Olaoyejunior3's Posts
Nairaland Forum › Olaoyejunior3's Profile › Olaoyejunior3's Posts
1 (of 1 pages)
Kobojunkie:Nah you mumu pass ... So she should destroy her husband just because he's not picking calls...do you the situation the husband is in the country there ... Let her go ahead and follow stupid people like u advice.. she too go suffer inside ... Highest they will deport him but she and her children go enter market beg for food |
labake1:Does your father have all this qualities too when your mother married him? Abi U dey find who go bring your family out of poverty state ...u can as well meet PBHT |
MrCover:Pikin wey dey him own Jeje two idiot wey no Sabi use protection go bring this child come Nigeria... Nigeria wey be say normal normal,if better parents born u inside this country,the life is leading u 2:0,if u understand the game u can still equalise but if nah mumu mother and father born u ...nah walkover be that because u no fit score one talkless of equalising...nah wao... |
ijustdey:If banks give loan to people,u will see all this online loan died... We are praying not to eat our enemies food and there is our friend who do not have food stuffs at home to cook for us and hunger is not a friend to the body ,then what do we do ? As I am talking to you now.. Am owing palm pay,flextrade,and fairmoney... And yet am a civil servant.... Imagine ordinary trade loan Zenith Bank don't give but if politicians approach them for money...they will gather the all the money u and I saved with them give to politicians... Life no balance... ZENITH BANK IS THE MOST USELESS BANK I HAVE SEEN ... They don't have any loan for their customers,and this is the major reason the likes of LAPO AND ASHA WITH OTHERS are really tearing Nigerians... Sad we have nowhere to run to !!? Anytime I remember the story of a woman who set herself ablaze just because of owing LAPO 70,000 NAIRA...TEARS ROLL DOWN MY EYES... |
If world war do not happen in 3yrs time ,I will be surprise because what is happening right now about Russia and Ukraine,with Isreal and Palestine,it a sign to bring world war3 and this will end up to be religious war at last .... |
FreeStuffsNG:Nigeria supposed be number 1, If dem count all our yahoo yahoo boys ...that is an error if omission...so our yahoo boys money no legit even for Lagos , Yahoo boys wey be millionaire pass 10,000 ...get the fact before publicising it ooo |
Roboto11:So if he no kill her ,nah who make he kill ? This Ur comments is a confession u are also dating yahoo boy ...Ur own too dey come if u no repent.. As for her I have no RIP 2 waste ... Make urnah continue,for my area nah so dem go dey make noise upandan with their cars,dem no get anywhere dem dey go Monday to Friday but Saturday and Sunday nah their spending days ... Urs is coming... |
Varunpulyani:I think it's high time Nigeria should separate...I refuse to believe I am living in the same geographical location with this Hausa people...the more Nigeria try to go forward the more they are dragging us back... everybody should go their separate ways nannnnnn |
99thEnemy:One the reason I never regret using my 6.4 million naira meant for land to buy data ... |
Bliss52:U said fiction...I have no comments |
LOGICALKEN:I doubt if u are different from Ur brother...woman tell u say no be u get belle just to come back after the person wey she wants carry ham give reject ham...to be on a safer side she come back come meet Ur brother...him come collect ham...it's better to come back to Nigeria in second life than to be born in Ur family |
OkpaNsukkaisBae:U wey never chop this morning dey mock person wey him one year wage go feed all Ur pass generation and the upcoming unborn generation...the Ur life feeding in monetary term can not buy Ronaldo boots... |
TemplarLandry:Even Nigeria need support... |
treesun:U are mad true true ... The day police carry me and others around 10:30 nah so dem dey carry us upandan until 1:20 a.m...nah so dem say we dey waka for midnight...this one for ajegunle e happen ooo...for pako police station...dem carry us go back of the station ...nah there we dey till day break wey dem say make we dey bail ourselves...those who left early paid 2 to 3k but me and some others wey no their game that nah back door game dem dey play,we no gree negotiate when morning reach ,wey don almost reach time wey DPO go come ,nah them say make we Ko oshi danu. |
minakom:Oponu ni |
Saudi Arabia to win by 3-1 ...Saudi fear God pass Nigeria,nah why dem go win |
This phone wey come out now...some ladies go carry unwanted pregnancy,some will be use for ritual ...why some guy go do ritual and some condo pickpocket and they will be killed ...how I wish those who stole 3310 those years back and was burnt knew there will be iPhone,they would have waited...sad human wants are insatiable...but their greed is what is sending them to early grave ...u see me ehhh,iPhone no be my own ...u see Infinix, I go be their ambassador one day ... |
slawomir:OGA must u loud ham... Table wey people dey shake small small.... U carry ham break one time ...nah wah for u ooo To some people dangote money nah change but because the money no be legit one nah why Dem no fit come outside say Dem get money ... |
Will God judge this one's too... |
The truth may be heard ...I pray she's found but thinking she was kidnapped to me is a No No, in my child school last week,some parents rushed into the school shouting at the school management that their daughter who is in JSS3 have not returned home since yesterday morning she left for school.the school management called some of her friends,there they realize she put some of her home clothes in her friend bag...and from there went to enjoy herself.u won't believe that this girl returned back home when in the morning after her parents left the school to go home.this girl is 14yrs ...may God help us with our children upbringing because nobody is wise and smart to train children of the social world now...[color=#006600][/color][right][/right] [s][/s] |
Not only in Nigeria this happen...now my mind is at rest ... |
I still believe arsenal will win the league... |
So Peter because I tackle ur post for Twitter...you come here come dey abuse me say I no get up to 3k for account... U dey craze...shey 2860 no be money abi nah u work ham for me...ndi ala ... |
Chelsea fc third champions league trophy loading ... |
Sad a child meant to survive was killed because of a failed society, starting from the mother to her siblings and extended families... because how possible was she left alone to herself...but God forgive me too because don Bleep up b4 |
I want Nigeria to intervene...pls we have enough soldiers with good experience to save Ukrainians from the hand of Russians ...pls president BUHARI should look into this and save Ukrainians. |
Sixfit:it's a man know God case. |
1 (of 1 pages)

