Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 442 443 444 445 446 447 448 449 450 (of 546 pages)
Affrey: Gud morning family,hw was ur nite.i smell nebucadnezzar blood line good morning |
Oghos1: Lol. I tink say na only me d tin dae disturb o.na asakel do dat tyn pass. Na y i no dey quote am,mk him no do am for me |
Oghos1: Gd morning sir. Pls o. Without being overly annoying.walahi dat tyn dey vex me. Dem go say fwend,sowi. d tyn dey burst my head |
Kunle106: The indefinite strike has been suspended. There willno b twitter again? Next one go b intagram. Dem go con upload d agreements |
Dis dx toolbox na for android only? |
Detivo: If dem lyk make dem no call am off.na nxt year me go resume......I don talk ma own.....who teLl u say u dey enta benin dis year,dem dey tlk say na Feb we do clearance u dey hold grouNd say u no go resume |
Adolak: There was sometimes on Nairaland when topics that reached 100 page will be locked and a new thread opened for continuation..... If u sabi those tym click like.i dey sell my like 2 for 5 naira |
in d spirit of d jubilation You tune on your Television... MANDELA You tune on the radio too... MANDELA You log on facebook or twitter... MANDELA On BBM , Whatsapp too Mandela is on every Display pictures. Carry newspaper read... Mandela front page. Now am even afraid to Open the fridge...mk i no go see Mandela o |
Nigeria Info 99.3 HARD FACTS with ZOE (@zoechinaka) and CHUKS (@ChuksEne) BREAKING NEWS: According to the reports from Minna, Niger State capital, the Academic Staff Union of Universities, ASUU, has called off its 5- month strike. The decision to suspend the strike was made after a marathon meeting held at the Federal University of Technology (FUT), Minna, Niger State on Monday. Just a few days ago, the Federal Government and ASUU had reached a compromise during a negotiation brokered by the President of the Nigerian Labour Congress (NLC), Comrade Abdulwaheed Omar. Details coming soon. Satisfied? |
6 months of educational bondage over |
Detivo: is it 2day....yes,tune to 102.3 fm |
mz'helena:dey dere dey jonz. Listen to radio continental nw, |
Detivo: odizeey wer did u get d news 4rmtvc n radio continental |
otokx: hahahahahahana for real o.i just hear am for radio continental,(wetin dey) iya jogbo my plan is spoit |
sagaciousblog: All UNIBEN students, have u seeing this? http://examcrew..com/2013/12/the-proposed-amendment-to-unibens.html?m=0na rumour u dey spread? Cos no news dere o. Examcrewrumours.com |
Praise d LORD!!!!!!!!!!!ASUU calls off strike.!!!!!!!!!!!!!! |
Naso o. E don happen o. 6 months of educational bondage is over. If no b for op nw,i for b first to comment |
J |
ik4life: guy,before this page reach 100 ASUU will call off the strike.mark my wordsok i go just dey post,to spoil ur proffessy |
mi xpressive: lol...nepa light dey dey on b4?na true o,i forget |
Dis page go reach 150 dem no go off anythn even nepa light |
daudae1: Mugu im nt an undergraduate im a Graduate of Bsc Accounting currently runing ma Msc in d same Department...I guess u ar a diploma student pls go to d polytecnic in ur own interest!graduate no dey yan like dis,my broda |
Up barca |
Ken excel: Lol.....me neva go prison b4 naok o |
Calabar |
Ken excel: Odizeey u dy tok frm xperience?na ur experience i dey share mk ppl learn from am |
daudae1: All of u insulting me ar frm all dis hopeless state universities I bet u ur lecturals will have to batle der governors for der outstndin salaries in essence ur strike is nt yet ova..Im speakin unda de Umbrella of second largest uni in Africa afta cairo uni..if u ar feelin me leme hear u say greatest Abusites! Naturally Ahead of odas..hahahahhahah...zaria callin!pray u dont have encounter wit d bh boys |
Loveoyanx: when is uniben post utme?i need urgent help pls.u dey may 2013? |
IKJ1000000: *#Nelson #Mandela from prison to president.all dis guys na odon dem b bfr jailing so if u no get level n dey think of going to jail,mehn i pity u o,especially kirikiri wen gays plenty |
Dis is disturbing. Onli today we don see fun toyota facts dat r not fun at all n now we are seeing dis old story. Pls how much is frontpage |
Founding fathers |
Freiburger: I wonder.naso o,dem dey even hold memorial madiba for naija. Wen dem gv dem disgrace dem no stop? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 442 443 444 445 446 447 448 449 450 (of 546 pages)