapetrelli(f): 12:25am On Nov 04, 2013 |
De guy wey wear Banga Lee chain don happy die |
Events › Re: Colourful World Of More Concert On November 3, 2013 by Nikapetrelli(f): 12:23am On Nov 04, 2013 |
spade: So far, Phyno, Olamide, Chidinma, Tiwa Savage and Wizkid did it for me.
Davido just carry that 1000 dollar story cause noise. Save for that, he was just there. Nice live band, though.
Waje was just plain sad. U suppose know Davido dey like show off,U no see as how he take do am intro to enter stage |
Events › Re: Colourful World Of More Concert On November 3, 2013 by Nikapetrelli(f): 12:20am On Nov 04, 2013 |
freecocoa: So I no watch the show o? Chei.
I wan cry.  Babe no cry,but dem go still upload am for you tube anyway |
Events › Re: Colourful World Of More Concert On November 3, 2013 by Nikapetrelli(f): 12:17am On Nov 04, 2013 |
Omo finally tins on point,D babe wey him drag for stage nw,to dance.Don confuse die |
Events › Re: Colourful World Of More Concert On November 3, 2013 by Nikapetrelli(f): 12:16am On Nov 04, 2013 |
D concert is making brains,Abeg where d name Banga Lee follow come from?? |
Events › Re: Colourful World Of More Concert On November 3, 2013 by Nikapetrelli(f): 12:14am On Nov 04, 2013 |
Omo see as guys carry babe for neck,Babe wey fit dey weigh abt 50kg upwards,Smh.Later him go dey complain of neck n back ache |
Events › Re: Colourful World Of More Concert On November 3, 2013 by Nikapetrelli(f): 12:12am On Nov 04, 2013 |
crystalsaint: Guys are funny sha...carrrying a babe on ur shoulders for hours cos of this thing inbtw her legs...una dey strong Babe no be small matter o |
Events › Re: Colourful World Of More Concert On November 3, 2013 by Nikapetrelli(f): 12:11am On Nov 04, 2013 |
For moi Phyno,Chidimma n Tiwa killed.Davido wan use stlye cause confusion.Omo baba 2 much money |
Events › Re: Colourful World Of More Concert On November 3, 2013 by Nikapetrelli(f): 12:10am On Nov 04, 2013 |
For moi Phyno,Chidimma n Tiwa killed.Davido wan use stlye cause confusion.Omo baba |
Car Talk › Re: LAGBUS Bursts Into Flames At Ojodu/Berger Terminal by Nikapetrelli(f): 11:07am On Nov 02, 2013 |
Na wa oo,All dis fire accidents don dey too much.All is well |
Politics › Re: An Open Letter To Anambra Voters. by Nikapetrelli(f): 11:03am On Nov 02, 2013 |
Moi,I'm not voting,I care less about who emerges as d winner,Those voting anyway,vote for whomever u think is d right candidate |
Politics › Re: Jonathan To Sack Ministers With Governorship Aspirations by Nikapetrelli(f): 10:59am On Nov 02, 2013 |
Na today u be sack ministers,Y dis one go be big deal |
Education › Re: Shettima Of Borno Orders Demolition Of Schools Renovated By Federal Govt by Nikapetrelli(f): 10:45am On Nov 02, 2013 |
For what nw,See rough play!!!Una just de waste money any how |
Health › Re: Sachet Water Causes Cholera - Pharmaceutical Society Of Nigeria by Nikapetrelli(f): 10:31am On Nov 02, 2013 |
Choi, n everybody for dis country takes sachet water,Na to begin drink Stream or River water |
Education › Re: Ignore ASUU’s Demands, NASU, NAAT, SSANU Tell FG by Nikapetrelli(f): 10:23am On Nov 02, 2013 |
Na all of una sabi |
Politics › Re: Anambra Governorship Debate Live On AIT by Nikapetrelli(f): 6:10pm On Nov 01, 2013 |
Abeg,light no dey to watch |
Food › Re: Is It Wrong For My Wife To Compliment My Cooking? by Nikapetrelli(f): 6:08pm On Nov 01, 2013 |
There notin wrong |
Travel › Re: 92 Migrants Die In Sahara Desert After Failed Crossing by Nikapetrelli(f): 6:07pm On Nov 01, 2013 |
Rip,everybody wan Jand |
Nairaland Ads › Re: Results Of Dynamic Ad Design Contest by Nikapetrelli(f): 6:43pm On Oct 31, 2013 |
Nice ones |
Fashion › Re: Ladies, Would You Rock This Hairstyle? by Nikapetrelli(f): 5:33pm On Oct 31, 2013 |
Not in my wildest dream,I will not |
Crime › Re: Man Escapes From Lagos Prison, Steals 20 Cars by Nikapetrelli(f): 3:58pm On Oct 31, 2013 |
Choi,de Man d vex |
Phones › Re: Annoying Messages Sent By Telecom Service Providers by Nikapetrelli(f): 2:52pm On Oct 31, 2013 |
Na all of them,no be only messages self, dey go call u be do advert for caller tunes or make u subscribe for one of their promo n u self go dey think say na better call dey enter ur phone.Omo de tin dey vex me lyk MAD |
Car Talk › Re: Nigeria Women Cant Drive! by Nikapetrelli(f): 2:48pm On Oct 31, 2013 |
Na lie joor |
Christianity Etc › Re: 5 Firewalls Needed To Resist intimate Sins by Nikapetrelli(f): 2:41pm On Oct 31, 2013 |
K,will do just that |
Sports › Re: Who Are The Biggest Prospects In The Golden Eaglets? by Nikapetrelli(f): 2:39pm On Oct 31, 2013 |
K,next |
Politics › Re: Fire Guts Lekan Balogun’s Ibadan House by Nikapetrelli(f): 9:50am On Oct 31, 2013 |
Fire,Gud to know |
Politics › Re: Bayelsa Demolishes Governor Dickson’s House by Nikapetrelli(f): 9:47am On Oct 31, 2013 |
Anoda means of enriching himself |
Education › Re: Nairaland Undergraduates Central Chatroom by Nikapetrelli(f): 7:33pm On Oct 30, 2013 |
I rep ANSU |
Properties › Re: Estate Agent's Practice Of Picking-up Clients In Eateries. by Nikapetrelli(f): 2:20pm On Oct 30, 2013 |
All of dem na de same pple,All dis Scamming tins |