Odunharry's Posts
Nairaland Forum › Odunharry's Profile › Odunharry's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 524 525 526 527 528 529 530 531 532 (of 611 pages)
mamibabewd: Hello how are you, my Name is miss mami i came across your profile today and i was interested to send you mail please contact me here,Scammer go find work |
![]() TITLE OF SONG: ASUU PERSONALLY Personally............X3 Personally............x3 Personally I once had it I don tire to feed my body I just dey fear my books like sey I neva jacked it People reason dt am joking like it Aaaah.......Na wetin be dis ASUU na wetin I see Saga........them no wan gree Them sey FG no gree pay Chorus: Personally...Professionally, this strike is nt intentionally But the effect is physically, do they want us to go radically Emotionally psychologically our girls forcefully are going biologically, sexually, dramatically and them sey them no wan gree Chorus Yeah exceptionally We need to go spiritually Them reason na financially But magically them dey groove internationally Nawa.........nawataically Waka.........na from my dictionary Saga....them no wan gree They sey them no wan gree.. www.Facebook.com/akpos d comedian |
royalads: EUROPE WORLD CUP QUALIFICATION:do we av peepz dat plays 1960 or bet9ja here? Can i apply it to any of ds game? |
[quote author=Dolly-Parton]Who ever came up with the idea of sealing up private university is a proper ediot. How does that solve the problem on ground. Just like the leaders, sme youths are not using their brains. And they will come and say they are the future of Nigeria... I see the future clearly now.[/quote] |
our govt nid prayers d mst |
Amaaskia: Erm still doesn't count.and dy cant resolve it at home? |
[quote author=Mynd_44]There are a billion other ways to honor them.[/quote]ya..disobeying them is anoda way to dshonour them. |
op,if u r married n ur wife is a victim..wud u? At least sme of us av hrd and evn seen cases where the mother is positive and d new born baby is negative.. HIV patients are pipu lyk u n i,stop d discrimination. |
Caracta: Under a week kwa? Hehehehe. What of girls that are slow emotionally or confused like you said? Any extra week? Something might be holding us back, you know?a week is 2 much gan.... At least dy v bn friends b4 d guy decided 2 ask her out... |
Caracta: Why flirt with a girl you don't have feelings for? Odikwa risky. A-ca-not nice. Ontop wetin na? Why toy with her emotions?i kn dia r gals who wl lov it |
well said @ caracta...wat we are all trying to say is that gals shud stop dat habit of playing hard 2 get 4 a very long tym...at least unda a week she shud be able to make up her mind xcept she s cnfuse or jus wana toss d guy ard. I lyk u cos u spoke ur mind.. Mynd and playdude too voice out what dy feel abt gals playing hard to get.. For ds kind tyme make husband scarce na im sm pipu dy play hard 2 get.. Haba,wen no b visa i dy apply for. |
isnt it foolishness?some play hard 2 get when u move on and dy see u with anoda gal dy bcme jealous. |
[quote author=Mynd_44]"A man shall leave his mother and father and be one with his wife" You are the one marrying not your parents[/quote]aw abt honour u wl gve dem? |
[quote author=gree-die]No. parental consent is very important to moi. they must have a good reason for not approving.[/quote]yap.. |
spongeback: Ah sharp guyu call that sharp?na pipu sweat im dy use feed o....d guy is hrtless,if na politicians dem e dupe lyk ds i 4 no talk bt poor citizens tryng to make a living.. A day if him no make mney e go make pass 5k.. |
100,000 is too small nw,he has bn doing ds business for a long tym nw...whch means he has duped many innocent citizen especially d poor traders n conductors trying hard to feed... Abeg make dm charge am 1m. |
No...family n love is important..we shud set our priorities ryt evn though dy differ...ur own blood can neva dpart u no matter wat bt i av hrd of husbnd leavng wife n vice versa...It nt 100% sure ur husbnd or wife to be will be wit u let say sm1 has a deadly disease bt ur own parent,i doubt if dy wl turn dia back on u.. Bsyds dat wud b a sure sign of dsrespect 4 both of dem and we knw dia s cnsequenc 4 ds.. Ur parent blessing and prayer 4 you and ur spouse is very important... B4 dy say no,i will ask them why n reason with them.. |
Caracta:and e na sure if she go say yes o |
tink abt ansas mak dm no already....y waste a guys tym or mak us go thru alot of tinz 4 an ansa... I value tym alot and i go 4 wat i want..if afta sm weeks i dnt get any respnse..ON TO D NEXT |
dmcdad: **Bar man abeg give me two bottles of Harpic make I use cool my body down...**Take methylated spirit wit bread |
ITbomb: Me toolol |
Br3nd4: Lol. No party oo.. But Vodka, Red wine etc and Suya dey happen hereSuya. Ok hope say na elephant meat cos I knw say pipu go plenty and for d highness u knw wetin dey make guys smile na |
![]()
|
Ok
|
![]()
|
All of una don kolloo....lwkmd |
Brenda wetuin dey happen na...d party neva stil start?hope say no b midnt party |
yes n no |
hapi bday padi...llnp |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 524 525 526 527 528 529 530 531 532 (of 611 pages)


All you do, you do for love. Can i get a witness? 