NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:54pm On Sep 02, 2015 |
Eyin iya mi oooooooooooooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:53pm On Sep 02, 2015 |
Oya ooooooooo eyin iya mi oooooooooooooooooooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:52pm On Sep 02, 2015 |
Knock knock |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:51pm On Sep 02, 2015 |
Again |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:51pm On Sep 02, 2015 |
Nasoooooo I must enta |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:46pm On Sep 02, 2015 |
Sanchez01: Please wait for a few minutes before submitting this post. Our server is overwhelmed. Hahahahahahahaha..... #comedian. U get server ni? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:51pm On Sep 02, 2015 |
bharkarh: one girl sef do am for me couple of days back. E do me like make I kill her...na since then I Dan mean everybody. Even if my popsy wan build estate here, I go truncate hin dreams. U don die be dat buh dem neva bury u  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:49pm On Sep 02, 2015 |
elmisti: Bujakibunaki......na dat kind fish wey no dey gree cook for fire he go turn to....so niggaz go catch am, cut am, cook am....he no go gree cook...dem go trow am bak for river...only for another person to catch, cut and cook....na so d cycle go dey go for 1000 years before I forgive am.......shey I wicked? Over wickedness dey worry u...looooool. No let d guy miss service o.  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:47pm On Sep 02, 2015 |
bharkarh: lol....and I like you gan Olami90 but you Dan f-up. I no go let you build estate for here again  Paddy mi, no vex...na elmisti drum, na em I say make I dance. Oya ah go buy u popcorn to bait dat |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:06pm On Sep 02, 2015 |
chimajii: It's usually NUDE passport they request :-x Hahahahahahahahahahaha  . Wen I tot we av seen it all Wehrey pataki leleyi oo. Mehn, guys kolo for here no be sere o |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:02pm On Sep 02, 2015 |
elmisti: If u ask me, n who I go ask
Cc 0el 1el 2el 3el 4el 5el 6el 7el 8el 9el Looooool. U no dey well most tyms Crazy stunts full ur head |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:46am On Sep 02, 2015 |
bharkarh: mehn ...piss well o, ritual things Dan dey ready... Olami90 I promise you I range when everything set. Make una no warn am o. Lol. Ah go like see dat first |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:45am On Sep 02, 2015 |
flex12: Its late already....just got back from rehab Loool... I said it. Somfin is wrong wit dis guy... E go wake ni sha.  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:39am On Sep 02, 2015 |
elmisti: one day, ur river will overflow...and I will be there....watching yemoja carrying u away......I don mean u ooooo! Looooooool  . #painment ....hahahahahahahaha I can't wait to see barhkarh turn fish like form  . We fit use am do pepper soup for camp if hunger wire us one day. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:28am On Sep 02, 2015 |
elmisti: I fit curse U I swear! Hahahahahahah.... Dis kain fin dey annoy person ehn?  . D day armynu did it for me, I felt like stoning him to death, jst not possible ni.$ #painment  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 7:45am On Sep 02, 2015 |
mobi18: cc olami90 heheheheheheee,go ask nah,oya mk i ask u.. sheybi u prefer september as ur birth month,, no lie oooo,if u lie, nysc will post u to nije republic for ur orientation,dem go start orientation camp for u dere.. How ah go prefer september wen my guy don say na naming ceremony month(moving frm one to d other) nd any pikin wey he born for sept go attend public sch frm day 1 to d end... U suppose knw wetin dt mean nw.... Nd he no dey lie.... Ah jst wan dey sure ah no belong as u guys plenty reach here |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:32pm On Sep 01, 2015 |
mobi18: sept 18 loading,dts 3 days after.. i loff all september born, we special gaaan.. for that,nysc will post yu all to where u want joor.. Honestly, eleyi le ooo. Make ah ask my mum again if my july no be scam nd if she sure sey no be sept dem born me too.  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:29pm On Sep 01, 2015 |
mobi18: sept 18 loading,dts 3 days after.. i loff all september born, we special gaaan.. for that,nysc will post yu all to where u want joor.. Honestly, eleyi le ooo. Make ah ask my mum again if my july no be scam nd if she sure sey no be sept dem born me too.  . |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:20pm On Sep 01, 2015 |
elmisti: Make dem no shift am yet, no wonder nothing significant dey happen for september, as most people ar moving from one naming ceremony to another.... Loooool  badt mouth |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:54pm On Sep 01, 2015 |
elmisti: Olami90...anoda one. Don show oooo! I tire oooo... I smell powder finz. E be lyk dem wan hypnotise us to forget reg while celebrating birthdays.. Abi mak we tell DG to shift reg ni as more dan enuf pple don show face |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Olami90: 10:16pm On Sep 01, 2015 |
Kbs468: you are welcome brother and GOD BLESS you too.And you are not bad either.
That reminds me, may be when physika sees it, he might be encouraged since he seems to be serious about a Lafia PPA Yea... Dats true...help cc him d analysis u gave to my questions because I dnt d one he wld get first.... I will try to mention him somwia too.. Thnkz gann Cc: physika |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:54pm On Sep 01, 2015 |
dossylvanus: Why am i always assisting people score goals?
Whatever man. because u be yahya sanogo  king of awon to n da goal nu |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:44pm On Sep 01, 2015 |
Joyce21: Happy new month E Famz, and welcome to my birthday month, 28th Jeez!!!!!! Wah is happening now. How many sept born don show face now? Dis one thick ooo... As we don get countdown timers, e be lyk sey we need person wey go arrange dis celebrants accordingly so we no go mix dem...my head don dey full nd getin to mix dem up. #drags dem out, oya u guys shld line up according to ur height mak we put ur names nd date down so we can celebrate u. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:19pm On Sep 01, 2015 |
Princesszainab: *creeps in slowly* *clears throat* Goodevening everyone just here to say happy new month to you all big shout out to these peeps Xcozee the problem solver (Super hero of the thread) Hilsocial (even though most people always spell your name wrongly) and Gazaliath always assisting Xcozee answering questions, helping others check their registration status online Elmisti and Physika always distributing weed to those in need (lol) Babatawa the olori oko of the landlord association on the thread 2el always counting down to the " " day(even though you never mention me i no vex o) Olami09, majidyusuf, dossylvanus and donxab trouble makers of the thread always putting a smile on my face *winks* zeenas my namesake and you also studied microbiology*cool* you be good wife jawe always providing water for xcozee(lol) I really really love you al. if i didnt mention you im sorry i love you too. Birthday loading sept14.... *ghostmode activated* On top sey u no get my moniker well, I wish u apy birthday in advance. Be prepared to donate surplus to us in here It is Olami90 not 09. And I gentle oo.  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:13pm On Sep 01, 2015 |
dossylvanus: Na lie o..
Check the previous page. Ooowwwkkayy. I loh see dat one. Na u assist and na u still go pick ball in d net for d scorer  . |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 7:23pm On Sep 01, 2015 |
elmisti: Buhahaha.......single outfield player he no sign....as I sabi argue reach, n only mad man go say arsenal go win league dis season.......I no fit kill myslf....na dose pple wey dey buy season ticket for emirate I dey always pity....
5th GOAL of the day.......arsenal didn't score five goals in a match throughout last season! Na mad person go buy season ticket.y not buy d match wey go sweet person? Mtchew Iffa no see ur signings, no ticket.. I can't wait for wenger to leave arsenal |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 7:13pm On Sep 01, 2015 |
dossylvanus: It haf tayed since i score goal o ..... Anyway i assisted shaa. Shey dis one na assist abi na u go carry d ball inside net afta d guy bfor u scored  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 7:08pm On Sep 01, 2015 |
elmisti: Actually, its gud arsenal didn't sign a striker, they just made it clear Fans opinion don't count.....and that will save me 100x32epl games + 6 fa cup games + 7 uefa games + 4 carling cup games = 4900 + 300 refreshment money = 7000 naira....well not too much buh will do well saving it...or playing nairabet wit it So he no sign any at all  ? I just wanna post to mention u nd other arsenal fans to update me on arsenal transfer bfor I saw dis because I av not bin vry available today.. Na God go judge wenger as he is fond of breaking fans hrt nd playin nairabet wit fans emotion.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 7:02pm On Sep 01, 2015 |
elmisti: LMAO!....so u sef no get shelter. Here, oya sharparly go beg person make dem accommodate U, buh I fit make u G.O for the IDP camp Hahahaha......kikakokikakaki  . Ko ni ile lori niyen... Won gba ile lori e  com join street habitants  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 6:58pm On Sep 01, 2015 |
Gazaliah: Mastercard is good compare to verve card #Legit.....  . |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 6:56pm On Sep 01, 2015 |
elmisti: I plan to build an IDP. Camp on page 1500, so much refugees on thread....
My definition of refugee is any one that dnt av ANY of THESE
1-people that have no verified land on the thread/
2-People that are not tenants in the left or right mansion
3-People that are not lodged @ EL DOLA Hotel and Suites
4-People that are not included in the 1100 city plan
U can start looking for shelter cuz IDP camp will be so crowded!!
Cc aare2050 Olami90 Peeesika ( physika ) 2el Xcozee And other property/land owners of the thread Hahahahahahahaha....u no dey disappoint wen it coms to cracking me up. U dey throw stones oooo  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:09pm On Sep 01, 2015 |
Hargbo:
don't step on my toes.... Take cold water and chill |