Olumalcolm's Posts
Nairaland Forum › Olumalcolm's Profile › Olumalcolm's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 44 pages)
temptnow:u r as clueless as ur hero. Marafvcker. D guy for dis pix get sense pass u omo ale
|
All na change
|
If dis lady is married,she shuld beg her husband to tell her about his past. If nt she shuld jst bab gorimapa ![]() |
Op, go to PPL,its a small community @ d bck of lasu. Even d guys @ mushin will tell u dey cnt mess wit d guys dere. Lik sm ppl said,dat place is worse dan mushin and fadeyi combined. Dere is no day dey dnt kill,even yestaday sef. Awon werey |
Wats more painful to me is d fact dat dey said d woman is on d run. ![]() |
E b lik say dis man get shingbaka. Abi ogun wan kill u ni? Bring ur own personal cows to ekiti and knw wassup. Dnt sit dwn in d far north and mk noise. E pain me say grass no dey mushin or fadeyi,mk u bring ur cow cm graze and knw wassup. |
I hv neva supported Gov Fayose bt he got dis 1 right. How can a set of ppl hold thousands or millions of ppl to ransom all in d name of grazing? Lets kill em bastards.
|
I get 1 bouncer for my area wey dey do security sef. Abeg seyi law cm try am wit am ooo,dem go carry ur car cm meet u for house I swear ![]() |
U dint tell us d full story,u jst told us dat he beat u up. Did he jst enta d house and started beating u? Did he jst look @ u in d living and felt lik u nid a reformation? Tell us wat u did cos ur family mata is nw a mata for public discuss. Agbaya |
I served in delta state and I enjoyed my stay thruout. Its a place to b.irenuma pry sch,idumugbo abavo Delta state,i hail una. If u tlk about plantain or any food stuff in d presence of d students,ur room wuld b filled wit it d nxt day cos dey wuld bring loads of it for u. I love y'all and God bless. |
D gurl Bleep up cos of all yeyebrities wey dey social network,na yeye freeze she dey 4lw drag moin moin and d agbaya sef no hlp mata. If too much fresh air blow am,i knw say he go tlk am online. Bubu get sense pass am sef |
Dat num 7 na true. Dem girls will b very attentive as if dem dey recieve instruction for waec exams wen dey hear 100meter senior boys. Twas fun dose days. |
I am nt in support of the man bt let me ask u some ques. Wat was her response wen he askd for sex? Is dat hw he has bin beating her b4 nw? Ask ur aunty, wen was d last time her hubby touched her? Although no mata wat,he is nt meant to raise his hand on her bt if she is @ fault,he shuld also decide to go on strike for 6months. ![]() |
Ypu igbo guys shuld caln dwn cos u cnt accept all dis in ur villa. Dere is enof tension in d country,dnt add to d pressure or else we will explode |
youngnigga22:bro I swear d 1's wey open eye dey see moni pass dis sef. Its nt only d moni dey see in sch bt d funds dey recieve in d name of SUG frm politicians,companies and some rich individuals. And dnt forget its abuja cos even in lagos,dem dey see bar wella. |
I can bet wit my life dat most of u guys making mouth cnt wait to hear gunshot twice. Awon omo ode |
You are great You are the reason Imeela |
Dear mama RIP |
Useless pple, I neva 4 once hear say senators strike because of unpaid salaries.awon mofo |
More
|
Dats a king cobra. Its very very dangerous. ![]() |
HBD king baddo. TEAM SELF MADE. ![]() |
My crush pls dnt try dat again. I dnt wnt to lose u pls ![]() |
Jst report him to d sch authority,get a lawyer and report @ SARS and let dem pick him up to sign undertaking cos if u jst go to d police station,dose guys r nt to b trusted in any way. Get a lawyer,tk him along wit u to SARS,let dem invite him to sign undertaking and dats all. If u cough afta den,he will buy u tutolin ![]() |
Na arsenal fans yab chelsea pass yestaday,dem no knw say e go soon touch dem. Una neva start ![]()
|
See dat oda lady forehead as e b lik peugeot station wagon booth, she don use make up fill all d fillables. ![]()
|
See guru maraji oooooo ![]() |
@ dis junction I must say I regret voting 4 buhari cos I see no reasn 4 his silence ova dis issues all dis while. He has jst bin silent,nt sayin anytin is lik tellin dose bastards to carry on. Cnt he even pretend to care? Mehn I hv bin duped ![]() |
Pastor organised 2days vigil 4 married women. I laff all of dem. U told ur husband and he said u shuld nt go bt d witches in ur village will nt allow u rest u nw decided to go witout his permission and he ended up sacking u 4rm ur post as wife. ndidi will apply 4 dat post soon |
irunooboo:recieve sense
|
Tiwa my love 4 u knws no bounds ![]() |
Is dat nt d Monday causing problem @ ladipo market? I see |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 44 pages)




[/size]