NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 6:54pm On May 10, 2016 |
Slimfitdiva: Ni worry guy, my luv 4 him no be Dubai. Na unconditional luv dancin shokiti bobo for my bae, thats what is call real love.. muuaaah jor |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 6:54pm On May 10, 2016 |
Slimfitdiva: Ni worry guy, my luv 4 him no be Dubai. Na unconditional luv dancin shokiti bobo for my bae, thats what is call real love |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 6:52pm On May 10, 2016 |
Slimfitdiva: Slip on my heel shoe.....enter kom use seat belt join am.. Oya boo....je ka ma lo... yea... on d move, on car AC den slot in celine dion disc nd is play *i lov u* |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 6:45pm On May 10, 2016 |
sunex90: hohohoho!! Make i laf 4 chinease abi na french sef! Una even get mouth d talk say pesin d fan una,,,dis ur guy na real broke ass nigga wey no fit afford common electric fan,,,no wonder him d breath lyk dis..... Beta com enjoy real AC hanging 4 my rum...dis una luv na wash n wear..... 7in1 man wey no fit finish one strip... Abi na 4 dream him d run d 7? abeg we like am like dat, honey slimfitdiva com nd lap me small my body needu now |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 6:41pm On May 10, 2016 |
giftiebrown: ok...I gt, okitaiji don exhaust dey milk abi, no wounda him head big... Sha halla me wen ur factories don strt productn bad belle... she d produce milk every minute for me nd i am enjoyin dem. slimfitdiva u are a god sent to me, let dis ur milk no fail to flow |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 6:34pm On May 10, 2016 |
giftiebrown: i don dey watch una 2 since....I go print una CUL only if yuu allow me to enta d match. ..
I don dey fall fr slimfitdiva na only fall u d fall? u for sleep for her nah... slimfitdiva is for me nd me alone |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 6:31pm On May 10, 2016 |
sunex90: ur mates d carri der women go Dubai,,,u dey here d brag abt obudu ranch.....my swidy slimfitdiva! U obviously at d wrong hand lol.. wrong move, dnt u kno dat we hav more dan three skyscrapper in dubai? dubai is like a village to us, we jst wnt to while away time in nigeria so dat night will com on time nd we wil flight out again |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 6:22pm On May 10, 2016 |
Lvlink: Ah! Honey I no do anything with them ooo
*Even that one wey get small jingolo, that one wey them dey call fraiser abi na freezer, e dey beg me since make we DO small but I no gree oooo y u d do my friend dis kain tin u on kno sey konji d hold him? abeg free ursef nd make my fraiser enjoy himself |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 6:18pm On May 10, 2016 |
Slimfitdiva: No be him breathing u dey so...am sure na d fan wey gifitie dey blow us u dey hear so. My honey pie na 7 man in 1. 100 gbosa for my cupcake jarwe 100gbosa for u my sweet mellon, everytin abt u makin me to melt in estacy |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 4:57pm On May 10, 2016 |
[quote author=eaglevision post=45495105][/quote]sweeter dan honey nd kudos to candicejay, marvluv, ray4000, hardiodun, sunnepa, fraiser infact d whole villagers are so nice to me for payin d ransome |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 4:49pm On May 10, 2016 |
sunex90: iroko only tall,,2 tall no guarante ur strent na,,,,, 4m d way u d breath during una previous show prov say u no strong at all...... I dedicate '' u need someone like me, by faze'' 2 slimfitdiva... 4get dis ur guy n com n feel d real lyt in me....hahahahaha dnt confuse my bae with ur darkness say na light... slimfitdiva com an enter fereri jeep lets go nd take a glimpse of obudu cattle ranch small |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 4:43pm On May 10, 2016 |
Slimfitdiva: Yes ke! Me sef try... Ee no easy oooo. My guy na 7 man in 1...
100 gbosa 4 u vanilla boo tnk u my berry bae... without u i'm nobody |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 4:39pm On May 10, 2016 |
sunex90: lol! Na so u wiked 4 woman mata? Me go d waka wit ma parashut nw shld incase of emergency o,,,i no even wan snatch her,,i only say i go cack 4 bench incase u dull b4 i go overtake lol..... no dullin moment at all |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 4:34pm On May 10, 2016 |
maccabi: No worry baba kontinu jare if Nepa light sef Gen dey ground am doing this all becoz say Melody dey come My side tonight oooo powered by ur bae .. I don order litres of Kunu for u to replenish lost energy ok lol she took order from me before she send melody to u, she go treat u well sha |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 4:31pm On May 10, 2016 |
giftiebrown: abishaddy cum n save okitaiji frm d claws of slimfitdiva oooooo...His neck is getin thinner nd head bigger abeg abeg no shout abishaddy name for here oo *whisper to ur ear.. u kno sey travel travel she d do, she even dey syria now dey carry bullet for army so let me enjoy myself small nah* Ahhh baby abishaddy are u back from ur journey? ok go inside i'm comin to meet u soon |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 4:26pm On May 10, 2016 |
Sunnepa17: Lol....Bros, ℓ̊ go change am 4u oo, Loveablechi is my housewife. ehe he don show.. at thy mention of loveablechi sunnepa17 must show... i hail o |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 4:23pm On May 10, 2016 |
ayGodsdelight: Abegi make we jam her for house... she go smell pepper abeg mak una leav my bae alone oo she is for me alone |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 4:22pm On May 10, 2016 |
giftiebrown: okitaiji no reach...sunnepa17 fit shoot u if he c u near loveablechi ooo....Bt no fear, i go gv u bullet proof vest lolz.. i kno sey una no go reach my domot sha |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 4:19pm On May 10, 2016 |
ayGodsdelight: ehn where is Dat your twin sister in this village... is she just like you... tell her to meet me on the path that leads to the stream wetin be d name of her twin sister let me call her for u because she is restin for night adventure |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 4:17pm On May 10, 2016 |
ray4000: That 2 cartons no go do I go make am 10 cartons cos my guy just return from hospital jst take any decision she gave to u, if it is ok for her den its ok for me too |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 4:15pm On May 10, 2016 |
giftiebrown: no vex, i dey cum ur aux wit my futa goons. ..No b only okitaiji lyk betta tin
cc. Fraiser nd ayGodsdelight no com abeg till wen CUL ready, make fraiser no hear abt my enjoymnt if not na sand sand he put inside am |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 4:14pm On May 10, 2016 |
giftiebrown: no vex, i dey cum ur aux wit my futa goons. ..No b only okitaiji lyk betta tin
cc. Fraiser nd ayGodsdelight no com abeg till wen CUL ready |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 4:10pm On May 10, 2016 |
giftiebrown: na him skeleton go march fr camp...okitaiji, u berra run fr ur life Hahaha gosh!!! una no go kill me here oo.. i don develop muscle past b4 sef |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 4:08pm On May 10, 2016 |
Slimfitdiva: Abegi, na p***y I gat not gun nor knife Tell am |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 4:06pm On May 10, 2016 |
ray4000: You, kill okitaiji finish an return d body. Come na how many trip ur car dey go bfor fuel finish. Me self sabi trip o lool.. i no go die bt na mor macho i dey gada now sef |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 4:05pm On May 10, 2016 |
Slimfitdiva: Wat do u mean 1 trip ray? We dey go till cul up koms out on Fri oooo....u fit help am buy milk, 2 cartons shud do him sha...am sure he will b needing all d energy he can get 2 march 4 camp after dt u are my real bae |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 4:03pm On May 10, 2016 |
sunex90: lol! Even my left nyash sef na virgin u still d ask after eyes,,,,though i fit giv u d privilege 2 disvirgin me cos i discova say dis ur dude na toy,,,u need real man lyk me,,,,just wana helep u anyway Toy keh.. slimfitdiva can attest to it dat i'm an iroko, she dnt wnt ur help |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 4:00pm On May 10, 2016 |
ray4000: Which gods, abi no be d gods dey enjoy hin self with Slimfitdiva abegi make d gods park well. Continue with ur trip u hear later u go dey talk say u sick or u get back pain cont. looolz... dnt worry i no go sick na because i no seeslimfitdiva since dats y |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 3:57pm On May 10, 2016 |
giftiebrown: groove ko grooove ni...I sha dey peep thru u no go fit see us oo |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 3:52pm On May 10, 2016 |
giftiebrown: una too stingy jhur...Abeg, i want feed my eyes no way for u |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 3:48pm On May 10, 2016 |
sunex90: eyes close 4 wetin? I go dey bench incase u no do well make i go fit take over,,,after all over takn is always allow...abi dem tel u say my papa castrate me? anytim u try da one we go park for air nd drop u der.. overtake keh?? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 3:45pm On May 10, 2016 |
giftiebrown: no mind dem...Okitaiji wey neva recover finish na him slimfitdiva 1 kee.... her press press don make me strong already |