Olumalcolm's Posts
Nairaland Forum › Olumalcolm's Profile › Olumalcolm's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 44 pages)
gods don dey cm market cm buy fud demselves as pple no gree visit babalawo again. Ko easy ![]() |
Na god go purnish d persn wey introduce dis tin called nysc. To cap it up,dem cm dey tlk say u mst produce nysc discharge cert b4 dem employ u. Awon weyrey. Quote me in d wrong way and drown. ![]()
|
Everyday as I dey read woman killed dis,woman butcher dt,omo to marry dey fear me ooo. Cos dis woman get innocent face pass kuburat wey dey sell for ikd garage ooo. ![]() |
Jacko1:bros is dere any correlation btw Senior Special Assistant and minister? Ur madness knws no bound.
|
Panla osi. ![]() |
Sm1 jst lost his job wit dis pix. ![]() |
Wat were u thinking wen u agreed to do all d abortion for him? So u think afta everytin,he will cm and marry u, drink hypo abeg. ![]() |
Batlan01:abeg comot dat tin wey u put for dere. Lwkmd I swear ![]() |
Jasboi:as in ehn ![]() |
TTLHORLA:d same reasn my own problem dey pain u. ![]() |
Moni dey wuld hv spent on a smtin beta,dey spent on ticket,rag etc. Notice me pple. I no knw wu invite dem dia in d first place. ![]() |
The children frm dat region r quick to judge lagos state but dey hv an olosho representing dem. Ndiara ![]() |
Abeg na Eco bank. Dat bank is as useless as my poo. ![]() |
I bliv say persn wey hit dis car jst dey return frm him villa,if nt I no knw wetin u dey look wey trouble dey slip wey yanga go wake am. Chai ![]() |
S/N 12884 greeting u frm afar. U r so on point frm a proud ex-may. |
Chibuzors and chibuikes wuld avoid dis thread lik a plague afta name checking and dey find out its 2 of deirs. Awon olobe. It runs in d blaad. Loyal to d game. ![]()
|
Dis guy aint 20years cos he looks older dan dat age and pls go to LASU,dere is a guy in either 300 or 400level,he shuld b d same height if nt taller dan dis guy. Dat guy is fvcking tall. He even says he shuld b amonf top 5 in dis country. Wish I culd get his pix sha. ![]() |
Dis country kips disintegrating wit every little comment on dis thread. I sorry sorry for all of una cos wen d result of all dis insults comes out,we will all wish we did nt start it. Dis pple will b d first to fly deir family members ovasea. Afta d meeting,ghana must go will go round. Mk una continue |
Some nigerians no jst wan get sense. Some r insulting remi cos she is tinubu's wife while some r insulting dino cos he is against jagaban. Na God go purnish d both of dem cos both of dem r using our resources to add more petrol to d fire on ground already and some ediots r here taking sides. Wait till d outcome of dis internet craze turn upside dwn and u wuld wish u neva joined d train. |
Atmmachine:must u always turn every little thread to a tribal war? Wen do u wnt to get sense?
|
Team CR7.
|
Frankicent:dis "trouser" b lik 10yards ![]() |
Dose marafvcking ipods wont c dis post nw but dey wuld b so quick to pass judgement on d president for serving fud. Awon omo ale. I wonder hw u pple reasn @ times. C hw dey avoid dis thread lik a plague. Eni kuure. Most confused set of tribe in d world. Even in benin republic,d definition of foreigner is "IGBO". |
And I don c persn wey high finish cm use him own fone dey look for him fone. ![]() |
Mine was in 2007 wen I came bck frm sch, we were in d hostel and an hostel mate was having his birthday, I went dere and drank almost everytin dey had to offer as in I mixed everytin, frm small stout to jack daniels to red label to wareva. Naso I comot dere ooo mk I go my room jejely, naso 1 fellowship bro cm drag me go fellowship,omo my singing and clapping no b here. Afta dem don sing finish,na den I dey start my own and afta dem clap finish,i go cm start all dis prayer band type of clap. D guy no invite me go fellowship again. ![]() |
God bless iya ijesha,dat landlady sure pass anytin. Na she go even dey clear u say dat babe wey u bring no tap,say nxt time mk u bring d 1 wey bam. Clear road for u iya ijesha anywhere u dey. Rip to d landlord anyway. |
goldfish80:my broda I swear. Rockstar games r tite. All grandtheft series r jst too gud to ignore. Abeg God bless u. I play dat game sote,i cm dey play am for dream. If my pikin no sabi play game,i swear no b my pikin ![]() |
God will purnish togo as a country. I dnt bloody care wat d man has done. D hunger in ur country will knw no bound. Bunch of bastards, hv dey 4gotten dey hv deir citizens in dis country too? |
Its a shame dat we hv too much senseless elders in dis country. How can Tom ikimi say he neva knew adams oshiomole b4 d election? And dem call u professor, persn wey honour u as prof go b 1 marafvcker. Frm apc to pdp to apga to every oda party,all of una na scrap. Bunch of mofos ruling a Great Country lik Nigeria. Enu kure. I dnt knw hw we slept in dis country and allow all dis set of pple to rule us. God pls deliver us frm dis pple. Amen. Ilu yi ti su mi walahi
|
Seaon de be cypher ft eva,ycee,ozone,tesh carter,at and poe. |
Ngozi123:hw e tk dey do u na? |
Ngozi123:gerrahia. If u wnt to advice,u go advice ur peeps speaking trash. U pple wnt problem,i will gladly gv it to y'all.
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 44 pages)




