Crime › Re: Say No To Cultism,how I Joined The Supreme Maphite,and Almost Got Killed By NBM by Oharina(m): 5:21pm On Apr 29, 2022 |
Jestin: Oga shut up. U be better shele. When u run things for East? U want make I come dey tell u how the game dey go? We don runs thing for Ekpoma since 2006 and currently still dey run tins for GCA international here for London. U nor sabi anything from ur narratives so far . Kpoko epa, u dey game. Where me i dey now, although na naija, but epa dem plenty, old men of 60+years with houses and cars still dey light us newly SMCs and na everyday merriment on xpensiv naco plus making money. Even dey run business transactions with aiyes lords for the town. I mean na just fun. Na e this one dey hear dey burn phire dey shele. |
Crime › Re: Say No To Cultism,how I Joined The Supreme Maphite,and Almost Got Killed By NBM by Oharina(m): 5:07pm On Apr 29, 2022 |
YahooG: Omi, I don't know why you are pained,but may God heal your heart and make you see the best part of life,nothing dey cultism,how many Mata you Don run, how many person you Don puff,dont talk anyhow,please repent Omi when u use the word "repent", what do u really mean? Are you now a pastor or an evangelist in church? Do u think everyone is religious on naisaland? |
Crime › Re: Say No To Cultism,how I Joined The Supreme Maphite,and Almost Got Killed By NBM by Oharina(m): 1:50pm On Apr 29, 2022 |
YahooG: Yes in Benue state, their graduate are called judges while maphite is SMC Omi... Who no go no go know. If u like tell them from now tili december, some people go still one go check first hand. Following sha... But omi hope say u no dey shele like this... Lol, showronto! |
Crime › Re: Say No To Cultism,how I Joined The Supreme Maphite,and Almost Got Killed By NBM by Oharina(m): 7:36pm On Apr 28, 2022 |
soliddust2020: Hi
The guy just they yarn dust for cyber cv. The guy they impersonate Swears |
Crime › Re: Say No To Cultism,how I Joined The Supreme Maphite,and Almost Got Killed By NBM by Oharina(m): 7:32pm On Apr 28, 2022 |
Jestin: na mental drilling this shele mugu go chop last last … blood must full him mouth. Na to just site one mini cv bash am wetin no good, him reasoning phaculty go reset asap. He get luck gongo nor dey chop gongo sha. |
Crime › Re: Say No To Cultism,how I Joined The Supreme Maphite,and Almost Got Killed By NBM by Oharina(m): 7:28pm On Apr 28, 2022 |
soliddust2020: The guy no be au10tic na shele Him elder brother fit be maph, if him be authentic showguy him no go ever burn phire |
Crime › Re: Say No To Cultism,how I Joined The Supreme Maphite,and Almost Got Killed By NBM by Oharina(m): 7:24pm On Apr 28, 2022 |
Jestin: better shele. Open nonsense topic dey burn rubbish. I tire |
Crime › Re: Say No To Cultism,how I Joined The Supreme Maphite,and Almost Got Killed By NBM by Oharina(m): 7:19pm On Apr 28, 2022 |
YahooG: Repent,i like you,brother,no carry cult Mata for head abeg Na u dey carry am for head by showing people u are/were once a strong man. Desist broda mi. |
Crime › Re: Say No To Cultism,how I Joined The Supreme Maphite,and Almost Got Killed By NBM by Oharina(m): 7:07pm On Apr 28, 2022 |
YahooG: Seems I will stop this thread! Bro u see as that black civilian dey threaten me? Na u cause all these. |
Crime › Re: Say No To Cultism,how I Joined The Supreme Maphite,and Almost Got Killed By NBM by Oharina(m): 7:04pm On Apr 28, 2022 |
Jestin: u will be crippled at last. I wonder how u take join Gongo self . Idiot I mean to quote the stupid Op Lol |
Crime › Re: Say No To Cultism,how I Joined The Supreme Maphite,and Almost Got Killed By NBM by Oharina(m): 6:58pm On Apr 28, 2022 |
Kwakwa7: Oharina or Wetin dem dey call u , I know say u be one local bini boy normally nah so all you rapist maf Ant be . If u don’t keep quiet and allow others learn .. people are coming out , see my guy that rubbish u Dey hide ..cultism is evil please my guy yahoo g cast them … cast them well well so that others I mean jambite and the rest people way get complex issue go learn . Nah complex problem carry many of una go join … today nah oyo… Don't quote me oga, we not get reasoning, dey ur lane. U get? |
Crime › Re: Say No To Cultism,how I Joined The Supreme Maphite,and Almost Got Killed By NBM by Oharina(m): 5:18pm On Apr 28, 2022 |
YahooG: Silent,i am still writing... Do you derive joy insulting people that harmlessly advices you? |
Crime › Re: Say No To Cultism,how I Joined The Supreme Maphite,and Almost Got Killed By NBM by Oharina(m): 4:54pm On Apr 28, 2022 |
YahooG: Rival cult,guy you go die today oharina:bros I am a Maximum academic performance,highly trained executioner: Rival cult:your papa,bang bang two gunshot,Gone too soon,R.I.p Lol, brother cease fire. Where i am now, nothing of such can happen to me since it didnt happen when i was still a phlamer (student). I don't involve myself, only focused on my business for money making. And if i would be killed at this point. Same can also happen to u, whether u reveal the secretes or not. Use ur head bro. |
Crime › Re: Say No To Cultism,how I Joined The Supreme Maphite,and Almost Got Killed By NBM by Oharina(m): 4:48pm On Apr 28, 2022 |
Enjoykoko: Hahaha. Your own sure say na cultism go kill you. Werey. I pity your mama Godfather bless u and your mama sir |
Crime › Re: Say No To Cultism,how I Joined The Supreme Maphite,and Almost Got Killed By NBM by Oharina(m): 4:46pm On Apr 28, 2022 |
YahooG: Ode,maximum academic performance,highly trained,intellectual executioners,repents,its no use Thank u bro for the meaning. Now use the meaning to get sense and close the thread. Instead advice people not to join than revealing the secretes bro. |
Crime › Re: Say No To Cultism,how I Joined The Supreme Maphite,and Almost Got Killed By NBM by Oharina(m): 4:43pm On Apr 28, 2022 |
Enjoykoko: Na ur papa be the owner of Maphite ? Maphite na something to dey proud of. I am sure u are still a cultist and very soon something fit happen to u if u no get Sense run Thanks i have heard you. |
Crime › Re: Say No To Cultism,how I Joined The Supreme Maphite,and Almost Got Killed By NBM by Oharina(m): 4:42pm On Apr 28, 2022 |
Enjoykoko: Your head no correct. Which kind fvvking notch secrecy. See this idiat. When they kill u na for open we go see ur body. Fvvking idiot. Thank you sir. But hope u will not die befor me sir? |
Crime › Re: Say No To Cultism,how I Joined The Supreme Maphite,and Almost Got Killed By NBM by Oharina(m): 4:34pm On Apr 28, 2022 |
Lmao... Brother, zinet fm is not in Awka, stop deceiving yourself. The word MAPHITE is an abreviation of words, can u tell me the full meaning of MAPHITE? YahooG |
Crime › Re: Say No To Cultism,how I Joined The Supreme Maphite,and Almost Got Killed By NBM by Oharina(m): 4:26pm On Apr 28, 2022 |
BigYash: Which Nigerian constitution be that bros? Sorry,which section ? Bro let me not lie to u. All registered frats on Nigerian constitution have been banned, cos of the violence some frat groups are into. But M are int charities now, they are not touts nor into violence, reason u don't hear of them like u hear of vikings, eiye, ayes etc |
Crime › Re: Say No To Cultism,how I Joined The Supreme Maphite,and Almost Got Killed By NBM by Oharina(m): 4:03pm On Apr 28, 2022*. Modified: 1:11pm On May 02, 2022 |
YahooG: You are not a maphite,you just got love for them, hehe Thanks, u are the real MAPHITE. I am happy M doesnt tout. me i denounced as an Smc. And during our regim, zinet fm, i held hierarchies of omi phire, omi exec, omi prof, Omi DD. But even though i denounced and no longer involve myself with frat, yet i keep the top notch secrecy known of maphite, to preserve and respect the registered GREEN CIRCUIT ASSOCIATION OF NIGERIA (GCA) AKA MAPHITE has on the Nigerian constitution. Modified... That is what makes a man. |
Crime › Re: Say No To Cultism,how I Joined The Supreme Maphite,and Almost Got Killed By NBM by Oharina(m): 3:47pm On Apr 28, 2022 |
YahooG: I get work o, Mumu, you no write am well self,decode am again Bro nor call me mumu, u fit no better pass me. Thanks. |
Crime › Re: Say No To Cultism,how I Joined The Supreme Maphite,and Almost Got Killed By NBM by Oharina(m): 3:43pm On Apr 28, 2022 |
YahooG: OMi,i swear mbn will track you,is that not what you wrote, hehe Omi if i mentioned nbm there ma die. That isn't what i wrote bro, i mean why will i mention nbm to u? So as an x don u are decoding on book for the past 1hr. Nawaoo! Brother mi go rest u hear? |
Crime › Re: Say No To Cultism,how I Joined The Supreme Maphite,and Almost Got Killed By NBM by Oharina(m): 3:40pm On Apr 28, 2022 |
Alabihaskillus: This one wey never finish school, u no even know wetin u want for life I fit even get degree pass u, and incase u want to know, that thread was created for my mum's last born, although he was later admitted into UST to study law. So face your front and don't be a notice me someone. |
Crime › Re: Say No To Cultism,how I Joined The Supreme Maphite,and Almost Got Killed By NBM by Oharina(m): 3:00pm On Apr 28, 2022 |
YahooG: I will update this thread in a few minutes time,some people are getting emotional already! Lnr r hdyiy nym droo gizxp blf. You go Believe. |
Crime › Re: Say No To Cultism,how I Joined The Supreme Maphite,and Almost Got Killed By NBM by Oharina(m): 2:50pm On Apr 28, 2022 |
Me dey suspect say as a mat wey he be to his roomie that year, perhaps he roomie com for get his first ot, come dey tell am things, and at long run he nor come make, the thing come pain am. Na e make he come dey talk nonsense here |
Crime › Re: Say No To Cultism,how I Joined The Supreme Maphite,and Almost Got Killed By NBM by Oharina(m): 2:43pm On Apr 28, 2022 |
YahooG: For all you guys threatening me, you can't do nothing,Na Ex DON,Ex chiefo dey burn,wetin my eyes don see,you no fit do nothing,me na Ex rugged gongo!! As an SMC omi burnless, even if u don denounce. and no one is threatening u. Gongo nor de chop gongo. Omi ex gen throway! |
Crime › Re: Say No To Cultism,how I Joined The Supreme Maphite,and Almost Got Killed By NBM by Oharina(m): 2:40pm On Apr 28, 2022 |
Jestin: Nor be Authentic M. Blood suppose full him mouth if we locate am . He is talking rubbish Swears bro... An authentic cannot spew thrash publicly about M even if he denounces. Thats what makes a man. |
Crime › Re: Say No To Cultism,how I Joined The Supreme Maphite,and Almost Got Killed By NBM by Oharina(m): 2:31pm On Apr 28, 2022 |
YahooG: Omi,Lnr,i denounce,e no go beta for Omata! No qualms bro Continue, na clap dem go clap for u abi? |
Crime › Re: Say No To Cultism,how I Joined The Supreme Maphite,and Almost Got Killed By NBM by Oharina(m): 2:29pm On Apr 28, 2022*. Modified: 5:24pm On Apr 28, 2022 |
Jestin: M is not a cult but an organisation. The uniqueness of what you joined is the secret in our Oti but a stupid showguy like u is coming to vomit rubbish. Omi troway sharply Omi shows, that man don forget he omata. Na bashing for cv. |
Crime › Re: Say No To Cultism,how I Joined The Supreme Maphite,and Almost Got Killed By NBM by Oharina(m): 2:23pm On Apr 28, 2022 |
Omi troway from the burnings... Remember ur omata. Troway! |
Politics › Re: Is Igbo Really An Ethnicity? by Oharina(m): 5:31pm On Apr 24, 2022 |
The most useless post ever since the creation of Nairaland by oga Seun. Onye ara eriri eri, mpama. |
Crime › Re: How A Custom Officer Impregnated, Kidnapped And Eloped With Wife And Four Childr by Oharina(m): 5:42pm On Apr 23, 2022 |
The most SIMPlest husband ever... Wow! |