Northsouth's Posts
Nairaland Forum › Northsouth's Profile › Northsouth's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 24 pages)
This Nigeria vice president is a gangster E never dey smile With this him dark glasses. And na him go be president after Tinubu Only God knows wetin him go still do |
These obi's supporters en Dem just dey make me laugh anytime I see news like this They are all comedians. Am not even a Tinubu supporter, am not even interested In Nigeria's useless politics But Obi supportees are just jokers If na another yoruba wey strong like Tinubu ADC dey even push to contend with a northern vice E for better. But even most Yorubas and other southerners no go vote for Obi, talkless of Fulani and other northerners wey no even like Igbos. Obi cannot even defeat Atiku in primary |
They just need little incarceration Behind bars will make Dem think better |
What I know is... Time will come sooner than later When Trump attention will shift towards Nigeria 100% like Iran, Then even the terrorists donors and sponsors will be eliminated one by one |
Psoul:have you ever played football, about two hours under the sun playing, u can drink 8 cold pure water. Not to talk of people wey dey drill borehole, when Dem reach house Dem go still drink plenty water, even before Dem leave house in the morning The fact is hot sun keeps you dehydrated a lot U go dey drink water and u no go unirate U may not really understand anyway There are even some people that have special constant water intake even while inside AC throughout the day, either on doctor's order or natural unique and rare condition |
Pious101:and no be lie o, if e cold well well and doing some work in the sun, 10 litters is small for some people o |
Willie2015:nothing remain o, e don red be that |
It took CAF too long to check the situation. E no suppose take CAF so long to know the rules and regulations So article 82 & 84 can be so difficult to know since And offside is easy to detect on the pitch Africa football governing body dey crase |
My own now na to dey observe the situation wey una no see Am watching the Fulanis with one eye like sniper rifle scope. Those people are not happy with all that's going on like this They are observing the settings It hasn't been in their favor for a short while now. And me am very happy about it They have been ruling the nation for a while and acting like the landlords Hand don dey touch Dem now Shettima go be president after Tinubu, and him na Hausa. |
Ah no like this news at all But u have to fear government to be wise. Why should the Senegal coach ask his players to walk off the pitch while the match is going on Law is law na Na we Nigerians wey dey use to lawlessness go vex for this ruling without understanding it anyway |
Israel will last forever, Iran already understand how powerful Israel is saysugar:Israel can't last 3 wetin Israel wey don turn fish bone for una throat They will last till forever Go and read their story Even Jesus their favorite son, na him blow pass for history till tomorrow U con dey whine ur family here Abeg dismiss |
wellmax:why don't you let me worry about my own challenges, and you focus on your own Don't worry about others This war must continue |
Mrtaye:yes Like gbos gbas On their heads That's the only language they understand |
Beeron:I understand it's not what you wished for or wanted But the man is dead, sorry He's gone like supreme leader Una never see anything |
Iran is suffering and dying HacheNoire: |
Watianoengineer:you, una, Iranian no get air force? Abi Dem no get fighter jets? Continue with your drones and missiles No complain for there again o If I hear pim |
fasho01:Me am not tired at all. Iran must feel it real bad |
Botragelad:thank you for thrashing that his useless comment No mind am, as him hear bad news about him people (Iran terrorists) him no happy, he dey confused not knowing what else to say |
Trump should just come teach these mediocres some lessons Dem too like rough play |
OlujobaSamuel:alright sir, no problem sir |
Well I don't really know about okpa but There's one calabar soup wey Dem go cut periwinkle bottom away con cook the head without removing the shell like say Dem dey blow whistle when eating it with swallow. That's really suffering Forget the culture, some culture are suffrage. Just like when Dem dey kill twins as culture back then Suffering. Instead make u commont the periwinkle meat out of the shell and enjoy your swallow meal. U go still dey pause for nothing just to blow the meat with effort out from the half shell Seriously you're to enjoy meal, not suffer |
Not everybody really want to die for wrong leaders especially when the masses no longer want that leadership |
samsononyilo:you think? Help yourself Stop thinking. Your wishes are misappropriate and misplaced |
Pikin no know book fail exam U say e get good handwriting |
I sha no wan hear justice for Iran o Or save Iran o. If I hear pim Una go hear gbau |
Some women don dey wise and constructive Some are still negative and destructive |
Omenlon:you think say na everybody be farmers. Or ur head nut don loose? Just because it's not my field or work related doesn't mean I can't give a comment about it. But because you are one of those destroying the country, u will still be confident in error and loggerheading with constructive correction or condemnation. Irresponsible set of people |
GorillaApp:well I will agree with you about what you were taught in school. But the weather condition in the same Nigeria is now favourable right? Nigeria never know wetin dey worry am |
My own is if marriage is not half prison for men, then it's half house arrest with ankle monitor for men Even mental arrest for men Too many sole responsibilities |
Something that is very valuable and marketed globally since Tell me what hindered Nigeria since Is it white men that refused to give us seeds of the crop since or we refused to bring it to Nigeria? Useless country. The palm oil we were once a champion in, other countries don take over. Even maize, we cannot be top growers. Something is very wrong with Nigeria Na only cassava we sabi pass for garri Because of poverty mindset |
Something that is very valuable and marketed globally since Tell me what hindered Nigeria since |
