Politics › Re: Dino Melaye To Nigerians- When I Am Ready, Una Go See My Made In Nigeria Wife by notoriousbabe: 8:55am On Mar 05, 2016 |
Pascal181: This dino melaye of a thing lack parental upbringing o. He talks anyhow as though he's a baby. the guy na tout who is just fortunate to be in the national assembly |
Politics › Re: Dino Melaye To Nigerians- When I Am Ready, Una Go See My Made In Nigeria Wife by notoriousbabe: 8:54am On Mar 05, 2016 |
datola: This man is full of himself. one of the reasons that made me to hate him like sin |
Politics › Re: Dino Melaye To Nigerians- When I Am Ready, Una Go See My Made In Nigeria Wife by notoriousbabe: 8:53am On Mar 05, 2016 |
who fokn cares? Marriage wey you no go fit maintain mtcheeeeeeeeeeeeeeeeeeeew |
Celebrities › Re: Check Out D'banj's Outfit...Yay Or Nay by notoriousbabe: 8:51am On Mar 05, 2016 |
omo dbanj thing go long o |
Career › Re: The Nigerian Army Salary Structure: How Much Is A Nigerian Soldier Paid? by notoriousbabe: 8:49am On Mar 05, 2016 |
dem come dem pay bloody civilians peanuts,God dey |
Politics › Re: Governor Okowa's Message To Obasanjo At 79 by notoriousbabe: 8:47am On Mar 05, 2016 |
Baba no be 79 0,Obj go don dey reach 88 |
Family › Re: Lets Celebrate Our Nairaland Children ( post Your Pictures) :) by notoriousbabe: 11:57pm On Mar 04, 2016 |
kelvincoke: World famous Aishat worrydo... #kiss na for oversea dem born am?see am dem comot from the sea |
Family › Re: Lets Celebrate Our Nairaland Children ( post Your Pictures) :) by notoriousbabe: 11:54pm On Mar 04, 2016 |
|
Culture › Re: Ooni Ogunwusi Installed As Grand-Patron Of Kegites Club International (Pix) by notoriousbabe: 11:42pm On Mar 04, 2016 |
daveyjay: hahhaahaha, dem just unban me on 2nd march 08:38am, and U want make dem ban lme aqain??! Guy U weeeked my gees iyangbali and babangbali are still there,i wan send you go there make you help me give them money and food as this wicked people don talk say na 2019 dem go release dem |
Crime › Re: EFCC Arrests Man For Duping An Irish Businesswoman by notoriousbabe: 11:34pm On Mar 04, 2016 |
malcomvee: yahoo has reduced crime rate, cultism anda lot of other social vices... Yahoo did that and not church or government... Now all the bad boyz don enter malay or SA go hustle.... Just saying l... Government no create job for we! i love yahoo pass gmail, facebook and nairalander |
Culture › Re: Ooni Ogunwusi Installed As Grand-Patron Of Kegites Club International (Pix) by notoriousbabe: 11:32pm On Mar 04, 2016 |
daveyjay: What's ur qender??! Male/female or hermaphrodite! I quess ure a quy! Lala see this quy dey threaten U for ur lane you dey take style dey patronise lala abi?he no go work |
Politics › Re: Yahaya Bello's Wife Delivered Of Twin Boys - Photo by notoriousbabe: 11:30pm On Mar 04, 2016 |
why dem come resemble one of our murderators now?no wonder dem put am for front page,na wa o |
Culture › Re: Ooni Ogunwusi Installed As Grand-Patron Of Kegites Club International (Pix) by notoriousbabe: 11:25pm On Mar 04, 2016 |
daveyjay: Why U dey cry like small pikin nah??! Lalasticlala don do U stronq thinq b4??! Lala na my quy nah lala ban dis guy or i go tell seun to ban you |
Family › Re: Lets Celebrate Our Nairaland Children ( post Your Pictures) :) by notoriousbabe: 11:24pm On Mar 04, 2016 |
mybestlove: Juju people full for nairaland. Wet in concern pikin dem pics with this forum.
Una no get me in Jesus name. Amen. no mind the op.You no see as dem plenty for the thread looking for photo to carry go for dem meeting tonight |
Family › Re: Lets Celebrate Our Nairaland Children ( post Your Pictures) :) by notoriousbabe: 11:22pm On Mar 04, 2016 |
op finally you want to carry out the assignment that you were sent from your kingdom. You want to take the photo go for initiation abi?
i pity una wey dey post una children's photo here. My hand no dey o |
Culture › Re: Ooni Ogunwusi Installed As Grand-Patron Of Kegites Club International (Pix) by notoriousbabe: 11:18pm On Mar 04, 2016 |
daveyjay: See yoruba people head....them too like food lalasticlala you no go see dis one now o,but if na iyangbali na prison straight |
Family › Re: 68-Year-Old Woman Battered By Her 79-Year-Old Husband In Lagos by notoriousbabe: 10:26pm On Mar 04, 2016 |
jane0000: Guy forget that thing. Man na man. Back them na one small boy beat me mercilessly. Since then,I no dey find man trouble again except on line.  for online I go take Google look for you to come beat you  |
Family › Re: 68-Year-Old Woman Battered By Her 79-Year-Old Husband In Lagos by notoriousbabe: 10:24pm On Mar 04, 2016 |
Eyan mayweather ni baba ye |
Crime › Re: EFCC Arrests Man For Duping An Irish Businesswoman by notoriousbabe: 10:22pm On Mar 04, 2016 |
Lescott7: Yahoo should be legalized, I see no reason why the govt should be punishing someone just because of his smartness. These people are the one gaining respect in our campuses and by virtue of this(yahoo),cultism has been reduced. shoro niyen? |
Crime › Re: EFCC Arrests Man For Duping An Irish Businesswoman by notoriousbabe: 10:20pm On Mar 04, 2016 |
I only came to check names |
Politics › Re: Oshiomhole Replies Dino Melaye, Says 'you're Empty' by notoriousbabe: 9:36pm On Mar 04, 2016 |
obailala: Oshiobaba should have known it was just a joke used to buttress a point. Is it everything you respond to?  that was an expensive joke from a so called distinguished senator |
Politics › Re: Oshiomhole Replies Dino Melaye, Says 'you're Empty' by notoriousbabe: 9:32pm On Mar 04, 2016 |
That tout called Dino went too far. No wonder I hate him |
Culture › Re: Ooni Of Ife & Saheed Elegushi At Olubadan's Coronation (Photos) by notoriousbabe: 9:29pm On Mar 04, 2016 |
|
Family › Re: Wife Pours Hot Water On Husband For Denying Her Sex For 3 Weeks (photo) by notoriousbabe: 9:27pm On Mar 04, 2016 |
I only came to check names |
Celebrities › Re: Wande Coal Looks Fatter In New Photos; Fans Call Him Father Xmas by notoriousbabe: 9:22pm On Mar 04, 2016 |
Omo see dem they are about to do touch your toes |
Politics › Re: Fleeing Boko Haram Terrorists Gunned Down By Troops In Sambisa Forest. Photos by notoriousbabe: 1:58pm On Mar 04, 2016 |
Lalasticlala if you want that hilux van,come and take it |
Politics › Re: FG, EFCC Didn’t Disobey Court Order, Judge Tells Dasuki by notoriousbabe: 1:54pm On Mar 04, 2016 |
Lobatan |
Celebrities › Re: Globacom Issues Official Statement On P’square by notoriousbabe: 1:21pm On Mar 04, 2016 |
Na photoshop jo |
Travel › Re: Passengers Sitting On Top Of A Moving Train (photos) by notoriousbabe: 12:47pm On Mar 04, 2016 |
chiefolododo: O death where is thy sting? it's in your back pocket |
Politics › Re: Amaechi Behind My Ongoing Corruption Ordeal – Uche Secondus by notoriousbabe: 12:46pm On Mar 04, 2016 |
OnankpaBa: he did it oooooo  in dat case he should leave amaechi out of the matter |
Science/Technology › Re: See The Lizard With Funny Tail I Saw Close To My Lab, Today. by notoriousbabe: 12:44pm On Mar 04, 2016 |
I hope it didn't give you a hard on? |
Politics › Re: Amaechi Behind My Ongoing Corruption Ordeal – Uche Secondus by notoriousbabe: 12:40pm On Mar 04, 2016 |
Did you or did you not do it? |