Odunharry's Posts
Nairaland Forum › Odunharry's Profile › Odunharry's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 535 536 537 538 539 540 541 542 543 (of 611 pages)
thank God for ur life ,i pray God gve u d grace nt to go back,amen. |
man utd o..make una improv una play |
[quote author=Omo_barca]get your keys and leave if she's not a runz girl, she'll beg[/quote]y i go leav lyk dat?i go laff ehn |
if she didnt date a married man ,then no biggie or else na she sabi o |
yaay...make i go cm back.. I na undastnd |
pri3stess: People assume that I'm older and wise, not necessarily because of the way I look, but because of the way I carry myself. Them think say I be Einstein not knowing say I dey the same level brain-wise with them.lol...to u it weird |
Hapi bday 2 Okija Juju...d dibia of nairaland.. Is the guy still in d shrine..he shud come consult d Oracle and tell us what Rule no.17 is.. |
r231 |
gud mrnin and hapi sunday pals.. |
Swit up: yes o kozin... What else can i do naw..? Shei u said i shouldn't get married to that man naw.. So lemme do wat d song says.. .no nw..jus wait u dnt av 2 rush ok. |
so sad it hapnd in ma hme town RIP |
Swit up: (singing) i don tiya, i don tiya.. I dey go back 2 my village.., i dey go fry garri....wow ma cousin stil remembr dat song,wen we wr v much younger. |
[quote author=Mynd_44]At all[/quote]chop knuckles padi mi |
[quote author=Mynd_44]Wetin she want trowey before? Lai lai[/quote]lol...guy u be corect guy,u na dy take nonsense |
pc guru: now that's a wedding photo sometimes you want something different to remember for a life time.guy chop knuckles joo,u na corect guy. |
chai Rooney is ruled out of 2mao's game...ds guy is d hrt of our attack |
seun we nid a xtian mod |
manmustwac: Have you guys not yet noticed tunji is the new mod in this section.chai...e dn hide ma post |
[quote author=Mynd_44]Make I come waste money?[/quote] [quote author=Mynd_44]Make I come waste money?[/quote]u for jus fashi her make she eat am na |
[quote author=Mynd_44]Na to carry spoon join am remain na. Why should I allow only her eat it? Afterall, na my money buy am [/quote]ds bro no dey smile o |
priscaoge: Have a crush on a guy,tell him and he says U̶̲̥̅̊ aя̩̥̊ε too loose or U̶̲̥̅̊ aя̩̥̊ε a flirt. Some guys aя̩̥̊ε so dumb dat if U̶̲̥̅̊ dare ask dem out,hmmmm U̶̲̥̅̊ will become so cheap 2 them. Personally I can't ask a guy out cos of τ̲̅ђe level of understanding som African's have.yap..guys r diferent. I v bn askd out by 3dif gals though i wasnt rily into.told dem d truth and evry1 moved on |
adaobi123: ![]() adaobi123: |
You quarreled with ur girlfwend and u went to her place to apologise wit Mr Biggs rice and chicken, she refused to forgive yhu and in ur presence,she gave her sister to throw it in d WASTE BIN, you left the house rejected and dejected. On the way u discoverd u left your key at her place, so u turnd back to go pick 'em up. On reaching ur girlfriend's house u saw her eating the MR BIGGS RiCE/CHICKEN. If na u be d guy wetin u go do? As for me,i go laff taya den giv ha mney make she get more.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 535 536 537 538 539 540 541 542 543 (of 611 pages)
if she's not a runz girl, she'll beg[/quote]y i go leav lyk dat?i go laff ehn
