Obaxxx's Posts
Nairaland Forum › Obaxxx's Profile › Obaxxx's Posts
Lazyreporta:Na lie bri . How many sub guyman go burn first for online before him luck go mistakenly shine? ![]() |
![]() It all depends on the person's personality..... |
![]() Congrats man ![]() Where una take dey see fine bannies wey don ready to settle down dey marry self? ![]() |
![]() She no go even try am self . Abi she no know say when I marry her,I marry Everything join ![]()
|
![]() So long her papa never die,why must I be the one to be footing all her bills? ![]() But it depends on the banny cha..Of she's the understanding type wey dey always dey there for you when you're down both emotionally and Sometimes financially,I no go too reason am...But it must not be a MUST ![]()
|
Vinnie2000:Nigha man,the op may not be right about his own story...But my guy has equally did worst and even similar to a banny here in my area? |
![]() In few years to come,I bet you,this op go regret how he dey treat this banny now... In a society where it's nearly impossible to find a banny who'll show you genuine love,if you ever by mistake find one,you better treat her with maximum respect.. |
![]() Eyahhhhh ![]() But little did she and her friends know that both their wombs and destinies are the ATM ![]() That 2m na Nothing compared to wetin the Nigha man don use dem achieve for life . Mumu bannies.. |
![]() Just a week.....We were actually linked by my immediate elder bro....So after we arranged a date,so we finally met at my place.....After we lashed,she left for her place.... About two days later,my brother came to me and told me not to take the banny serious,that he has equally had a taste of her pot of beans . Na once I put my hand for my head . Tho she started calling me,but I constantly kept ignoring her calls...she grew tired of calling and that was it.....the end ![]() |
![]() I beg to disagree with you op ![]() For this life, I've come across bannies that single-handedly built their men despite being rejected by their (men) family......No be every banny dey senseless and useless at the same time...Some were equally created to stand out to be a helping hand to their men...... As a man,just pray make you come across that banny wey go be your better half..Na then you go know say banny dey pass banny for this life.. |
![]() Op, . You be full-time olodo......But let's come to think of it...Are bannies not really brainless? . You said you can't visit a guy at his place,but you wanna meet him up at an eatery . This op just reminded me of what one of my nigha did to a banny he was lashing..All of a sudden,she picked up a quarrel and was ignoring my friend..So we drew a map and decided to teach her a lesson that was similar to that of the op....We disguised and started calling her..the funny part was that she even went along with her friend . Na so my guy fool them to the extent that she started to rain insults on my guy.. |
![]() One solution to your sleepless nights is that you should be going out and mingling with people...Feel free to discuss with them.... No matter how many sleep enhancement drugs you'll take, they'll never work on you so long you've got no peace of mind on inside of you.. come on,how many years person even get to live when he go dey deprive himself of the little package of happiness wey life get for am? ![]() Las las op, drink up......your bro is gone and there's no amount of sleepless nights you'll subject yourself to that can ever bring him back.. Instead you'll just end up breaking yourself down.....we ain't gonna get out of this life alive... Myself,I've lost my mum as well as siblings too,but wetin guyman go do.. NOTHING, ABSOLUTELY NOTHING...But life goes on.. Rip to him....... |
![]() |
na only you sabi that one oh |
Kajaard:Oga, the banny has paid her dues..So allow her to flex small ![]() |
![]() Her only future saving grace is that she studied a course that's very important to other sensible countries apart from the shiithole we've found ourselves in ![]() |
![]() Op,o dey very sure say you dey jobless,if not,a busy man wouldn't have the time to be spying on another man's problem ![]() So tay op even say him neighbor banny make sense pass the side chicks wey the ma dey bring come him house,for that I don dey suspect the op to dey extent of looking at him with one eye . Op na bad guy . Well, op, no try am... na just matter of time, because e sure me say the wife go must catch am one day...I'm speaking from experience here...My own popsman did this same thing to his friend, but in his case,it was the banny that was cheating......Guess what,my popsman's friend went home and told his Banny and the next thing we saw was her knocking at our door to rain insults on my popsman.... Las las, karma dawned on her and she got pregnant...so on the day of her delivery she couldn't deliver the baby...After many spiritual consultation,she was compelled to confess and that was when she opened up..las las,my popsman friend came back to apologize to my popsman.. I'm talking about the early 90's here.. |
![]() Someone said it'd bring generational curses upon the op's family...So the pains and agony that it has been bringing upon the op and his mom has been a generational blessing abi? ![]() If we tell una say religion and politics na the two things wey dey kill black people mentality,una no dey believe.. Sometimes make una dey use una head ![]()
|
![]() The future of our youths,both Buhari and him presidency don use am play baba Ijebu throway since 2015 ![]() Just imagine wetin human pikin dey talk ![]() No wonder U.S citizens dey protest for that abortion right... Because it is equally a sin and a fvck up to bring an idiot into this world when there's an option that could have flushed him out initially ![]() |
Vinnie2000:Oga, Ayiri will surely be banished if he should continue plying the route he's taking now . Highest wey he go fit do na to dey yan rubbish for vanguard newspaper ![]() |
![]() Ayiri should go and sit down jare . He has been totally defeathered by the new olu and there's nothing any Itsekiri elite can do about it ![]() Make Ayiri go buy hook, fishing net and line and should start fishing at Itsekiri water side ![]() |
![]() |
![]() Las las na mumu talk you dey talk so op ![]() You never hit even one million kobo self,but you don begin yan how you go use people sidown ground, worst na be say na your own popsy self..... |
![]() Na the angel wey stand close to you during those 3 days of fasting nai I blame ![]() |
![]() Another confused op on the beat ![]() Mr.man,you better find a way on how to settle with your wife and leave that your ex alone . Na now you know say she be better person abi? . Mumu talk...Well,na if that your ex venture come back to you,na then I go confirm am say whether she be Mumu or not ![]() |
![]() When you start to make your own family,your family should be your utmost priority in life . Your career fit bolt leave you anytime just like your Banny . But your immediate family,na dem go stay with your just like wife wey loyal finish ![]() So I'll choose my family over my career anytime any day.. |
![]() Na only mumu dey enter love with all him strength ![]()
|
![]() Op, forget am... you're already under the influence of her charm . Na just the first phase e dey now before e go start to manifest for your life . Na just matter of time before you go start to call your Banny Oga madam . Na then you go realize say the key to your success,she don throw am put for middle of sea ![]()
|
![]() Ghanians can suck anything ![]() |
![]() 2 is okay with me... If you be person wey don hustle for bakery before,you go know say no single difference dey between the number 3 and bread wey baker forget for inside oven ![]() Meanwhile,fvck number 1 ![]() |
online

. Abi she no know say when I marry her,I marry Everything join


. Na once I put my hand for my head
. Op na bad guy
. Your career fit bolt leave you anytime just like your Banny