NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:12pm On Aug 31, 2015 |
hadassaheke: tnx, buh sme pple said yaba n nw am confused! Btw abg which LGA yaba de sel3 Some pple said yaba or u meant apapa? Don't mind them. Don't be confused.wot I am tellin u is legit .#100 is gonna tak u to yaba frm island provided u dnt allow commercial drivers to maga u. Dem dey lik newbie well well. Dem go com mak u follow longer route to mak it luk it is far to justify d charge.Yaba is so so true and easy frm lagos island. Traffic on apapa road is hell. Apapa road is bad. Yaba falls under LAGOS MAINLAND local government |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:02pm On Aug 31, 2015 |
elmisti: Guess u will have to make sure the social websites u check EVERY MINUTE ar active...Ur skul DSA will PING U, DM u on twitter, send u message on fcebook, nd dey. R linked. With goal.com too. If u ar fflwn the transfer window every minute, they will. Skype u sef and dey will. Call you too. If they cn rech u, cuz u. Mostly with your. Phone. Every minute
*modified*
To all those. Checking every minute, May u all smile @ the end....... Looooool....u no try at all  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:33pm On Aug 31, 2015*. Modified: 12:49pm On Aug 31, 2015 |
Gazaliah: Your name should be #Godwin  We shld all be called Godwin bro!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:31pm On Aug 31, 2015 |
Mattex001: Oh my bad if u meant Lagos island then its Apapa i followed by Yaba and then lekki I thought u said Victoria island Apapa road network is terrible... Pls no try am... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:24pm On Aug 31, 2015 |
Mattex001: lekki is closer followed by Yaba and then apapa.... No try am! Remember lekki is afta Victoria Island and dat place is still very far to lagos island compared to lagos island -- Yaba... As low as 100 naira will get u to yaba buh not possible wen goin to lekki. U can consider traffic too. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:20pm On Aug 31, 2015 |
hadassaheke: Guys and babes, pls bw apapa,yaba n lekki, which is closer to lagos island? Yaba is closer to lagos island. Putting all factors into consideration, yaba is d best bet. Apapa road is so terrible |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:17am On Aug 31, 2015 |
elmisti: Hello everybody, please check the nysc portal again, as my own status have changed to. "YOUR. RECORD HAVE BEEN UPLOADED SUCCESFULLY, YOU CAN REGISTER" insted. Of the usual "matric no. Not in use...create a new account" Yea!!!!! #Legit |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:07am On Aug 31, 2015 |
Gazaliah: If your status on Nysc portal says Create a fresh account ,you are good to go but you will correct the spelling when you get to camp.
Cheers In fact, status don change oooo. I checked again mak I knw if it is still intact bfor I miss today's deadline given by my schl D status now reads: your record has been uploaded successfully. You can register. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:25am On Aug 31, 2015 |
elmisti: Ya head is there I still dey post to join help run dis page down ni ooo. No forget to use metre to know how many posts to go bfor u enta main page where real work dey...... #silence mode activated  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:17am On Aug 31, 2015 |
Elmisti, as per say u be good guy nd sure paddy, I go comot eyes mak u buy ur plot buh at dis tym, som pple go still dey show face small small. Give it like 15-20mins more, it won't be dat much again. Wld be left wit peepers . U can run dis page down gradually nd wit som peepz comment comin singly......den go secure 1440
Make I dey look. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:12am On Aug 31, 2015 |
goldenone: Just in time to prevent elmisti from owning a whole city on page 1438!!! Hahahahahaha.....u sef wicked no be small  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:11am On Aug 31, 2015 |
ademasta: Lol, bado Congrats bro!!! Ayam happy for u guys. Dis is wen d fin go sweet. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:10am On Aug 31, 2015 |
elmisti, wetin u want make ah do for u now? I fink u said mak we dey watch  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:56am On Aug 31, 2015 |
Humhmhunm#stretches
#Jarunpa (pushes barhkarh for ground) |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:23am On Aug 31, 2015 |
ademasta: Gbagbe oshi...fimile jen jaye! Abu guys don vex oooo  . So u guys dey kip ur kolomental bfor ni?  Dis is so so hilarious |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:59am On Aug 31, 2015 |
shawwal1: Yes ooo
give this guy N20 shuga cane Haaa!!! Jedijedi.. I still wan dey function well oooo Tnkz bro!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:55pm On Aug 30, 2015 |
Armynu: I just dey feel you... U rock my guy. So I am anxiously waiting for u dis week to get it done and burst my ears with positives  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:52pm On Aug 30, 2015 |
babatawa: hehe... Oyo ni ilu awon Olosho Comot there baba..... Where u get that kain fake info frm |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:14pm On Aug 30, 2015 |
idee91: Good to go....
All detail correct. ....
What a relief !!!
Their dad !!!! Love dis celebration mehn  . Congratulations to u and shawwal1... Yea, it is comin to reality... We don dey complete |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:09pm On Aug 30, 2015 |
babatawa: Camp ya o ABU guys yaf scatter thread ooooo  Dis is wonderful.. Congratulations to u guys. Apy for u all.  . |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:04pm On Aug 30, 2015 |
engrkunlex: ABU done show ooooo, I just check mine for Computer Science now...................... Congratulations bro!!!!!! So so apy for you. Apy dis is coming frm ABU grad. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:53pm On Aug 30, 2015 |
Armynu: Mutumina, you too much... Amen... We shall all smile from Tomao and next. Thunderous amen..... I can't wait. First fin tomorrow morning na to go block dem for schl oo. No Gocking. Gonna be expecting good news flow in here frm tomorrow evening frm our rem guys.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:41pm On Aug 30, 2015 |
Armynu: Baba forget dem..... Make dem do their own if dem sabi..... We bad and we came to a compromise... #smiles.... Had it bin they were there, do u fink it wld be possible? nd na d #bursting part dey make am sweet.  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:18pm On Aug 30, 2015 |
mukhcech: Don't tell me no PCM watched that CRACKER TODAY. UP MANU. MANU till UNA GO DIE. Hahahahahahaha.... No be small. I neva see utd PCMs show face ooo E dey see like dis man  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 7:59pm On Aug 30, 2015 |
elmisti: Rara ooo, work from home and apple laptop for kini, ontop say. U wn dey scout Weed?......SUV is too small nd cnt do ur work as u will be requuired to transport Goods smtyms...so I go giv U one 16tyre trailer wit container Looooooooooool Oga, ah no fit dey work from home..I need apple laptop because na they I go dey do my production frm bfor I send it down to u for verification... Boss, wetin ah need 16tyre for wen I no be omo oni moto  . Na suv Behind pls because I need to giv good impression.  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:37pm On Aug 30, 2015 |
Harinholar: ..like say u knw, I no fit do witout 1CE CREAM..4 a second...lolsss Yeeeeeeeehhhhhhppppaaa!!!  . I give up  . |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:32pm On Aug 30, 2015 |
elmisti: Good observation, make I add u to my production team.... Make I first see a well furnished office. Apple laptop (wey ah go dey use work because ah no fit carry farm tools) Official car (suv to b precise) Others gonna com in due time |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:28pm On Aug 30, 2015 |
elmisti: Like say u fit do 10 seconds. Without .......
Olami90...abeg fill that. Spce with one word Haaaaaaaaaaaaaaaa!!!!!!!! Mayb wit wetin peeeeesika talk d other tym sey he wan use as per parting of red sea #buh scratching head....errrmm errmmm ah don forget d lame  . |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:24pm On Aug 30, 2015 |
Physika: *Good
That was d plan  Orrrrrrrrrbbbbbbbiiiiiiiii  I don grab...I knw as e dey go. U no get problem. O ti ye mi |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:21pm On Aug 30, 2015 |
elmisti: Na pple like U dey scout trouble so that person like me go enta am......anyways I give u authority to shallenge anybdy for hia, any day, anytym....u sef don tey hia na...oya help the movement No be dat one!! E fit giv ur natural ingredients of anoda specie ni |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:16pm On Aug 30, 2015 |
Hargbo: At last I ve seen my name in the senate list, B15 hre I come, u better go and check urs Congratz to u egbon.. .. First of all, introduction...... Ur schl nd states of ur choice (to serve) |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:09pm On Aug 30, 2015 |
Physika: lols @peeesika
Btw, I be ABUsite o.. Ask around. Eh!!!! #confused |