Olabode971's Posts
Nairaland Forum › Olabode971's Profile › Olabode971's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 47 pages)
May the ghost of the dead woman haunt her killer till death... Hanhan.. Pipu are just been irrational and wicked nowadays... Oluwa save guide me, abeg |
![]() Nigeria is founded on falsehood, corruption and irregularities. Take or leave it, na zoogeria we dey. |
Hmmmm... Am just short of words. May God grant the family the fortitude to bear this loss. ![]() |
Thank your Creator, that He bestows wisdom to you.... In all your getting, also get understanding, because the heart of man is desperately wicked, Who can know it ??. |
Bros. Abeg, sama me small change from your allowance oh... Am broke sir, am in dire straits for cash. 0025426858, Unity bank. |
Nigeria is a Joke made by Fedrick Lugard in the year 1914... We never ready for this country, when we are ready, this sickling Jokes, will definitely Stop existing. #ClownCountry |
the man sef no dey fear![]() ![]() You hear Bear, next you hear Tear... Bear-Tear ![]() |
Hahaha.. Some pipu sha. You Ogogoro you no go take ham, na bear you go dey play with.. #Orisirisi... #Lmao |
They should not give them... If you knw,u knw.. This is a free pocketed cash for APC pocket.. Make una divide diz shithole, make every man, man his own backyard. Enof is enof |
Dedemworld:Dedemworld, Ori e ma dile lapejojo... Oloriburuku fellow. Did I mention you, is Nigeria a country to you ??If it is, then, am not stopping you to go and sacrifice yourself for this sickling country. And BTW, don't mention me.. If you don't want Amadioha,Ogun and Sango to combine their forces on you, and terminate you... Eran Igbo jatijati. |
![]() Na crude oil dey inside, just gather like 10 of it and refine it to ur taste, am sure u gonna like it. #WeNoNormal4Here |
![]() EFCC see how FBI dey drag Abba Kyari like Tiger Gen... The fear of FBI is the beginning of wisdom.. When last did you hear say EFCC return stolen cash ![]() ??Even their retired and retard Oga Magu never return all d cash he steal finish. If u know,u knw |
Them Government dey preserve hippos for their own eyes be dat... If dem born those hippos well, make dem show face for naija here... Walaiiii, even Lalasticala go follow patronise the hippo pepper soup... #HippotamusPepperSoup... SweetAndDelicious |
blazebaba: Ahaha... Dem won enter bus den drop and go hunt for grasscutter,antelopes and other related poacheable animals for meal..#NigeriaNa_JOKE... If u knw, u knw |
topmaike:Bros, me ain't among them oh... My ambition na to get cash and rescue myself to better country.. I was only born in Nigeria, no b by force I most stay here all days of my life. Am a free nigga, naija is not my country.. |
topmaike: ... Abi, na so na..No tactical standing position, no strategy to counter attack if the frontline flatters... And worst of all, no sophisticated weapon for their hand. I repeat again, 1 RPG.... Na die dem be |
![]() Them supposed to include Clown Show for Olympics nau... Am sure na naija go dey win am till 2099... #ClownCountryOfTheCentury |
Abeg make dem stay there and never think of coming to this shit hole again.. Finally, try and relocate your relations too... Because naija don jagajaga since 1966. Get money and leave diz country na my #5 naira advice for all and sundry |
![]() Plenty motivation speak full diz place sha... Op, just chillex beta dey come |
![]() Ahahhah..... No wonder Bokoharam, Bandits, Headsmen find it easy to sacrifice this mofos like Ramadan Ram.... 1 RPG send amongst dem like diz.... Na dead fish seller dey sell fish. ( Oko le leja nta ). #AmLaffingInAbbaKyari oh |
An American glorified LovePeddler just won Grammy Award of the Most Whorish Woman in the World Within 24hours..... But na fight Jessica and other smellholes for naija go dey fight upandan just because of ordinary Boyfriend ooh, not Husband oh. Diz country Tayar me |
Ritual money no good, dem no go hear... Until dem run mad....pass Terry G.. ![]() |
![]() Las las, the boyfriend go chop her Toto and dump her for another one... if u know,u know. Glorified slur fighting dirty. #SmellyHooles |
![]() All of una weh dey run to join Sojo,(soldier) shey una don see ham now ooh... Una think say na lie where Tuface sing say.. (No Be Small Thing Oohhh...) Naija na real shiTT in a ShitHole.. Get money and leave diz country... My advice. |
Where are the security personnels ![]() No one can say...Na 4 naija u go see police dey stay for inside station doing nothing, and those at checking point are only there to receive there usual Wazo Wazo... #50 Nigeria don gooooooo since 1966. If get cash for hand, pls and pls, find a way and leave this damn, fallible, corruptible country for a better cline.. My five (#5) advice for you. |
Soon, Nigeria go bad pass Islamabad and Somalia.... Divide this country before it is brought to total ruin without remedy.. Lord lugard what u have cook is more than what 200million people can chew.. #Sigh |
Hmmmm.... Tread softly dem no go hear.... |
![]() See as dem mention 10milli as if say them follow the guy count the money. #JustPassingBy |
With the above advice from the FTC, also ask for your Bank Statement to know what is really happening with your account in full. Wish you all d best. |


??.