₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,406 members, 8,450,190 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 10:15 PM

Toggle theme

Olami90's Posts

Nairaland ForumOlami90's ProfileOlami90's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 78 pages)

NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:07pm On Aug 30, 2015
elmisti:
If I don't take care of him, who will?
Nice one bro... Continue doing good as it has alwys been. cheesy
Honestly best place to be is here wen d mood is nt so fyn.


Btw, I jst noticed one moniker up there "Hargbo" ...launch him, he fit help as his name is "Herbal.." (Ibile)
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 3:48pm On Aug 30, 2015
Physika:
Me almajiri? huh

@bolden, u stil dey read alphanumerals? shocked
Nw who is d almajiri boi here? grin

Kwakwakwakwakwakwakwakwa
Lwkmd..
Loool..... Dat Almajiri of nick dey alwys throw me off my chair grin.

Buh peeeeesika, ur moniker is alwys on d list of Abusites na. Dem don run e mowon, guess dats y u shared outta d almajiri hullabaloo grin

Oye a mori ooo grin peeeeeeesika (person wey giv dis name no well at all grin. I dey alwys laf.I knw it is elmisti)
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 3:37pm On Aug 30, 2015
elmisti:
Ur own property. Legit......just that. U go. Allocate some certin plots. To eldersm....na armynu own we go seize
Wagbayi....... No wahala bro... D guy wan embark on his own mission nd I'm ready to dey burst am
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:16pm On Aug 30, 2015
bharkarh:
just dey watch...na claim we go claim the land. Base on ogboju things. Who try stop us lasan, we go run am mad grin
How much be your money?
Seriously na who no get problem dey play o. I'm hoping the best for us all. It is well!
#yinmu....na omo onile style we tak rough am....buh I hope elmisti no go dey wit u on d mission sha..
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:12pm On Aug 30, 2015
elmisti:
Really do hope so oooo, cnt just imagine the thread without some pple.....Dis week will. Surely bring smiles on err1 face
Exactly my thought
Amen..... I want dat next week(wen reg starts) to be sweet gan because we gat to av more pple on ground to profer way out to PCMs challenge(s) should anyone encounter any during reg.U get d dub?

From next week,it is gonna be busy days here.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:04pm On Aug 30, 2015
KeriBaby:
I totally agree with u! I can imagine how they are feeling! God is gon grant us all our heart desires and make us the bearers of goodnews.
Thunderous amen!!
Happy sunday bae
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:44pm On Aug 30, 2015
Harinholar:
....ma church no open 2day...till 2moro....Lolss..
Dis babe sef gan jasi...o n gba lori e gidi.

Ur church na viewing centre/pool house abi why closure on a sunday wey dem suppose open? grin grin.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:39pm On Aug 30, 2015
iykebest1:
Deracathy, nice to ve u back. Bless us with ur troubles.
Xcozee,I'm super excited that you guys name are out. Most especially u. For ur selfless updates.
Hilsocial and hadassaheke, what's up? Gist us up nah abeg.
To all PCMs, I fit carry yam come camp?
God bless u! Carry koko(anoda specie) come too and palm oil wey person fit chop am.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:34pm On Aug 30, 2015
elmisti:
See yahoo pple!
Looooooooooooool... Me sef dey imagine o..
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:20pm On Aug 30, 2015
bharkarh:
hmmm...mesef talk am. Abeg gimme that your baba number. I need some powder to do my own estate
Bharkarh's arena
Block b1 to b15
U gat to drop good cash to get dat.
It is in US dollar
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:09pm On Aug 30, 2015
babatawa:
Olami90 and Armynu See as una carry una hand go dey wake ban from sleep cheesy
#CoversHisMouth cheesy.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:03pm On Aug 30, 2015
Armynu:
seized ke!!!!!!!!!!! when i no trespass? i get c of o, r of o, p of ownership, beacons and plot numbers obtained legally.. i knew rilwan09 was not capable olami90 mail copy of my properties to elmisti, gazaliah, donxab and the council of elders make dem see.... #gbam
No mind dem...ah go do am.

Buh na pay back dem go wan do oo....and na to burst dem sure now.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:57pm On Aug 30, 2015
babatawa:
Loolz*

morning bro
Abi now... Happy sunday baba nla


May dis week be for u guyz by God's grace (amen)

Cc: ABU PCMs

Other PCMs dat are yet to see their names (naughtylagosboy, armynu,sambest etc)

So next week can be sweet for us all. We must enta a place


#congrats to Futoites wey don see dem names. Surprised to see influx of futoites dat have bin guests here, welcom
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:28am On Aug 30, 2015
bharkarh:
na network do me string thing. I for Dan stop dem na
U fink dat network wey hang u na mere stoppage? No be lasan.
U see as I sight u, I stretched forth my hand ni and said da duro bee..... cheesy.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:23am On Aug 30, 2015
Gazaliah:
lol tongue
Hahahahaha.. Just give up cheesy no yanga
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:14am On Aug 30, 2015
elmisti:
Armynu, u were a member of the nights watch, U act is nothing short of mutiny and treason....The. Council of elders will purnish u. Accordingly.....


Rilwan09 will be charged with negligence of duty, I left the thread as I saw him flashing torchlight.....

Olami90..congratulations on your acquisition of that huge land space....


Armynu, your own land will be seized by ICPC, EFCC,FBI, CIA, all of dem go visit you as regards your international crime
Washerey paddy mi..... cheesy I don talk am nw. No be oju lasan.
Just giv it up to me.... smiley
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:10am On Aug 30, 2015
elmisti:
Chai !...........I Don know say make I no use that pro-cold yesternyt......
My good guy, wetin com happen? How are u feeling? Follow me talk abeg
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:43am On Aug 30, 2015
I am still gonna get plot here...

Unique no 1414


How ur night was sound?

Happy sunday to u all.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 5:10am On Aug 30, 2015
Armynu:
Your interception dere was timely.... Elmisti go treat you well... I surprise say him no wake up at all and rilwan09 wey sabi rough tackle was no whr to be found...
Dem no fit wake up because na only roasted corn dem tak for dinner....so e don pin dem down. E fit last for 2days as it is.

Rilwan09 pri*k no hitch am today as there is no waste to pour.....he for don wake to com weewee on d thread in his unconscious state of mind.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 5:01am On Aug 30, 2015
Armynu:
No be lie o.... Na this people full my ear with "please wait for few minutes our serve is overwhelmed....." Na lullaby I sing for zeeenas say her slp no gree come and na dreams by boyz to men fit help na y I sing am for her.... Plus she spoil show for u first o...
Na zeeenas now. We for pass dis level by far. Imagine d no of pages we don dey carry am come.....


Chief Gazaliah;

Elmisti;

Folabimi.

Rilwan09. Come see una sef tongue.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:57am On Aug 30, 2015
We for use 1412 for collabo buh flex12 don use him dada scatter am...


My metre don sight am sey u were almost done. I just dey pray make u fast enuf to drop last bullet bfor I score.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:52am On Aug 30, 2015
Armynu:
Your interception dere was timely.... Elmisti go treat you well... I surprise say him no wake up at all and rilwan09 wey sabi rough tackle was no whr to be found...
Check d time of ur last post nd his own... Same time. If u waited one/two more seconds, he for spoil finz big tym nd e go bad gannnn....buh u sef dey delay small. U com go dey write love letter cheesy.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90:
Armynu:
Olami90 can we continue..... Certainly not another goal.... Morning fellow pcms.....
Honestly God saved u....... grin. Dat flex12 guy wan strike u frm bhind ni sha buh my powder worked perfectly on him...

He don break him own leg tongue.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:06am On Aug 30, 2015
I MADE it ...... At last!!!!!!


A whole me.

Congratulations to fellow B15 PCMs.





O L A M I 90. IS. HERE
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:05am On Aug 30, 2015
Let me check
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:04am On Aug 30, 2015
Can I nick dis one
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:04am On Aug 30, 2015
I am almost done
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:03am On Aug 30, 2015
5
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:01am On Aug 30, 2015
6
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:00am On Aug 30, 2015
More sleep for u guys
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90:
Pineapple
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 3:59am On Aug 30, 2015
E remain small

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 78 pages)