Ochon's Posts
Nairaland Forum › Ochon's Profile › Ochon's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 112 113 114 115 116 117 118 119 120 (of 129 pages)
Kslib: Seen ... Nice.. You are very Good-looking.. Of course, no homo...This one you said no homo, do you have a THING for him ![]() |
[quote author=Jekyll & Hyde][color=#000033]Sharap dia! Up.[/color][/quote]Lmao.. See as you carry that beautiful pikin like say you wan carry SOM ![]() |
njokusboy: Chineke mee, so u be nwa afor??Ehen na. Ezigbo nwa afor. State of origin, ANAMBRA ![]() |
[quote author=Jekyll & Hyde][color=#000033]Oh! You don see am be that. Dey yab Kslib with scope o.[/color][/quote]Re-upload this peasant ![]() Kslib: Lmao!!! Kai!! I don suffer sha.. ![]() |
waxdude: Lolz...guy no b force ohh,dem no dey take am collect money frm bank, nd sum peeps neva see my pic too..Wetin dey worry hyde? Hyde is LASTMA official while jeykll is a bald headed agbero ![]() |
[quote author=Jekyll & Hyde][color=#000033]Leave Ella alone naa. This lady don suffer.[/color] [/quote]Awww.. Love nwantinti ![]() I love it when a peasant fights for his lady ![]() Love live JEKELLA ![]() |
lertee: Which your lipsYou inserted my name before the "lips" statement. Durrrhhh *rolls eyes like ella.b* ![]() |
[quote author=Jekyll & Hyde][color=#000033]Lol[/color][/quote]Why you dey laugh like say ella dey rub your bald head ![]() |
[quote author=Jekyll & Hyde][color=#000033]Vex hit your head for wall naa. I correct am after you talk sef. Mtcheew. [/color][/quote]Re-upload, I no seeSee you dey bend neck like kslib's LIPS ![]() |
Kslib: I am not a picture person u know na. The pic wey i get na just ordinary about to bath pics sef ,,I take your reply to mean "have reached the end of the road, what next?" ![]() |
lertee: Ok i have seen you..ochon no lie o. Your lips ehn.Wetin do my lips? ![]() |
njokusboy: Lolzzz, akunakuna na prostitute ohI know na, I be igbo boy But where she learnt it from is what I wanna know and she a yoruba girl knowing the bad igbo words is funny ![]() And its correct pronounciation is akWuna or akWunakWuna not "KUNA" |
[quote author=Jekyll & Hyde][color=#000033]Your eye no well be that.[/color][/quote]Mtcheewww!! You blind. You no see lertee's pic to prove valid my TRUTH ![]() |
[quote author=Jekyll & Hyde][color=#000033]Mtcheew *pushes him to SOM*[/color][/quote]Are you trying to have me REINjected by SOM the serial OCHONGER? ![]() |
[quote author=Jekyll & Hyde][color=#000033]Up[/color][/quote]Up ko, downi ni ![]() E no show ![]() |
lertee: WaitingUpload yours too, waxkid hasn't see you @all, upload for waxman, papa ostrich, even you too ![]() |
Lmao!! This "akunakuna" is cracking me up ![]() SOM stop hiding, come out and tell me where you learnt this word from ![]() SOM once called díck, OGBUEFI . Lwkmd. I fell down laughing the day she said it. As a a yoruba girl saying all these cunny igbo words, I had to LMAO . Na only the corrupt igbo words, na em SOM knowhttps://www.hoopskills.com/blog/wp-content/uploads/lvrtza.jpg |
lertee: I don't believe that is true. Put anyone joor,you mustn't pose na.No mind that bald headed jetli and seek wey ella dey use em ogor shine her shoe The bobo na fine guy ![]() |
[quote author=Jekyll & Hyde][color=#000033]Lmao Akunakuna *in SOM's voice*[/color][/quote]LMAO@ akwunakuna. Lmao. I'm tearing up from laughter. Lkwmd ![]() |
[quote author=Jekyll & Hyde][color=#000033]What's doing this one? [/color][/quote]https://24.media.tumblr.com/tumblr_m5btkrRrfb1rxevt4o1_500.gif |
njokusboy: I know sabi for am oh, I am having second tots about making him my bestmanLmao. Haba, na INNOCENT teasing. I'm the best guy for your bestman(chai see rhymes ) ![]() Oya, I no harass her again Team NJOTEE ![]() [quote author=Jekyll & Hyde][color=#000033]What's doing this one? [/color][/quote]https://24.media.tumblr.com/tumblr_m5btkrRrfb1rxevt4o1_500.gif[quote author=Jekyll & Hyde][color=#000033]Upload ko, download ni. Dey find people pic wey you go steal. Xmas don dey reach. Smh[/color][/quote]LMAO!! ![]() |
lertee: Bia this guy,why are you harassing your friend's babe? I said i'm not interested.I'm not harrasing you, I'm making you popular ![]() [quote author=Jekyll & Hyde][color=#000033]Your round head like Reinc's double leather head ![]() You've been mentioning SOM, JovialJov & Ella. God save you from the spirit of polygamy. Smh[/color][/quote]See your thich head like njoku's EARBROWS ![]() I'm a KING, I don't marry ![]() waxdude: LaLaosky...hmmmm I no ask u ohhWho's lalaosky? ![]() |
[quote author=Jekyll & Hyde][color=#000033]You're sleeping on a moving sports car.[/color][/quote]https://24.media.tumblr.com/c5e51eb45fd3bd98f74044da4e5da116/tumblr_mo5iu1JrgH1s8xebro1_400.gif Upload something jor ![]() |
waxdude: @ lertee not jst him, want to see evry1's pic here jorrrNa true sha, you deserve to see everybody's pic as a bonafide citizen of this thread Oya make una upload Esosa, I wan see yours Bald heade jeykll, upload |
njokusboy: HahahahahahaNo mind me o ![]() |
[quote author=Jekyll & Hyde][color=#000033]See your neck like giraffe own. Ella jovinate me? I laugh in ngwa dialect. Jovinate me ko, JovialJov me ni.[/color][/quote]See your bald head like njokusboy's ogor ![]() Jovialjov ko, SOM ni ![]() |
lertee: Yes o,it is cool. I love thick eyebrows. Reinc, do you copy? ![]() Njoku, don't copy abeg, your own na to think say na expo I dey write ![]() |
waxdude: U dey find talk abi?I'll take that as a yes ![]() |
waxdude: LMAO...njoku has thick eyebrows?...well hvnt seen his picAccording to kslib, his eyebrows is so long, it extended to his ear, making it an EARBROW . Lwkmd ![]() |
njokusboy: As a man u an he is supposed to be a very good bad guy.. We are bad lyk datThe only sensible thing you've said since you joined NL ![]() |
njokusboy: Will you shut uphttps://www.hoopskills.com/blog/wp-content/uploads/lvrtza.jpg |
[quote author=Jekyll & Hyde][color=#000033]Grilled ko, baked ni. Stop copying me, mbok. ![]() Tommy hilfiger ko, London wax ni. ![]() No be only miss SOM, na miss myself. [/color][/quote]Copying ko, giraffing ni ![]() London wax ko, kafthan ni ![]() if you miss SOM make ella jovinate you ![]() waxdude: Actually wanted to say dis...buh well no b my mouth e come out frm shaaa, but he looks cool.,lik a good/bad guyI'm a good guy, as meek as a lamb ![]() lertee: Every version of ochon is cool.Lmao. You are like the 5th girl that's telling me I have thick eyebrows . Is it cool?. I don't really fancy it or think my eyebrows are thick ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 112 113 114 115 116 117 118 119 120 (of 129 pages)



[/quote]Awww.. Love nwantinti 


