Noobsaibot2's Posts
Nairaland Forum › Noobsaibot2's Profile › Noobsaibot2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 12 pages)
[size=18pt]YOU FOR ADD THE QUESTION OF HOW TO MACE ![]() FTC .... ABEG, SEUN NO VEX FOR ME THIS TIME... NA BEG I BEG YOU... LEAVE MY POST FOR THIS THREAD... E NO EASY TO REACH FIRST TO COMMENT... SINCE I JOIN THIS ARENA OF NAIRALAND... THANKS TO GOD ALMIGHTY, THANK YOU JESUS, THANKS DAD, ME BE YOUR BOY... HAIL OKIJA_JUJU, HAIL YUZEEDO... THANKS ALL NAIRALANDERS... I DEY SWEAT FOR FOREHEAD AS I DEY WITE WITH JOY... E NO EASY... SEUN NO VEX SAY I GET BEAF WITH YOU... NA PEACEFUL BEAF... NO MACE ME OUT, ABEG!!![/size] |
[size=28pt]CORK, MR... WETIN YOU DEY YARN SEF [/size] |
[size=38pt]ABSOLUTELY... SHE'S NOT HOT... FULL STOP.!!! [/size] |
[size=48pt]SEE FACE [/size] |
[size=48pt]YUZEEDO, WEY MY PAJERO? [/size] |
confused, he is... |
[size=48pt]NDI ARA [/size] |
[size=48pt]BROS... WHAT DO YOU EXPECT WHEN LIL GIRLS START F******KING AROUND ![]() THAT'S WHY I DUMPED THE GIRL I LOVED ![]() BUT NOW... I FEEL SO MUCH BETTER WITH MY LAPTOP [/size] |
[size=48pt]WHICH ONE BE LAWMA AGAIN ![]() THE ODA DAY NA LASMA CATCH ME FOR MILE 2 [BADAGARY EXPRESSWAY] ![]() FIRST TIME TO DRIVE FOR LAGOS [/size] |
Babzilla: TOO MANY HIDDEN POST[size=48pt]THATS WHY I STOPPED POSTING... [/size] |
[size=38pt]TWO GIRLS HOLD YOU... AND YOU ARE SMILING... NA WETIN YA PAPA SEND U GO SCHOOL FOR [/size] |
[size=78pt]NDI ARA[/size] ![]() |
[size=18pt]ADOBE AE CS6, PRE CS6, ETC... THAT'S WHAT AM USING... [/size] |
[size=18pt]ARE SHE A BOKO RAHAM [/size] |
[size=48pt]VANITY... GO MORTUARY AND SEE DEAD PEOPLE, THEN YOU GO KNOW SAY THIS SHIT POSTED PICS NA VANITY... I'M OUT *** IN OMOSEXY'S VOICE **** [/size] |
[size=48pt]RESERVED...[/size] [size=48pt]THEM LOOK LIKE PEOPLE WEN SMOKE WEED [MARY JU ANNA][/size] |
Kiaso: that's not the issue......any way she looks older than 15[size=48pt]OK NA... [/size] |
CHEI!!! WETIN BE THIS ![]() *** SOBS *** |
[size=48pt]YOU SMOKE GARRI ASK YOURSELF [/size] |
Kairoseki77: I am voting for Sub Zero.[size=48pt]NOOB SAIBOT IS SUB ZERO! YOU FOOL!!! DON'T MAKE ME LAUGH!!! [/size] |
~Bluetooth:[size=48pt]NA ME CAST THE 1ST VOTE FOR NOOB SAIBOT [/size] |
[size=48pt]OPERATION SWEEP [/size] |
WRITE IT UNDER THE <CODE></CODE> TAG OF YOUR HTML ![]() |
[size=28pt]JANGLOVA by BSTARS - OFFICIAL VIDEO, DIRECTED BY DEDE ONYENMACHI PLEASE, YOUR VIEWS AND COMMENTS WILL BE HIGHLY APPRECIATED, THANK YOU.[/size] [flash=425,344] https://www.youtube.com/watch?v=nn684DdEnvU[/flash] [size=48pt]DR. SEUN OSEWA, ABEG, NA BEG I BEG YOU, NO BAN, HIDE, OR THINK AM AT ALL... AM LOYAL. ![]() [/size] |
[size=48pt]RESERVED[/size] |
[size=48pt]2.2.1... AM TRYING [/size] |
[size=48pt]THREE... WHEN I GO REACH 1 [/size] |
[size=48pt]WHY NUMBER FOUR F**K [/size] |
[size=48pt]O GIRL! MAYBE YA GET MALARIA [/size] |