Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 444 445 446 447 448 449 450 451 452 (of 546 pages)
Denrich,which film,mk i go watch am |
Pokemon43: guy stop dis now!take my name off d list cos i don't find it funny,dat i relate with everybody isn't enough reason to insult me,pls stop it,i don't appreciate such.because dem remeber ur name sef. |
All d gals start crossing ur fingers,for ur name to b chosen |
Dis romantic boy post dey annoy me. Wetyn u wan expose. My broda no b secondary school u dey. Expose me? Nawa o. Talk beta thing next tym |
tunex23: Thank God! I still have december salary to collect.......this strike has been a blessing in disguise for me, BB Q10 and Hp Envy touchscreen!! A.B.U Zaria here i come january!u use ur salary buy bbq10. My broda i'm speechless |
Romanticboy1: ]becos i delete u |
Mehlena: Gud morning evrybadi!person wen dey seriously sick naim b dis o. goodmorning |
Droga dray: if i no caution d way i dey laff iso fit comot ooo..sufri o |
karenkinky: lol.. Abi o... Abeg..i dunt hv ur number again...plz call me around 6 or 7... Want to do sumtn...Shey u use etisalatyes o,etisalat |
karenkinky: lol.. This one aff reach to laffdey form like say u no dey tripp for me |
Adex097: hahaha...you wan be our E-Madiba? den expect 27yrs ban fromanythn for my people's freedom |
Na today i dey go camp o. I am going to recieve my overflow. And by d reason of d annointing,it shall pass on to everyone of u in Jesus name. U shall recieve ur healing,ur intelligence,deliverance(especially d boys wen dey put woman name for H.O.F),ur cars,ur money,n ur salvation in Jesus mighty name amen |
Gud morning thelma |
Pokemon43: My brother just told me dat ASUU strike has been called off,sm1 pls tell me its a lie make i for break e headur broda is a lair. Tell am mk him greet him master for me |
itz_suave: Later dem go dae blame GEJnaso corruption tk dey start,i have to stand up for my right. Afterall some girls for here dey tripp for me too |
Adex097: lol...politics don enter the HOF.naso o. I nid to b like mandela n ASUU. So tsleazy if u no want wahala,comot dat gal name |
U ppl will b putting girls u like in d hall of fame. Dats hw sylva put affrey dere. Nw tsleazy is putting karen. If u like her talk,no dey one place dey do like say na she go say i love u |
Droga dray: m telling u...neymar gonna brace som surprises@d world cup...he deserve dis year ballon d or.....btr dn any player dis yearu dey dream. Who b neymar. Person wen bale beta pass |
dry thread up ASUU |
ASUU may end strike on or before Friday, 15th November |
M |
J |
Na God o |
I |
still observing naso God tk dey do Him work o |
Pokemon43: i neva said she is lying all i said is i delibrately spelt it that way,ok thnks faith for d correction,noted.na u i dey talk abt |
Mehlena: hmmm u too tryok |
Pokemon43: yes ma'am am very much aware i just decided to change it.na true,she no dey lie o |
Pokemon43: u sef!e funny,e nor funny just try laugh to encourage am or abi u leave ur laughter for village last christmas try retrieve am dis christmas oooo,lol.bro na joke i dey ooooo hw dis christmas wan be na cos na ur side i wan do my own.hahahaif u go winner's,u go recieve double protion. |
If not for anything,i thank God for giving me d priviege to say.'oboy na ASUU strike o'. No b everybody get d privilege. ThAnk YOU JESUS |
Faith93: y shud I be..I love mfm!!gud. Up mfm fc. Una dey try for football. U knw godwin enakhena? |
If not for anything,i thank God for giving me d priviege to say.'oboy na ASUU strike o'. No b everybody get d privilege. ThAnk YOU JESUS |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 444 445 446 447 448 449 450 451 452 (of 546 pages)
