Nokio2's Posts
Nairaland Forum › Nokio2's Profile › Nokio2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 24 pages)
,full security for dia o If somebody just use chalk write NEMA for that warehouse All that roof,door's and rod Don turn iron condemn |
ivolt:You are by this notice appointed nairaland CBN governor.. Congratulations. |
What of uncle bandit Him no sign? |
See as jon wickk smile As den give am 40 years Belgium whisky inside original red package Wike go find somebody trouble 2moro tomoro Belgium ogogoro no dey carry nafdac no o |
Wetin burnaboy go do now |
Wait for Fg to come to mosque next tomoro n tell dem na shou! |
.oga shame your enemies Jus drive truck of rice from kubwa to suleja U will decipher and digress the distress that has retrogress the finess and fitness of Nigerian s and placed them in express duress.. |
U sef no say if ur prick Get craw craw na still yourprick How mastubating on Obi's name reduces hunger and shetimaniac tinubulation I don't no |
,see dis people's Who una dey wine Mu-mu is hear to stay If food no dey to observe Ramadan Make una postpone am join with next year own... Na Dangote and bua i jus dey pity Dia Muslim brothers wan thief dia spaghetti n sugar finish |
Only one truck of spaghetti wey dem loot for suleja ...people wey dey dia pass 15millions |
They should show us the warehouses We will pick the items n drop their money for them.. Abi dem no truss we Dem no see how people Gently and orderly help nema share thing's.. |
Like say Dimka catch u DAT year Omo na Gpmg for scatter ur good leader head..abi no be the same generation una b |
Comptroller inspects his real office... |
For easy distribution and transparency The money should be kept in nema Warehouse nationwide.. |
Be careful of daddy love's house Camera full everywhere |
Babangidapikin:Ghana too far make him go lodge for daura from dia use #200 enter Niger Republic call mother in-law with international no.. |
Present continuous tense according to corper Funmi my sec sch English mistress.. Tell seyi he is not traveling to arab country n see how he will protest Na me good to stay stolid like dry agbado. |
Turn to cat go and free him Na kuje him dey By raining season did man go turn to chief igboho |
Which kain work she dey do for that island Because The way she like bending down like dis.. |
I don see advices today from God of chosen to Isabella mailing addressing Since we sre doing adhoc committee work with verywickedman..here is our solution.. Go sleep 2day's for ashawo house.. U will para venture get d HIV.. So u can genuinely carry 2 doses to Canada..Good luck Canada wey get original drugs U still wan smuggle Nigeria own wey dem manufacture for India go.. |
Oyinbo name am ToFu E reach una turn ...aaawwwaaaraaa! Na wao |
The only problems na say she from islamaBad . .. Like say na Hyderabad,Canada for consider.. she fit still get cousin's for allahlabad like dis.. Auntie if u make Canada issue any visa ban we go use 2/2 wey dem soak inside balablu for ur head |
Cardoso economics practical must touch every body I get yam Onion's pepper and tomatoes But no veg oil To boil yam n sauce Since morning I yam looking at neutral Polish n it is looking at me..it is gradually looking like unsaturated animal fat.. |
Cardoso economics practical must touch every body I get yam Onion's pepper and tomatoes But no veg oil To boil yam n sauce Since morning I yam looking at neutral Polish n it is looking at me..it is gradually assuming the character of unsaturated animal fat... |
What a balablu Cardoso economics practical must touch every body I get yam Onion's pepper and tomatoes But no veg oil To boil yam n sauce Since morning I yam looking at neutral Polish n it is looking at me.. |
In the same kontryy It is general president that is showing all the tenants shege |
Op your grey matter Is it agbado or cassava Wen u go sha visit suleja Make we show how much mending 0.16 cents fit give u |
Hausa man reach Germany.. Toh alhamdulila Sorry o Jona na urhobo man |
Yesterday I realise 9ja don finish Patapata One guy post pic of sniper bottle for IG Come write "I'm about to end it all" FTC come ansa "brotherly, drink remain for me abeg ,even if na two spoons, since 3wks my money never complete to buy d bottle" |
No how this man will do 4yrs as Sp.. Yesterday I realise 9ja don finish Patapata One guy post pic of sniper bottle for IG Come write "I'm about to end it all" FTC come ansa "brotherly, drink remain for me abeg ,even if na two spoons, since 3wks my money never complete to buy d bottle" |
Naija logic Corruption come dey screen anti corruption.. Yesterday I realise 9ja don finish Patapata One guy post pic of sniper bottle for IG Come write "I'm about to end it all" FTC come ansa "brotherly, drink remain for me abeg ,even if na two spoons, since 3wks my money never complete to buy d bottle" |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 24 pages)
Just tell your suitor to go to Ghana and tell your mother he just came back to take you along ...