Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 3:42pm On Dec 18, 2013 |
mz'helena: like say him sef nor dey do am. Smh I tot u told me to b on my own,I've been obeying your wish even though it was hard. # Speechless mood |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 3:39pm On Dec 18, 2013 |
Maikel15: me just dey resume 4 here o wE b two for here,bt I get for outside. One boy wen dey misbehave naim dey here,he is texy |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 3:29pm On Dec 18, 2013 |
Quatermaine: lol, their very first post for that day!. naso,dem go even change signature |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 3:24pm On Dec 18, 2013 |
Maikel15: na u b d 1st course mate 1 don see o. Hope sey u sabi odas plenty dem yanpian,whr u dey since |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 3:22pm On Dec 18, 2013 |
Quatermaine: Y2k62's birthday is Today.
Happy Birthday bro.. Y2K62 if na doc miss,Karen,beazally etc na since morning dem for don dey wish. Happy b'day my guy |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 3:18pm On Dec 18, 2013 |
Ken excel: Nelson sharrap....oya run back to watsapp as am lookin @ u d guy no want mk dem yab am for following d new girl so him use sense. Y e b say na today him wan meet him coursemaTes. SharP guy playing safe |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 3:12pm On Dec 18, 2013 |
Quatermaine: Guy, Them tell you say foreign language na Benin language for inside Uniben, benin city, edo state.. I just dey watch dem,dem wan form banky for here,dem gt luck say I no dey dat line again |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 3:02pm On Dec 18, 2013 |
emasco7: y dis reply dey do me for body smhw? odizeey na bankin and finance dem giv u? yes |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 12:59pm On Dec 18, 2013 |
Ken excel: Hello swidy.......dere are some protocols u need to undergo..U tell d cabinet d course u were given,ur name and also ur acceptance fee is needed!! dis one don smart go. U neva learn abi |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 12:59pm On Dec 18, 2013 |
emasco7: kofa na uniben codename for my church....naim we take de refer to uniben....abi...na person name? no b dier former web? u mean church abi. Ohhh i get it dat church |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 12:57pm On Dec 18, 2013 |
Maikel15: Abeg make una spray tins o. Anyway. I got BF in uniben. Gat ma-jamb admin leta Jamb origo result Ref leta Affidavit f good conduct+non cult membership Jamb result Birth cert State f origin cert Waec/neco result Putme result
Abeg wetin remain again. + make una ansa u mean banking? |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 12:44pm On Dec 18, 2013 |
Ken excel: Lol..odizeey u leave me na....wetin i do na?? . As i no come knw nko? Abi make i stil go ask google? abi u b lasma |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 12:40pm On Dec 18, 2013 |
Ken excel: Hmmmm...I av a feelin dat dis is I am winner.......sb shuld prove me wrng y dis guy like to dey carry last,shuuuu, thank God say u no b warri boy |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 12:35pm On Dec 18, 2013 |
karenkinky: i deleted it jare... Too many occupants..lol how nau? Hope u r good... 
ditrix ddnt call me again o did u tell me to call? |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 12:16pm On Dec 18, 2013 |
Kofa do me a solid n update please |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:57am On Dec 18, 2013 |
Ken excel: Hahahahahahahahaha.....odizeey i no blame u oooooo.......Emasco mo mind am joor... yes blame kpoli |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:51am On Dec 18, 2013 |
Adex097: Who sang dat song sef  d most untalented musician |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:47am On Dec 18, 2013 |
Adex097: Lol...and vincin too naso |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:40am On Dec 18, 2013 |
Adex097: NONE!!!
Anyway, na Gobe pple rock pass buh I go give ham to 2baba cos gobe na another person intellectual work bfore david go steal/buy ham.
na iheneme joor,except say d song no reach una area |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:39am On Dec 18, 2013 |
Adex097: ma guy, no be rating o...na nomination .$ You get? we don catch 3 already ken.titanium n quartermaine |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:37am On Dec 18, 2013 |
Ken just do like one guy wen say ronaldo naim b best keeper for 2002world cup |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:35am On Dec 18, 2013 |
Adex097: Lol..you sure say you never dey ****** with titaniuM??
You see skelewu for the list ??  you just tlk am finish,d guy don collect kpoli from okoli |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:34am On Dec 18, 2013 |
Adex097: Na either *IHE NE ME – 2FACE or *GOBE – DAVIDO talk true inside gobe n iheneme which one u rock pass |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:33am On Dec 18, 2013 |
Ken excel: odiri i fit bet u say baba no win am o...To me na either Davido,owin to d fact say he just newly release skelewu wetyn concern skelewu n dis category. Skelewu na next yr dem go nominate am |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:31am On Dec 18, 2013 |
Mourinho com collect him sack fr chelsea cos d last tym him escape am,run resign |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:30am On Dec 18, 2013 |
Ken excel: y u cox am like dat ni? Odizeey which kind level b dat? Na weed him wan come use take dy shine for here? All he mate dy drag for nobel price award 2013 he dy chew weed and u dy call am level.. . .To me na d highest height of insanity!! leave d guy joor. He is probably wit his guy pooing n smoking,dem dey lk dat tyn ehn |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:27am On Dec 18, 2013 |
6. BEST POP SINGLE A category for the best pop single in year under review (by single individual or group) 1. IHE NE ME – 2FACE 2. The KICK – WANDE COAL FT DON JAZZY 3. GOBE – DAVIDO 4. CATCHING COLD – TUNDE EDNUT 5. UR WAIST – IYANYA 6. GOODY BAG – D’PRINCE
2baba for sure |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:22am On Dec 18, 2013 |
IamTitanium: u dey craze oshe |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:21am On Dec 18, 2013 |
Adex097: I doubt if baba go fit win any this year sef .. u neva hear iheneme? |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 11:01am On Dec 18, 2013 |
Tuface statement at 2012 headies award "if to say i no win ehn,i for theif person own" Baba too funny |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 10:50am On Dec 18, 2013 |
Boys wen no dey smoke go com dey show dierselves say dem dey tk to claim level |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 10:23am On Dec 18, 2013 |
Eegbo no mk sense at all. I remember wen my coz dey send me rizla |