OAM4J's Posts
Nairaland Forum › OAM4J's Profile › OAM4J's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 264 265 266 267 268 269 270 271 272 (of 484 pages)
You be 1st class liar jor. Bring the evidence of any of my wives or girlfriends telling you that am impotent. |
Na wetin cause your bow leg? No be my pump action energy cause am? Remember say na straight legs you get when I newly marry you. ![]() |
That is not true my Babe! You know how much I love you nau You were not around at the time I was active online. How are you my love? I really miss you |
mukina2:Sharaaaaaap dia! like say you are not the prove of how strong and capable I be. ![]() |
kandiikane:Why do you keep talking about me being impotent? How you go take know? Are you my wife or girlfriend? talk true jor, you wan make I come prove to you say I am not impotent so you go take style enjoy my pee pee. ![]() |
Terrible! ![]() |
Can we have another source to this story apart from sahara reporters? else this thread will be locked. |
e be like say you sef dey for your season ![]() |
Great! |
iice:Naaa, as evident by each of them's inability to manage you alone. I managed 7 wives peacefully. ![]() You sister is just in her season, you know as it be now during hot weather ![]() |
Naa, Eric and Jonny will need to come to me for tutorials ![]() |
Very Good job, GenBuhari. Please keep it up. |
iice:kekekeke, now I sabi how to vex you. ![]() If you no wan do one morning stand or one afternoon stand, then tell your sister Mukina to double up her effort ![]() |
The WHO has warned that kain-kain with ganja is dangerous for your health. ![]() |
I told you to stop drinking gari with kerosine, you no go hia ![]() |
mukina2:before nko. 90% of all that come from your mouth na lie. When am doing you, you go dey lie say 7 men dey do you ![]() |
iice:Wetin sef? Na just to borrow you for one afternoon stand now. ![]() kandikane:Stop overpricing yourself jor. I cant even pay 4 dalasis for you, when there are Gambians who can read and cook available for 4 dalsis ![]() mukina2:Do you know the difference between real and fictional? Judging from your ogogoro induced behavior lately, I think not. ![]() |
[quote author=Ileke-IdI link=topic=451442.msg8710216#msg8710216 date=1310572455]@OA4J God forbid whatever you said!! @post I am sooo hungry, didnt have time to eat breakfast. Somebody surprise me.[/quote]OK o. But Alhaji is also a good man sha ![]() BTW, What would you like to eat? |
kandiikane:people dey talk you sef dey talk. It cost me more to have a glass of soda than to buy you as a wife. Everybody knows your official bride price in Gambia ![]() iice:JOhnny and OJ wetin be the difference? What JO can do, OJ can do better ![]() |
kandiikane:You too dey use style wan taste my pee pee? Nothing for you, i no want a cheap bride ![]() I know say you no sabi cook and read otherwise you for don read for my post wey you quote say i don do DNA test already. ![]() iice:I no say you be winch for dark, but i no fear you for daytime. Oya pick the time wey we go do the thing jor, you sef suppose give me one junior ![]() mukina2:9 imaginary husbands wey dey help me take care of you, but wey no fit perform anything cos of magun. If any man apart from me touch you, na die without remedy be dat. Warn them o Who no go fear una winch for dark. Na cos of ur winch I put big light for our bedroom nao ![]() |
I can see say somebody don teach you bad things Anyways, the kin magun wey you get was prepared with cobweb, no style wey the magun no go fit catch. ![]() |
Just name the food birthday girl and it's yours ![]() |
mukina2:dey dia dey deceive yourself, You no know say i don do dna test since cos i no too trust you. The babies are mine. ![]() besides nobody else fit impregnate you, cos you get magun ![]() iice:naaa, am not afraid of the dark, I just dont trust you in the dark. So we have to do it under a broad day light ![]() |
akunta:Happy belated Birthday akunta! With love from Missy and I, please enjoy https://yourdailyfacts.com/wp-content/uploads/2010/07/birthday_cake.gif https://www.greatarrivals.com/sitemedia/product/extralargeimages/WBWDV0905_500.jpg |
mukina2:better stop the shepe wey you dey drink and face reality ![]() snthesis:Naaa, he is Ika's missing boy found somewhere in Freetown. ![]() My triplets with Mukina are doing fine ![]() |
which week? what of the stands we had last nite and dis morning already? And wey you don dey beg me say make i no spend all my energy with my other wives b4 i come see u ![]() |
See your mouth, I know say you like those lunch time quickies ![]() |
Is this not coming rather late. After they have bombed the orientation camp already. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 264 265 266 267 268 269 270 271 272 (of 484 pages)





[/color]