Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 441 442 443 444 445 446 447 448 449 (of 546 pages)
mgcleo: odizeeyMA!!!!!!!!!!!!! |
Sermwell: xpressive no mind odizeey oo! Dat guy get wahala! I go bring am cum una campus(me wey no knw road sef!lolz!) Abeg help am find one fyn gal cuz I knw say na dat kind tinz him dey like! Yeye boy!I no nid babe o. And I don't want to snAtCh her from u. |
I c boys grEeting girls,girls greeting boys. Its ☺k. Goodmorning all |
Who no knw odizeey? |
In all I go say Wetyn I go give to YOU(GOD)........................ My praise!!!!!!!!!!!!!! Thank you LORD |
I remember dat fake twitter account. Dat guy go dey chill for one place nw |
complete1: ALRIGHT PLS I NEED A FEMALE FRIEND UNIPORT STUDENT,IT SOUNDS AKWARD BUT I JST FELT I SHOULD ASK UP HERE,U'LL B SUPRISE TO KNW DAT SOMETHING GOOD MIGHT COME OUT OF D FRIENDSHIP,,,,,PLS GUYS DONT B STVPID ENOF TO QUOTE AND COMMENT NONSENSE JST PAD UR CANOE,dont worry too much abt d strike,qui sara sara*wat will b will b*some finish early nd ave been in d labour market for more yrs still looking for job,wen it is the apointed time no man born of a woman can stop u from reaching d level,if u dont understand how d sub structure controls d super structure den u'll keep hoping for monday to arrive quickdis guy no try at all |
Vladm: *in wizkid voice*..... If u know u're feeling this strike, lemmi hear u say nexxxxxxxt yeeaaaarrrone of the most annoying ASUU jokes |
Manchelsea: The NEC MEETING is ongoing, my uncle is a VC and my HOD who is also my project supervisor and like a friend to me is a chairperson ASUU local branch ....ie my university chairperson of the union. Well enough of the profile but what am saying is that BOTH PERSONS confirmed the meeting to be holding but venue, they didn't tell me.they gave us high blooD pressure |
Fynestboi: ASUU!!! ASUU!!! ASUU!!! Strike have really turn this education section to rumours lodge, false information carriers has decided to nest their egg on this section, hence to curb this unacceptable and degrading act we moderator of this section has decided to open this thread for ASUU news, therefore all News concerning ASUU strike should be post on here if the news comes out real with well stated source and nt a blog,or any frame up source then it would grace frontpage directly from this thread. Say No to Rumours and False information!!!d storm is over |
i greet una o. Both una wen greet too |
Ken excel: Dose he knw hw many packs i av?yes i knw you have amusement packs |
Pokemon43: there was neva nthing betwen us nd there won't b and i really smell jealosy emanating from u,ken and i just happen to be co aspirantsok. Do you mean i am jealous of ken? If so u r on a long tyn like niger brigde |
wit tears almost in my eyes i greet u all n say its been a nyc tym. Bye. Rep uniben banking n finance |
mi xpressive: lmao! The only film is in ur imagination bt if you wan watch film you fit land my dept. u go see plentyhmmm ok,theatre arts abi,i go show,me n sermwell |
Affrey: aaaaaaah pls o yemi and i are just friendsindeed |
Sermwell: young man! You are playing with your freedom abi? I will sue you for wrongful assumption! Better Be careful!abegi. I go like meet una for uniben mk see hw d film go waka reach |
Adex097: Pens wat?!?indeee |
Affrey: lol am not angry.d guy go die bfr 20 push ups |
Pokemon43: hmmmi smell heartbreak. #kaha heartbreaker |
mi xpressive: between who and who?:-/dem don dey reveal demselves |
Love in d air. Uniben express |
Ken excel: Lol...i serious oo....!!dats gud |
Ken excel: Hahaha..y u dy vex?she has fallen for you |
Sermwell: *in omawunmi's voice*... if u ask me, na who I go ask..dis guy don soft o. Chai |
Ken excel: Lol....come odiri who ask u make u put mouth?indeed |
Person don dey para for ken o. Y u go say u love affrey wen ur omote dey here. Omote dont worry he does not mean it |
Ken excel: Wat did i do na?u call person goat u dey ask question. U well so? U r hereby bannished |
Sermwell: wetin u dey follow me 4 na?? Na me be d book wey go go read abi? Amebo!u to like source no wonder u dey saucy |
Good good |
another1234: dyla ar u a newly admtd stdnt lyk us,i no u cant post nw because u newly regista,u cn add me on 2go another1234 or watsapp 08182580868,lets chat morindeed |
Affrey: lol.uhm.wat is uhm |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 441 442 443 444 445 446 447 448 449 (of 546 pages)
