Obaxxx's Posts
Nairaland Forum › Obaxxx's Profile › Obaxxx's Posts
![]() Like you're carrying a bag of shiit abi? ![]() |
![]() That's a special package from Chief simps . I mean the kneeling down ![]() |
![]() Why dem dey knack Egede for that first photo?
|
![]() The pastor knew what the man was doing was bad,yet he was about to bless the two idiots . Well cha,na him hustling ground be that cha ![]() |
![]() Good.. You may be surprised to hear that those prisoners must have been awaiting trials for all these years . Instead of me to commit any crime wey go make me enter any NIGERIAN prison,I rather use my head knack wall make I kukuma die first ![]()
|
![]() Any useless leader may even be better than what we have now ![]()
|
![]() This story just dey smell film trick ![]() |
![]() You know I'm always busy in school,so I think we should give each other some space so that I can focus on my studies ![]() Mennnnnnnn,I just laughed....You mean you wanna give me space because of say you wanna focus on your studies....The same school wey I finish from abi na another one? ![]() I no gree for that One ![]()
|
![]() This gulder ultimate search better not fall my hand because I don make mouth full ground about how e go make sense pass BBN ![]()
|
![]() Op,move on with your life abeg... there's no cause for alarm...You should even thank God you did the test to avoid stories that touch las las ![]() |
![]() Is a Problem something |
![]() Ask her well, whether she receive any lashing from her spiritual husband... Nothing is impossible these days,you know ![]()
|
![]() That was before your pot of beans was uncovered ![]()
|
![]() Eyahhhhh...... Your wife no know wetin she dey miss . Those of you advising the op not to cheat,how will the op change his engine oil when his wife is depriving him of her pot of beans ![]()
|
![]() So if you send them message now, wetin you expect them to do to the man? . He has already told you to do whatever you like with the pregnancy,So what else do you want from him? Is it that you want him to publicly claim ownership of it or what? . Make una remove una eyes from another people property,una no dey hear word . E don cast for you now,na now you know the difference between fornication and confusion ![]() |
![]() Was it written in any of the holy books that breast is a self-contain property? ![]()
|
![]() So long the bore hole beneath it is hollow enough to accomodate my 6 inches plumbing pipe via lashing,no problem ![]() |
![]() God don save you...she would have given you missionary style and would have succeeded in spreading the message successfully......Make una no dey lash olosho,una no dey hear.....
|
![]() Oliver twist abi na Dbanj
|
![]() May his soul rip |
![]() 61 years untop nothing . Uncle Jona,abeg talk another thing jorh.....No sensible NIGERIAN will be optimistic about this big for nothing country....Even common ordinary south africa of yesterday don dey far developed pass us.. |
![]() Na this kind of fight I sabi separate well well ![]() |
![]() Nothing sweet reach legit hustle abeg.. All these stress all because of money wey dem born you come meet,and one day you go still die leave am too ![]() Na who never waka and,who never see things with him eyes dey doubt say ritual money no dey exist... Mennnnnnnn it's so real.. |
![]() Mennnnnnnn,may this kind of joy not depart from our lives ![]() |




