Oahray's Posts
Nairaland Forum › Oahray's Profile › Oahray's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 255 256 257 258 259 260 261 262 263 (of 379 pages)
omiobo: i remember those days,if bra no gree loose,na my teeth dey help melol... Dem tie am? Must be those village babes wey dey wear bra wey dem sew with Ankara, dey tie am with rope for back. |
Les: so dude, u been de eye my babe for my back eh?? Now we me de reach finals, na so you wan com snatch am, Owk o... Oya na, go put head....Two simple words: BACK OFF! Four more friendly words: FOR YOUR OWN GOOD. |
^^ Lol... Like pubic hair ![]() |
omiobo: hmmmmsee this one You don already start moaning and groaning for that small thing wey she talk? ![]() |
Idowuogbo: ![]() |
I nefa sti undastand the concept behind this thread sha. ![]() |
chucky234: oya yarn nasexkillz go ban me ![]() |
chucky234: Wetin be dat,yarn me naYou sure say you ready to know? ![]() |
Idowuogbo: Guy, u dey dull o! U want remove blokos for my matayas ni? dont u no a lil bit of dat and a lil bit of dis na it hin make kpeculating sweet? Dude, u better fight! 2 nights in zanga, u and me + igbo toh bad+ Moët= Paradise. Riot mehn...hahaha... You dey psych the guy towards e waterloo. You iz badt the way I like it . If he comes close, na one punch one down o. Come kiss my biceps make small agression comot make I no go e-kill person pikin with punch. |
Les: she has spoken..... Dat is just d only tin dat keeps me goin here o..... Unpacking my canon and bazuga, already loaded automatic ak47 rifle*snaps finger, all his weapons turn to fine dust* Guy go play for sand ![]() |
binger: You get mouth,u no see wetin Badosky tell u now?na joke she dey. If the masquerade drummers play their drum, the masquerades no go dance? We don book spot for one sharp place for moon already. |
chucky234: Guy this lesbo thing nâ serious matter ooo,see Kandi dey follow me drag fellow woman sha.e get wetin dem dey do wey you no dey do. You wan know? ![]() |
Kandiikane and les don give up ![]() who remain? Freecocoa? Ok, I don't mind the combo. ![]() |
Hahaha... See idowu o ![]() If I'm not the one, then who? Crazy jeans look alike. ![]() I know say you just wan use dem play small. When you finish, come make we go flex for moon ![]() |
chucky234: Nne why have you left me in the cold na,I aleảdy chose you na.she left you for a fellow woman *hands him strong e-rope and e-stool* You know what to do ![]() |
Les: am a man.... A real man... Am gon fight for my right... idowu is rightfully mine?......maybe Ray was a kinda a topographical error...lol... You do not know her then. Idowu never makes those kinda errors. Keep your weapon and go home bro. Its a lost battle already. ![]() if you wish to duel though, enjoy your last e-moments and lemme know when you are ready ![]() |
mystkk: Aya wats ur category?em... Its somewhere in between the good and bad. Like shades of grey between white and back. We do not have a name for it yet sha, and we are just two persons in that category in the world ![]() We are about to start recruiting sha Send your CV on time. |
Eze Promoe: [color=crimson]If you're my val better pray that Man U wins on the 13th for us to have a better 14th. If it happens otherwise, our Valentines day will be pathetic.[/color]lol, many peeps val go spoil after madrid chew una ![]() |
Les: HOLAM HOLAM HOLAM, OLE OLE OLE.... *seriously rushing to NNPC to fetch one tank of petrol and diesel mixed together wit garrium acidmaybe les and kandii love idowu, but idowu loves ray and he loves her too Go find one corner cry ![]() |
I have no idea what is happpening here sha I jus dey look. |
Idowuogbo: Ray! ![]() |
mystkk: @all tanks aint angree ders always an antagonist in every setup am used to her kind,nice meetin yal good n badshe haf vex o ![]() Just good and bad? You did not mention my category. Or is it cos we'v not met yet? ![]() |
[quote author=Larry-Sun]I strongly believe those bloodsuckers aren't Red.[/quote]yellow is red's alter-ego. I'm sure of that. As for white, red has to really 'high' to be 'her'. |
Dis is Naija jare. Dem sitll dey beg person make e no hug transformer? Share the love with a big hug jare. ![]() |
[quote author=Larry-Sun]Please, do not harm the kitchen knife with your wrist because...[/quote]weekid! ![]() |
But... ![]() |
white mosquito: @ oaray. Obviously ur learner. Some details drag the storyline, and introduce too many leads/issues for the reader to consider. Its always advisable to let the reader form his own opinion/impression abt a xter.lol. Larry has not even defined the character he wrote about. Tell me, WHAT OPINION DID HE FORM FOR YOU? Not every detail in a novel is relevant to the main issues. I'm sure you know that. In fact, some details are meant to lead you towards a premature and ultimately wrong conclusion. In this case, he had to write both for the readers and subsequent writers. I feel that is why he added so much details. That said, every writer writes differently, so do not expect others to write exactly the way you like it. BTW, its true I'm a learner and do not have any published book like you do . However I do not see how that affects the fact that Larry did a good job with his intro. |
Ishilove: I noticed it too, but I felt he was giving us points to work on. Every detail must not be a waste. It usually should be a pointer for which direction the story should follow. It is now left for the next set of writers to take some of the 'unnecessary' details, develop it and incorporate it into the plot.my thoughts exactly. |
jiraiyas: Mr ,u ought nt troll @ d Mistress .is her observation and also dnt 4get she had a point ,we r here ,all of us to enrich ourselves .i guess d beta we take dis lil tins in d beta we bcmenoted sire. |
Goodnight sista firestar... |
Caracta: My eyes are on you...lolall eyes on me ![]() *self conscious* no mynd the guy jor (por.n intended) ![]() |
mechummy:you are beautiful. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 255 256 257 258 259 260 261 262 263 (of 379 pages)
Must be those village babes wey dey wear bra wey dem sew with Ankara, dey tie am with rope for back.

. If he comes close, na one punch one down o. Come kiss my biceps make small agression comot make I no go e-kill person pikin with punch.
.. Who wanna did first, kandi, freecocao- tho i de gbadun u but u fall my hands today or ray?

