₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,388 members, 8,450,094 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 07:09 PM

Toggle theme

Olami90's Posts

Nairaland ForumOlami90's ProfileOlami90's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 78 pages)

NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:01pm On Sep 04, 2015
haywire1:
Washere so una dey fllw formula 1 race too. I thought na only me dey fllw for naija ooo shocked shocked cos everywhere u go na soccer den go dey talk.
I love cars, especially fast cars but naija roads dey spoil person spirit.

Anybody wey care for a race on third mainland bridge shd holla @ me grin grin grin. I gbadun dat bridge, if u see me drive on dat bridge u go think say na "need for speed" or "F1 race" I dey do grin grin grin


#
Mehn I gbadun formula 1 like madt. I love tennis like water...football sef, dey there ni ooo.

I missed belgian grand prix ni... Dis week ehn, na vry busy week.

hamilton is damn gud...wit em fine boy swag
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:51pm On Sep 04, 2015
shawwal1:
Hope either of those state go click for you e go make sense as I know you're ready to enjoy this service year

Just hope NYSC will not suprise us with some kind criteria so during reg grin

If they do I'll gently and calmly waka comot for cafe get fresh air n come back the following day after diligent thought to wht I may see
Honestly, you said my mind....

##See, I go dey responsible for all d cowbell sachet gberefu milk wey u go take all thru ur service year.

His last paragragh has alwys been my thought. Na so e go be. Me sef don prepare for dem. Dem no fit strike me wit one kind unexpected rule.

Infact, I fit go spy d very first day nd see as e dey go. If it is sweet, ah go do am. If I need to re-strategise, na d ffg day b dat.


Modified: Goooooaaaaaaaaaallllllllllllll


Gooooaaaaaaallllllllliiiiiiiiii goooaaaalllii

Addddrrrriiiaaannnooo grrriiigggaanggoo


See where me nd alexis dey train wink.

NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:45pm On Sep 04, 2015
DonPsymon:
angry


This house is gradually becoming boring...



Since y'all saw your names on senate list, y'all feeling like corpers abi? No more nairaland ko?



If y'all don't come back and make this place lively ba grin


cheesy


Omo ale Jati jati grin
Loooooooooooooooooool grin
Omo oshi!!! grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:19pm On Sep 04, 2015
sholiyz:
2015 ITALIAN FORMULA 1 GRAND PRIX
5th Sep.
11:00-12:00 Third free practice
14:00-15:00 Qualifying
6 Sep 2015
14:00 Race

Points
LEWIS HAMILTON MERCEDES 227
NICO ROSBERG MERCEDES 199
SEBASTIAN VETTEL FERRARI 160
Ose oko iya mi grin. I appreciate. I missed belgian grand prix.Mercedes is gonna nick it again dis season.. Guess we aint avin more dan 3/4 grandprix left?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:12pm On Sep 04, 2015
Physika:
Wetin concern us wit grandprix.. Wen b say d person u punt untop him fit crash or die sef..

We talkin 2hrs games straight odds.. U talkin accidental undecided
It is still better and direct dan 2hrs games ur talkin abt tongue #SuspenseFilled
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 5:29pm On Sep 04, 2015
bharkarh:
true yarn. I dey fall in lag tomao. No forget say tomao na Weekend o.
Haa! I bin fink sey u dey bfor na. U sha like dis ur ago iwoye area sha shocked (guess dats where u've bin)
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 5:25pm On Sep 04, 2015
Fellow B'15 PCMs

Any Formula 1 fan here should gimme update as per dis weekend Grand prix plsss. Wot time too? And no of points btw L.Hamilton , N. Rosburg, $ Sebastian Vettel
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 5:17pm On Sep 04, 2015
bharkarh:
I just dey sleep and wake o. like say make Tuesday Dan reach. Olami90 where make I serve?
U gaz get ur options first based on factors dat matter to u most.

Buh we fit suggest dis weekend based on wot matters to u....mayb sunday.ah go hint u mine, loh worry.

#busy day....#OndaRoad. U shld knw traffic finz here na. #AnnoyingMostTyms
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:37pm On Sep 04, 2015
joey048:
for issues regarding accomodation,intending corps member should contact me.
U get accomodation(family house) for all states?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:35pm On Sep 04, 2015
elmisti:
Lmao.....he dsnt smoke, buh he helps in collection and tasting.....He is the GRAND TASTER
Hahaha...omo buruku ni e. cheesy

Bharkarh, how market today na?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:05pm On Sep 04, 2015
bjay5585:
U wil com bck to me after reg n tel me how it looks like
See yhu!!! tongue com to tell u wetin? Lol. Am nt suppose to say dis buh God knws I jst made a transaction dis afternoon wit notin lik pin. D only fin dat has changed nd saw today for d 1st tym is zenith bank using OTP thru Zensecure. Pin is nowhere near
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 3:52pm On Sep 04, 2015
elmisti:
#removed shade


#is it me u givn attitude
O ti pe ti m.o tin ba e soro shade........
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 3:47pm On Sep 04, 2015
elmisti:
#noted...buh that scratch card tin no go gell ooo
Scratch card ke? Me sef no dey/pray for dat one o

I jst go search for a sure place wey I wan do mine afta I don check registered centres within my area online.... Na 700 we agree sey e go reg me.
He said I fit pay d 3k even if it is afta registering dat I decide to pay by still doin dat thru my login details(wit wot he did for A15.he neva mentioned scratch card o
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:05am On Sep 04, 2015
Sanchez01:
Provide the numbers on your card without your pin. I'll teach you howgrin
I av bin smiling since.... D guy no wan gree. Actually, card pin is not needed. Bin using master card like forever for transactions.
I knw zenith $ gtb uses securecode and u av a password(buh not ur atm card pin) to enta at d final stage of confirming d transaction. Other finz needed to fill is d card number(16 digits in front), cvc @ d back of d card, month $ year of expiration of d card.


TO BE COMPLETED AT

www.nscdcThatsall grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:54am On Sep 04, 2015
elmisti:
Ehyaa....kip up d good job bro.....buh abeg...u fit help wit break down of expenses for d registration *including d 3k for instant call up number n letter
3000 naira ----if u want to print call up letter online.


700-1000naira - cafe charge for d registration(varies frm one cafe to d other)...

Dats it for now.
Buh if we are gonna use nysc reg scratch card as speculated, dats 1500 naira.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:40am On Sep 04, 2015
bharkarh:
which kyn weed u take dis morning?
Hun hun...#osogbo weed ni.

I did not take anyfin jare.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:12am On Sep 04, 2015
elmisti:
Even u sef want suv...no problem....will let. U know wen there is enuf fund in the organization to buy.....abeg dey monitor all this franchise wey I dey hia....dem don dey distribute ps me sef..and dey no dey remit my cash
Sheyb I talk bfor buh u no Yhear... Buh koni is wahala
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:00am On Sep 04, 2015
bharkarh:
dat my powder na fake jor...na marykay e gimme and I spend money gan o. Help a brother.
Oh!! Marykay? E easy na. U for buy high pencil abi wetin, lip gloss, lip stick, foundation, multi colour, ear ring, cobBRA join mak u kuku turn woman (transgender finz) cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:42am On Sep 04, 2015
Sanchez01:
Nice! Of all the numbers on your card, that's the most sensitive to reveal. I think someone quoted the number. Kindly ask him to take it down, lest your allawee would be debited subsequently while you get the numerous alertsgrin
Loooool.... To add to it, make e com be na dat tym dem implement increment in allowee, dats d beginning of #painMENT ooo. #garri lo ma solve e grin.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:58am On Sep 04, 2015
Good morning fellow PCMs...
Hope our night was deep/long ?


Happy weekend to everyone of us.
And for d guys/ladies wey like owanbe, thread softly cheesy

Av a nice day and fun-filled weekend ahead.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:53am On Sep 04, 2015
Shakiti Elmisti bobo, I jst checkd my mentions nd saw where u gimme H.R

that one dey sweet gan o. cheesy oya knack me suv as we don dey talk am mak pple see as we be so dem go fit com wella. D way u dress is d way........... wink
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:16am On Sep 04, 2015
Solomonodimegwu:
i swear i nor understant wetin u talk, e b like say sleep dey ur eye
Hahahahahahahaha....looooool grin
Sleep dey him eyes ke? U be ogberi
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:13am On Sep 04, 2015
bharkarh:
if na true say u dey make peeps happy, help me take powder blow dem face so dem go fit sleep. I need build mansion na. Tnx!
Loooooool. Thought u're capable na cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:30am On Sep 04, 2015
bharkarh:
Olami90 is here. Make i go sleep cos plans don spoil. That guy na complete killjoy
cheesy cheesy see urself! #guilty conscience
E get as d fin dey work na. Can u see dat no be me tamper wit ur mission?

POC: I dey giv pple joy ni o, ah dey make pple happy and not otherwise
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:36pm On Sep 03, 2015
Xcozee:
nyscsupport@nysc.org.ng
nyscsupport@sidmach.com
info@nysc.gov.ng
Thanks so much baba oko mi cheesy
I appreciate.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 7:24pm On Sep 03, 2015
Pls I need sidmach $ nysc email address. I wanna forward it to frnds who are still avin issues wit their status as person wrong spelling of names....
Thnkz... Dnt wanna cc d long list..


Cc: my fellow wonderful B'15 PCMs
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90:
chikaodili345:
So who knows how the fingerprint thing works? Is it just thumbprints or all ten fingers? How are you supposed to upload a digital print? As a PDF? JPEG?
Looool.... grin how can it be ten fingershuh Se na amala u go chop for cafe ni? Dnt bother ursef how it is gonna b uploaded. Go to any accredited cafe nd they will get it done for u.

Reg charge is 700 naira buh some cafes are too money-conscious so u may be charged 1k...excluding if u wanna pay d 3k call up letter stuff o
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90:
Aare2050:
yes o
Congratulations to u guys. Jst miraculous for u guys. Wen all hope was lost

Cc: heybel


Armynu: I am waiting to hear good news frm u.how far?

Ellmisti: weldone. How yesterday? And wetin happen to elmisti moniker pls?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:58pm On Sep 02, 2015
bharkarh:
hello ever powerful, ever dogged, ever colossus E-Pals, I remain my humble self Owolabi Olayinka Olumuyiwa Oluwakorede David Bharkarh....since the post of the President and the Vice president has been taken. I have decided to name Olami90 the senate President of page 1500 and my very self the Deputy Senate President.
If you are not ok with this, the Lagoon is not far. You should know what to do grin
Make dem get direction frm Oba Akiola
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:56pm On Sep 02, 2015
Love u all
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:55pm On Sep 02, 2015
Eseun!!!!!!












I av it
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:55pm On Sep 02, 2015
More portion


























I got it

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 78 pages)