NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:51pm On Apr 30, 2016 |
marvluv: lols..u seff no know were to stay.u happy say she don com bak & now divorce.. I don't tire for una case ooooo..na Art I studied for school not mass com jare.  lols..u seff no know were to stay.u happy say she don com bak & now divorce.. I don't tire for una case ooooo..na Art I studied for school not mass com jare. lmao... u know say na u d give me advice for this village so don't be tired.. what are we friends for lol |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:28pm On Apr 30, 2016 |
marvluv: lols...***I laff open teeth***God save u  lols...***I laff open teeth***God save u like seriously, but this her official assignment is getting me stalk, I really need divorce so that I will be a free agent. wht did you think |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:20pm On Apr 30, 2016 |
Fraiser: dis one wey u just dey toast babe for ray, u sure sey ray4000 na man so... wetin we b friends for, I do for him and he do for me too |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:15pm On Apr 30, 2016 |
lonngmann: Let me come out of hiding
Good evening Name is Niyi I chose Kaduna, Akwa ibom, Nasarawa, and Enugu
Seems nasarawa has been knocked off...if what i saw on this thread is true welcome my G always the same choice with me hope you get your most preferred one |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:02pm On Apr 30, 2016 |
marvluv: betta...so, let d movie begins..**turning on ma TV.*** lol... u know if wetin as I wan grab another bae na so I com see my abishaddy so I no do again |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:58pm On Apr 30, 2016 |
my abishaddy baby is back, hw was your trip to London welcome.. hope your day has been good |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:56pm On Apr 30, 2016 |
AdunniIwo: Are you for real?  bae no be only real oo but na beans join.. lol na so we d roll here |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:02pm On Apr 30, 2016 |
AdunniIwo: What dos dat min, sir?  since your husband go vex if he sees you with another person that's why I said let me be coming from back so that your husby will not suspect you lol.. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:57pm On Apr 30, 2016 |
Sunnepa17: Hmmm.....**whisper 2 հҽɾ ear** tell ur husband dat ЎO̶̲̥̅̊ΰ Å̶̷̩̥͡ЯƐ goin ƒօɾ evening programme in church dat yuu will soon cum back* lol bad guy, adunnilwo no free for am oo ur back door husband is watching you |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:53pm On Apr 30, 2016 |
hardiodun: Lol. Day was there oo. Sleeping things for the most part of the day sef. don't worry u will soon go and face soldiers for camp, feel free to call me any time to keep you company |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:50pm On Apr 30, 2016 |
AdunniIwo: My husband go vex. ohh bae welcome.. can I be ur back door husband? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:48pm On Apr 30, 2016 |
giftiebrown: eyah! pele! hope yu gt over it fast...okitaiji, i hail ooo I grab am jor.. he was your day padi |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:46pm On Apr 30, 2016 |
giftiebrown: aww!!! she jus called me "luv"...Am blushing...Big hug lmao... u dis guy u be Ashe... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:44pm On Apr 30, 2016 |
marvluv: lols...**smiling** cover u keh!! ur case na O.Y.O.. if u no fit cover ur self it's betta u wait for her ooooo.. lol.. anyway let me go for one she so that I can be able to run asap |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:40pm On Apr 30, 2016 |
Aleora: How una dey??abeg wetin I don miss make una gist me... dear aleora u have missed a lot just come in and grab any remaining seat and enjoy yourself |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:35pm On Apr 30, 2016 |
Skydweller: Good afternoon to active members of this village. welcome padi |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:19pm On Apr 30, 2016 |
Meeddah: Hello guys...bn hearing news about merging stream 2 with Batch B. Pls how true is it cuz ve bn really worried my dear disregard the rumor just direct any questions concerning this to daudae1 then you are good to go because he is the reliable source we have here |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:11pm On Apr 30, 2016 |
Fraiser: lol... Okitaiji see ur life o... Even woman don know sey u b amebo... Honeybash who tell u sey nobody miss u, I dey miss u plentyplenty far, na why me too won vex run away yesterday b dat... Sorry about d fever ok, hope u have gone for treatment... Make sure u re gud babe... I will miss u here... I been d shout ur name upandown because I no see you, I miss you like kilode.. as for fraiser issue u will join me in prayer because all the ropes I bought to pin his bombom down has all been cut now but I go try my best sha but na because of you oo |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:03pm On Apr 30, 2016 |
ray4000: No worry we dey gather go may 21st..I like ur name o, an as ur name fine uself go fine o. Hey /od see fine girl. O ya bring ur hand make I take u around dis village*whispering* my tinuke u no ehn some guys dey here way bad dey no dey see fine girl for eye na so dey go dey tier eye people like. Cc sunnepa VillageGoat Fraiser Eaglevision phykel They plenty like that. I get one friend for dis village na hin house be that im name be won kind but na good guy sha okitaiji. Feel free my dear we only make things lively no dulling. Which state u choose my ray u nail it here.. so meeddah as as ray was saying I am d only dependent person here so make sure that you respond to me anytime I call.. welcome dear |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 6:58pm On Apr 30, 2016 |
suogal: I don't understand you o, why do u need my trust? I tot Ray was ur friend u know say ray can't do anything without my permission so if I tell am say I wan take over he no go vex |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 6:55pm On Apr 30, 2016 |
hardiodun: Chai, I don warn u taya say make u no dey buy all those fake torchlight. U for see me well if to say u don go steal sun carry am dey search for me lol. lmao... no need to buy torch again since I don find u.. how was your day |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 6:53pm On Apr 30, 2016 |
Sunnepa17: Oya cum here Okitaija, ЎO̶̲̥̅̊ΰ get eyes 2 knw say my wife fyn pass 10000000times, letz hang out @spintinxy shop ɖɨs evening.
Just order ƒօɾ anyfin dere..ℓ̊ will foot d bills correct guy catch you there but wait spintinxy d drill for camp oo |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 6:48pm On Apr 30, 2016 |
marvluv: haha..3keh!!! no joorh, three is too much at a time.u wan cause trouble nii..make it one jare no wahala ur wish is my command but if abishaddy come and catch me what explanation will I give to her. or you will cover me from that aspect |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 12:34pm On Apr 30, 2016 |
suogal: me I never gree for ray o. he still has work to do dnt worry all ur need will be dealt with *whisper to ray na their name be "i no gree" bt na gree be dat oo* |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 12:25pm On Apr 30, 2016 |
suogal: Lol, guys would be guys. I don't trust even you jst giv me ur 100% trust i will nt disapoint u. ray is a real G |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 12:11pm On Apr 30, 2016 |
abishaddy: Gud morning y'all...n we all shuld hv a wonderful weekend  my lovey dovey y did u always pop in nd out lik dat, i kno dat military work no easy but i wnt to hav mor quality time wit u in dis village. i hav bought our ticket for barongmj birthday party already jst prepare urself for d bash |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 11:56am On Apr 30, 2016 |
hardiodun: Una good morning for this obodo ooo. To all who have been keeping this city bubbling, I say kudos, it's been fun reading all the goings on alone, even dou I ain't active like that. Pray May 13th and beyond meet us all in good health. Amen. Btw, been a yle I saw Kbs468 on here. I hope all is well brother. bae i don use my torchlight search for sotay my ba3 don run down nice meetin u, u mak me to live a singlehood lif here.... kbs468 a.k.a 247 dey furnish our house bfor he go com |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 11:44am On Apr 30, 2016 |
Sunnepa17: Cc. Eaglevision eaglevision has officially handed it over to me since |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 11:42am On Apr 30, 2016 |
barongmj:
Awwww dnt worry bae.. i want a suprise package for u dat day |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 11:39am On Apr 30, 2016 |
Sunnepa17: Hmmm, make unah cum (•͡.̮ •͡ ) husband ooo, dem sent հҽɾ wife 2 london witout his consent.
Villagers One word ƒօɾ ɦɨʍ ah beg. u no kno say na military work abishaddy d do? they can take her at anytim, dats wht she sign for bt me nd her agree to dat because is for our own good |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 11:36am On Apr 30, 2016 |
Sunnepa17: Ifaear...no b 2day unah D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ fake lies. HOMEBREAKERS!!! go nd ask her nah... *loveablechi jst lie to him say u no d do am for back* |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 11:34am On Apr 30, 2016 |
marvluv: ehyaaa...whatapity, just like dat!!! 6month too tay nah. anyway, nigga,life goes on...just point to any babe way u like for diz vill & let d ball begin roll. tnx jareh... for supportin me but i wil go for like three at once, i hope u are ok wit dat too |