Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 443 444 445 446 447 448 449 450 451 (of 546 pages)
Ronaldo |
If TECNO fit ping first before NOkIA --- who told u dt all ur mates weh first u start fit make am before u finish ? If CIVIL DEFENCE fit carry gun first before ROAD SAFETY----who told u dt its by how far , na by how well !!.... If GARRI fit sell pass INDOMIE after all d adverts----- who told u dt u must dress nude or indecently dis Xmas to jst get married ? If OgA JONATHAN weh no get even common shoe before , but now he wears 3 different shoes per hour --- who told u dt u will continue being poor ?...over hope dey jareee If INSPECTOR GENERaL of POLICE fit comot police for high way and check points thereby stopping dia N20 rogger -----who told u dt Naija no go better again ?........no be me talk am oo If 2face fit finally repent and marry Anie - ---who told u dt ur current boifriend no go marry u ...stick †̥♥ him and dnt be distracted wit all d yahoo boiz weh go enter villa dis Xmas If ma street fit get light every (4-5am) ----- who tell u say hope no dey for constant light in naija by 2025 ?....ok naa If Judas fit sell his boss Jesus ------ who told u dt ur bestfriend or lover no fit do worse than this?.....be careful! If them fit tie cow with rope upon all em size but must use chain to hold dog follow body, who be that wey dey tell you say you worth nothing? |
Texzy22: Remove the Plank way cover ur Eyes...... Stop deceiving yurself Callin Godn u say u no get my tym. Hahahahaha. I have enough tym to share |
Texzy22: i requested for followers on Twitter u started saying rubbish.....as if ur Good, just knw i knw wat u do ok....i dnt hav ur time Bro...i knw ur Typena dat one? U no even happy say i quote u sef. U no knw my type o,if not you go knw wetyn i mean. Sorry my guy. May God bless you |
You say i dey claim righteousness. So wetyn mk i claim? Sinner? Something must wrong with you,n if you dont change,God will have His way on you |
Texzy22: Na yur little secret...make i no put sand for ur garri, but control ur mouth....no dey claim too Righteous cos u Bad enhhhhmy broda,eopen my secret abeg,mk ppl knw me,no dey talk wetyn u no knw,na una dey talk bad abt pastors. Me n u dey chat frequently? Talk d secret pls You are calling me bad because of what? Hw i bad,i kill your family nember? Impregnate your sis or any body wen u knw,or steal your money. My guy i wan knw dat secret of mine wen u knw pass me |
snika: 20. These are neither fun facts nor have anything to do with Nigeria.very true my bro,ntn fun abt dis. So annoying,n boring. |
Texzy22: Yu way dey preach if i tell u the kind bad bad tinz u don do even for here ? Hmmm, or maybe u gave ur life to christ last nytoya start to dey reveal,cos na u b holy spirit |
Texzy22: Who is on Twitter follow me @ Timo_Texsy or drop let me follow...lets do follow Followafter following you what next? My broda kf u behave like dis for our dept,na beating i go dey beat you always. Have you renewd your mind in Christ today? If not do so,and live a right life with him,reconcile,God loves you |
Every thread when i enta for nl i dey always see satanic agents trying to discourage believers,from sister linda mata,to tithe to diff issues,just to defame a man of God. Na ur sef you dey do,d man is experiencing his overflow n you are here typing nonsense,if e easy to start church make you collect tithe oya go open,you think say no b God dey do am? Why people go dey say proudlh catholic,proudly mfm,proudly redeem,proudly dis,no b one God again? Castigating each oda nawa o. God is watching,me i am proud to b a son of God,joint heirs with Jesus Christ,i dont knw about you |
exPLIcit7: that piano and planet issue.oga forget dat tyn. Go deir section ask am na |
Who b d man wen angel appear give sef? 2 ppl from redeem,den na onli 20 ppl go enta heaven from naija. And some ppl go say big pastors dey brainwash me,meanwhile,small people dey bleach deir brain with hypo. Devil get angel o |
exPLIcit7: Cold Sunday.......@odizeey,how that thing we talk na....you n0 wan give me resp0nse.me n u no talk anything o |
Good morning to you all,i am back from d overflow,it was awesome. We thank God. Your annointing shall overflow in JESUS NAME |
Quatermaine: Odizeey baba, how far?.winner i hail |
I weep for ppl of dis world. From wetyn i dey see here,heaven sure for me |
Una don buy market from faith hand,i laff seriously |
Ken excel: Like seriously to me dis isn't make any sense bro....u cant just walk here wifout introducin urself and start askin our fellow nairalander out...dats ridiculous..its like walkin into a home were u av a family and den walk straight to a gal and start tryin to lure her into acceptin u..does dat make sensedis guy dey beef. D race is not for d swift. I agree sha |
naijaboiy: Woah!!you fellnaso o. Mouth pass mouth |
babyface333: No not a bad sharp guy. She has some rare qualities like beauty and intelligence every sane man would want to associate with. I am not the first, and will not be the last to admire her. Which man doesnt like good things? I guess if loving good things and going for them make me a badt sharp guy, then am ready and willing to adopt such definition of bad guy.i sorry sorry o,i sorry for africa |
I bring u greetings from overflow in Jesus name amen. God bless u |
itz_suave(m), Adex097, Swagalord18(m), Riley_Freeman(m), Oghos1(m),i greet una from d redemption camp |
Overflow.......... Oboy i just wake up from sleep n service dey go on. No problem sha,your joy shall overflow |
Doc miss,mhelena,i am winner b like
|
karenkinky: bros...i told u nxt week... Chillax jareu no knw wen husband dey come o. Person dey beg n u dey ask for anoder person own. Boys dey hate dat tyn die,me too,but i don pass dat stage sha |
Ghyft: I WILL SO MUCH MISS HELEN AND WINNER...I DON'T KNOW WHY THEY HAD TO DEACTIVATE THEIR ACCOUNTS BUT I KNOW SOMETHING PROMPTED IT.....THANK YOU MHELENA FOR BRINGING ME INTO THIS FAMILY AND TO WINNER,THANKS FOR THEE LECTURES...HOPE YOU GUYS WILL COME BACK WITH ANOTHER MONIKERSdem die? Nawa o, una too like tribute |
H |
Pokemon43: i spent 30k learning dat importation business so no be freewasted 30k wen dem dey learn am free for nairaland biz section. Na money dey hold me nw. So carry ur 30k stuff go |
karenkinky: best DJ in Africawen dj akaba dey dere |
karenkinky: eh? And u r staying alone? Am coming to stay wt u... *packs luggage*... Wait for me o!vincvin beta go dey find audition o. Even if na mad man act |
Pokemon43: hahahaha u ehhnni no dey laff o. Wen u go teach me d importation mata na |
Dericinh: *****descreetok |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 443 444 445 446 447 448 449 450 451 (of 546 pages)
?
