Oloriebi22's Posts
Nairaland Forum › Oloriebi22's Profile › Oloriebi22's Posts
Nigeria problem Association since 1999
|
ositaticallyyyyy |
them force u enter BRT?? mtchewww |
church help ke?? ![]() |
Edosa Great: Did she go to sku atall? Is she educated? Wot a blunder of english she speaks. Common simple and correct english she no sabi. Grammatical blunder.he be lyk say u don toast dis gal b4 and she no gree 4 u |
Tonto dike one day u go bekum pastor |
president and vice president ![]() |
person neva chop since u dey talk abt soap |
yeeeeparipaaaa ![]() |
This woman is demon possess ![]() |
Gay don take over naija oo |
me too i remenber the day i kiss snake |
jude d writer: D man fit build house, but e no fit build im marriageabeg bone jor ![]() |
Ise aye ree ooo ![]() |
Who even told APC dat we are going to conduct free and fair election in 2015, who wil vote for party dat wl ban okada riders? PDP Power!!! We go rig election and APC go run mad. God bless Nig,God bless P.D.P, God bless President Goodluck Ebele Jonartharn. |
Where them mama? ![]() |
if them give me rice i go atend ![]() |
this is how dagrin sang if i die and he later die, olamide going to heaven ok oo RIP in advance |
tonto dike 2 dey talk ![]() |
i dont feel pains ![]() |
[quote author=Doff_Man]Nonsense eye service! Is sunny Ade a god?[/quote]u be mumu so you want him to shake sunny ade abi? people like you no dey dere papa 4 house ![]() |
Wizkid ft Sunny Ade Idobalee ![]() |
i love dis ![]() |
omo see kissing kai i dey miss my G.F oo |
demonic goat ![]() |
Alxmyr: You should cover your face with shame.this ur username they gve person headash na. |
Our first lady fine pass dis one jor |
very gud ;Dvery gud |
[quote author=De_law]@ op just ur imagination. You couldn't even differentiate btw Rivers and Cross river state.[/quote]same noni ![]() |
Hon.Patrick obahaigbon react to the remover of Rivers state speaker by five law makers. I was lasarate,i was flagalate or let me say am in carwo also am in mood of inparate material when i had that River state speaker was being bundul out by five law makers it shows that River state is in the state of simi-mecurial and corrosive way guided with undilute political canbadoisim and political jingoisim, and this may amount to legislative rascality and paliarmentary cambadoisim ![]() |
OFFICIAL FACE of BUHARI/TINUBU APC (AS SUBMITTED TO INEC) National Chairman: Abdulkareem Bisi Akande (Muslim) Deputy National Chairman: Aminu Bello Masari (Muslim) National Secretary: Tijjani Musa Tumsah (Muslim) Deputy National Secretary: Nasir El-Rufai (Muslim) National Publicity Secreatary.: Lai Muhammed (Muslim) National Treasurer: Sadiya Umar Faruq (Muslim) National Financial Secretary: Alhaji Shaibu Musa (Muslim) National Youth Leader: Abubakar Lado (Muslim) National Legal Adviser: Muiz Banire (Muslim) National Deputy Auditor: Bala Jibrin (Muslim) Ex-Officio Member: Muniru Muse (Muslim) Ex-Officio Member: Alhaji Yemi Sanusi (Muslim) All as announced by Alhaji Ali Modu Sheriff (Muslim). Is any body surprised? |
