₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,484 members, 8,445,681 topics. Date: Wednesday, 15 July 2026 at 11:30 AM

Toggle theme

Okitaiji's Posts

Nairaland ForumOkitaiji's ProfileOkitaiji's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 37 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by okitaiji(m): 11:32am On Apr 30, 2016
johndanny:
no mine dose yeye people wer no de allow me rest.. We just de here o. Met dapaik yesterday we de d same platoon
wow... awesom mak una d roll wella
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 11:30am On Apr 30, 2016
ray4000:
You self *after* o ga , na because of u sha I no go talk. My girl fine o no be small. Morin
lol.. na me nd u nah make we jst tak am say my abishaddy nd barongmj pass smal while sunepa na 10times
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 11:24am On Apr 30, 2016
Fraiser:
lol... Me sef sabi una plans na, na wen I just decide to whyn una small b dat... Nobody can fit possess my possession unless I go possess your own join my own o...
i trust u nah... as per baddo level
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:50am On Apr 30, 2016
justified10:
IghravweIG boss, I hail o

I just say make I enta here see as una dey do o.
I greet everyone o.
*clean my face* is it true thats justified10? given u hi5, welcum bro
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:36am On Apr 30, 2016
THIS BACK TO BACK PLOT OF LAND IS DEDICATED TO MY HONEY BARONGMJ.. abishaddy sweedie, honeybash, marvluv, ukjerry, candicejay, suogal, loveablechi, Iaramite, preshyp, lyndalyn55 et al lets put head togeda on hw to make dis bday a memorable one
barongmj:
Good morning ppl....am sure we all slept good
Count down 2 my birthday........hehehehe
10
9
8
7
6
5
4......
wow my bae wnt to celebrate her bday, jst mention any city u wnt to go be it dubai, banana island, uk, USA et al i am ready... *in inyanya voice* take u round d world my baby ooo happy bday in advance
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:30am On Apr 30, 2016
Hehehe u dis fraiser eeh, wen i dey say to mysef dat i go d drag marvluv wit my boo eaglevision nd u com show again? lets begin to roll jor lol
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:10am On Apr 30, 2016
[quote author=Jamesdman post=45174289]Hi guys.

Good morning beautiful people of this noble satellite town.

Shout out to..

lyndalyn55
marvluv
teemakagu
ukjerry
suogal
hardiodun
barongmj
candicejay
ray4000
ruky8
dadizgirl and all other incredibly gorgeous ladies of the house. How's the movie viewing fiesta shaping up?

To ma niggas..

phykel
oyehomie
kbs468
grooove
okitaiji
fraiser
jubrealguy
eaglevision
crobboy
daudae1
Aieboocaar
IghravweIG

I hope you guys are good congrats mehn atleast have bread is better than none, hav a stress free work
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 9:03am On Apr 30, 2016
eaglevision:
Good morning to yall happening bobos and jollyficating ladies of this villa,hope we all had a splendid nyt rest?
yall have a wow weekend.

ray4000 i dae look u with one eye fa,i still dae free una
sunnepa17 how ur nyt jare,leave that guy wey no wan respect elders in dis villa
okitaiji i dae feel ur loyalty jare,bless u my man.

gonna b another for urs sincerely,got some owambe to attend,catch yall later.
#Shalom.
cc- all
nothin do u bro gudu moni
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:56am On Apr 30, 2016
Fraiser:
I have read the comments my friends here to post on gc, I have come to d conclusion dat I dont have true friends here again... As a result of this I officially quit from all activities relating to gc nd her satelite town, I hearby switch to ghoastmode till 13th of may... See you all till den....
my fraiser why takin such decision, dnt u kno dat i ws shoutin ur name sinc? no vex com make we d jolificate
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:51am On Apr 30, 2016
suogal:
I perceive Jealousy. don't forget beauty is in the eyes of the beholder
abeg tell am wel wel
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:49am On Apr 30, 2016
barongmj:
Kisses
abeg no bring quarrel here oo y u d kiss daudae1 d informant na
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:47am On Apr 30, 2016
daudae1:
Latest!!!!NYSC 2016 batch A Stream 2 wich i also belong to will Print their callup letter on the 13th of May from 2pm and camp will also hold as scheduled...iam gona resign with UBA bank next weekend...hmmmm
daudae1 has spoken nice one bro
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:43am On Apr 30, 2016
abishaddy:
Gud evening lovely people, hw was our day?hp we all had a wonderful day.
my one nd only bae is back, but y did u hav to stay away wit dis ur official assignment like dis... i miss u die hw are u doin
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:38am On Apr 30, 2016
Sunnepa17:
Evening dear...my wife loveablechi make my day extraordinay splendid even duo dere's little disturbance 4rm okitaiji, giftiebrown nd ray4000 buh ♍ƺ nd my wife overcome it.
comot here... u no kno say me, giftiebrown nd ray dey share ur bae for back?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:34am On Apr 30, 2016
marvluv:
wow....see somtin oo..how u even take know my favourite?? u ar such a darling jare.thanks
u are part of me so all ur favourite are well known to me.. u can call on me anytim eaglevision fail on his responsibilities
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:20am On Apr 30, 2016
marvluv:
ok..
abishaddy darling......., where art thou?? ur one and only handsome okitaiji, d only sugar way dey inside ur tea, d only butter way spread untop ur slice bread like american bedsheet, and d only water way dey inside ur ocean needs ur attention right away..I beg com ansa him with speed...
dats fraiser nd eaglevision bae u ar a darlin indeed. info got to me dat abishaddy has been sent on a 6month course in london so is like i will look for anoda bae to use hold body, what advice did u hav for me abt dat... hop u slept well
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:14am On Apr 30, 2016
Sunnepa17:
He is nt in d position 2 do dat.

Shey ЎO̶̲̥̅̊ΰ grab?
if i am not in d position to do that who else... Ray4000 ur suogal is d most gorgeous bae after my abishaddy nd barongmj
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:11am On Apr 30, 2016
ray4000:
My Angel you don't have to be shy, just mention anybody u feel like sending recharge card or anytin u feel call sunnepa, Eaglevision, fraiser even villageGoat but no call my friend oo okitaiji. You see dem don dey open window to see my angel
dats my G abeg hold ur suogal bae wel
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:08am On Apr 30, 2016
Sunnepa17:
Lolzzz...o join
Buh lemme tell yuu somefin ЎO̶̲̥̅̊ΰ Å̶̷̩̥͡ЯƐ nt cleared wif...iyawo mi ni aso amurode, oni Iwa ati Ewa( my lovely wife loveablechi Chidinma has both beauty nd ցմժ character).

Yuu nid 2 b close wif հҽɾ...ЎO̶̲̥̅̊ΰ will surely get 2 no more abt հҽɾ ursef coz dahz y ℓ̊ dunt Joke wif հҽɾ wif anybody

Cc.ray4000
Okitaiji
Giftiebrown
suogal baby dnt mind dis guy oo, if u check their house b4 u kno it u are his 2nd wife, na so he dupe girls upandown here oo. hw ws ur nite bro
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by okitaiji(m): 8:02am On Apr 30, 2016
ABB1:
They may not allow you to enter, entering here for the camp marketers is not easy self, me self nevere see Iya community rukkyola
na so i d se am too
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:01am On Apr 30, 2016
giftiebrown:
haha! wetin man go do, okitaiji carry my name go gv babalawo...I gas port sharpaly. Gd mrnin
lol... na portin level be ur own for dis village oo. good AM guys
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:51pm On Apr 29, 2016
Oyehomie:
Hmmmm...padi padi...ur advice is gud...bt ma qutyjoice is better....


Yeah...i enjoyed ma day bro..tnx
okay oo if na so u want am but i don try for u as my padi oo... anywayz qutyjoice go dey proud of u if u can sustain d presure
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 8:46pm On Apr 29, 2016
ray4000:
Your eye dey up abi. You na my man, whisper* biko if she tell u anything way I tell her help me add fuel so that she go like me more.
hahaha don worry everytin na for ur own gud... Iaramite com nd report ursef
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by okitaiji(m): 8:38pm On Apr 29, 2016
BlizzydoDo:
Tanx all 4 yur encouragement.
Fraiser yuu don de replace mi so easily ba?
Hmmm my dear make i no tell u anytin oo, hin jst d drag bae with pple upandan for GC satelite town, anywayz jst d manage am like dat... continue to press on u will soon get over it cheers
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:40pm On Apr 29, 2016
eaglevision:
u wey i dae see as u dae try cast ur oga,u no loyal again abi?
i always d loyal to my ogas @d top haba nah lol
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:36pm On Apr 29, 2016
fraiser i sight u, eaglevision is takin care of ur honeybash... welcum
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:31pm On Apr 29, 2016
eaglevision:
lol! see this guy o,dnt tell me ur trying to do snake movemnt,nd i thought u wia loyal o,awwww u need tutorial for womanology.
lol... i don read my punchline to my abishaddy and elegant barongmj nd dey hav not recover from d euphoria of comin across me yet...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:23pm On Apr 29, 2016
giftiebrown:
abeg i fit plug boiling ring fr ur chesthuh
lol...na only babe like loveablechi have access to my chargin point
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:06pm On Apr 29, 2016
laramite:
yes ooo ur village make sense. How u dey
abeg try nd com inside regulerly because ray4000 wnt to talk to u, *whisper anytin wer hin tell u com nd let me kno b4 u say "i do" u hear?*
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 6:56pm On Apr 29, 2016
ray4000:
Abeg you no need generator
Okitaiji abeg shaperly bring another phone for her inside. Anytime ur ba3 low u no need to charge am tro am away take another one I no want u for wahala
na u sure pass. continue to spend al ur money for am she go soon pack com ur side
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 6:52pm On Apr 29, 2016
marvluv:
na confirm jare..u no lie..
u kno say i no d like to dull u, ur convinience is my priority... oya take dis cornflake b4 eaglevision wil com wit hin nyamanyama food
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 6:48pm On Apr 29, 2016
loveablechi:
Ok!!! Wats supping herehuh Nepa oooooo...gimme light, am missing gist here o cry
ewoo wetin b nepa? jst pack com nd plug ur phone for my body it will charge full within 10min, every part of my body na chargin point

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 37 pages)