NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 6:45pm On Apr 29, 2016 |
marvluv: gud bhoi....**clapping for u***I go buy u pop corn & lolly pop. yeeeaaaa i don win jackpot, oya com call my abishaddy for me now |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 6:40pm On Apr 29, 2016 |
eaglevision: hungry for wetin,hungry for love or food? the two dae available sha so she aint got problem,lemme contact her asap,i no dae like see fine babe in discomfort,marvluv baby where art thou? na for both oo jst do d needful |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by okitaiji(m): 6:34pm On Apr 29, 2016 |
ABB1: This Abuja camp get as e be... I miss my hommies fraiser, jubrealguy and et al... i wanted to enter camp today but those roughu roughu seurities were dey for get no allow me enter even after showing dem my ID card say i be stream 2 pcm they refuse, atleast i wan com see u, rukkyola, adusco, johndanny, dapaik nd odas. but all dsame i will stil try my luck again... save stay here |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by okitaiji(m): 6:25pm On Apr 29, 2016 |
Beckytee: Fraih and beckytee @ 5star camp wow dats lovely.. congrats |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 4:18pm On Apr 29, 2016 |
ray4000 anoda bae don show... suogal welcum com inside nd groove, ray is d man dat will take u round dis village |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 4:15pm On Apr 29, 2016 |
eaglevision: i wan laylow for this villa before but this one wey una dae form lovey dovey all around dis villa,i go just vex carry all the babes comot,only fraiser go fit beg me make i stop cos we are into the ministry of womanlogy together,ok oyehomie self dae sha. so make una calm down o haba nah wetin we do u nah dearis god oo |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 4:12pm On Apr 29, 2016 |
eaglevision: what i do oooo,wetin she talk say i do nw dis one u dae shout my name. angelina marvluv i am here thank God say u are here, marvluv say she d hungry... abi i lie? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 4:09pm On Apr 29, 2016 |
preshyp i sight u, why not com inside nd enjoy us good afternoon.. so barongmj nd candicejay d enjoy all d food alone witout honeybash? wer is fraiser ur one nd only d hungry oo abi i lie honeybash? make i call marvluv to join una for lunch |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 3:57pm On Apr 29, 2016 |
Sunnepa17: Ur Joke 2 high ah beg On one condition, cum along wif barongmy ur wife, we av plenty hollandia milk insyd fridge..infact my wife loveablechi chidinma will give yuu take away Aah u kno say if i com along wit my barongmj she go d vex wen me and loveablechi go d giv oursef eyes, also wen i go giv am my business card |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 3:48pm On Apr 29, 2016 |
marvluv: alright, buh still expecting...... Hian e be like say u wan kill me oo baby, u no go pity me small? ok *anoda shout*eaglevision... marvluv d call u oo... abeg be fast abt it |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 3:45pm On Apr 29, 2016 |
ray4000: Chai, youself don join lol... no mind dos my guy wer dey no kno hw to woo babe for dis village... oya fraiser com nd join me make we teach dem d punchline for wooing loveablechi |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 3:40pm On Apr 29, 2016 |
Sunnepa17: Guy wake up 4rm ya dream bfur yuu grap my hand jarey.
ℓ̊ don D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ tell since 2 stop drinkin paraga nd alomo 2geda mixed wif gegemu.
ЎO̶̲̥̅̊ΰ can (•͡.̮ •͡ ) ƒօɾ ya sef now dat it is nt ցմժ ƒօɾ ur body.
Loveablechi Chidinma my honey, pls bring d holladia milk ℓ̊ bought ƒօɾ ɦɨʍ 4rm d fridge. laugh wan kill me @ *wake up bfor u grab my leg* baba y u d do me lik dat nah.... ok jst invite me com ur house make i join loveablechi drink dat hollandia lol... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 3:35pm On Apr 29, 2016 |
Sunnepa17: Oloju kokoro okunrin...yuu beta stick 2 barongmj alone coz sɦɛ deserve d best.
#Becareful
Cc.Barongmj Hahaha baba trust ur padi nah, barongmj will b d angel i will join enter heaven |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 3:08pm On Apr 29, 2016 |
barongmj: *lipssealed* Hehehehe dats d ans dat i wan, its a sign of *i agree to ur proposal* i will tak good care of u wella until ur lips will open |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 3:03pm On Apr 29, 2016 |
giftiebrown: am on my way coming...Weda u invite me or not
My frst Land on NL is dedicated to my frst crush on NL who happens to b d bae below me....okitaiji gd luck wit abishaddy pesin wer d shy to giv a shoutout his crush... since u no want let me do d needful... hi loveablechi nice meetin u, u ar d one my heart is yearnin for since nd now dat u are here because u are tired of been bored let me take u to my hood nd giv u a special treat dat wil mak u follo me to camp nd stay with me forever *grab ur hands* lets go to my hood and hav a chill in my serenity |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 2:49pm On Apr 29, 2016*. Modified: 3:29pm On Apr 29, 2016 |
U see... i don reserve dis land for Abishaddy, barongmj, loveablechi nd myself to enjoy oursef... nobody should come near us oo *wink* phykel: The DG was in Adamawa Yesterday Check NYSC twitter handle.
I beg who knws Barongmj's house? Hunger wan finish person here ooo na me be her bouncer wer barongmj nd candicejay d live now, we ar even eaten now so jst folo backyard of dis village nd shout her name she com fetch u |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 2:41pm On Apr 29, 2016 |
Oyehomie: U nd ighravwei re plannin ds abi? I swear...e noo work...lol
Gud day guys no.... na advice we dey give u oo as our padi man oo lol... hop u ar enjoyin ur day |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 2:35pm On Apr 29, 2016 |
barongmj: Dts what happens when u study biochem o Ur brain works in a million nd 1 ways hmmm dats nice.. i dey feel u sha *whisper to ur ear* if abishaddy no wan com i no mind comin to ur hood small small oo, no tell anybody oo *wink* |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 2:34pm On Apr 29, 2016 |
marvluv: blizzydodo don know already say na me be d new angel...so what else??lol... my night was splendid & how is ur day going? lol... anywayz kwantinew... so let me call him for u *shouting aloud* fraiser.... marvluv say make i call u for because she d miss u... he will soon com nd meet u baby marvluv. my day is going on well, continue to hav a great time ahead dear |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 12:47pm On Apr 29, 2016 |
lady comfort i sight u, jst com inside nd enjoy urself wit us |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 12:39pm On Apr 29, 2016 |
giftiebrown: d 3 of us dey gada go dat Borno, i don mk d necessary arrngemnt fr BH boys to entertain yu while i redeploy wit Abishaddy...My nite ws gd...Hope u dreamt abt her cos na only fr dream u go dey c her ur plan no go work.. me nd abishaddy dnt wnt to stress ouresf runnin upandown from BH boyz... no b only dream na all round we d c lol... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 12:34pm On Apr 29, 2016 |
giftiebrown: no vex, NEPA don cut dier lite... i no d use NEPA oo na sun i d use charge my fone lol... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 12:30pm On Apr 29, 2016 |
Honeybash: i no go again i no trust u wit dos girls around lmao... oh lawd, fraiser u see what i ws sayin? abeg no go anywer if not our village go dull lik kilode |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 12:24pm On Apr 29, 2016 |
goldonome: Morning all, its Master Gold, so gud to b in dis family.(stream 2) kaduna, ogun, river and niger. welcum bro. feel free to roam dis village |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 12:18pm On Apr 29, 2016 |
Fraiser: lwkmd ooo, kai nawa for u o, u no just trust ur guy, if I call abishaddy I no go follow am discuss d reason why I call her, your own jealousy no be here o lol... u kno say trust drug don finish for market patapata so i d protect d remainin one for abishaddy nd myself alone |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 12:13pm On Apr 29, 2016 |
Fraiser: lol... So u won dey make my bae do scam abi, honeybash com see wetin I dey talk o... abeg no call honeybash if not she go demand for her share from d money |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 12:11pm On Apr 29, 2016 |
CandiceJay: Tah, we no want bodyguard. We carry holyghost u kno say holyghost na invisible tin, if dos agboro see una alone na OYO go b ur case oo but i dnt wnt such tin to happen to u nd barongmj |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 12:08pm On Apr 29, 2016 |
Honeybash: you beta return everytin wey u don collect from ray and dnt giv him hope lol heey baby y u d talk lik dat nah ray4000 na fine quiet boby oo abeg stil consider him u hear? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 12:05pm On Apr 29, 2016 |
ray4000: Villagers e na dey hear. This morning...one thing be say you too dey fair fraiser just because say hin won give you girl. Bring ur ear if u use am finish make we return to our parol back trust ur guy nah, na hanky panky we d play nau |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 12:03pm On Apr 29, 2016 |
ray4000: Hahahahaha na so thank you thank you. Now na 2face u dey do lol... u grab am ba |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 12:02pm On Apr 29, 2016 |
CandiceJay: oh lord, ah yaff turn to cinda... Okitaiji go nd watch match with ur guys. lmao... no mind me jor candicejay baby... dnt worry make dem d fight while i stay wit u den no wahala.... abeg make dat match last all days |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 11:58am On Apr 29, 2016 |
Honeybash: what do u want make i do for you gangan lol... jst to make u take decision of ur choice but... fraiser na dangerous fine guy oo... welcum sweetie hop ur night ws splendid |