Omaefe's Posts
Nairaland Forum › Omaefe's Profile › Omaefe's Posts
Yu dey form jagaban now abi? Just watch as this singular act will bring Yu down. How could you not resist this small temptation? And Yu are happy cos Yu think Yu have a testimony right. Yu won't escape this mark it. |
better run for yur life. |
Una no dey tire with this style of scam. eyes dey chuk now oooo, scam no fit scam scam oooo. go find work do. |
imagine 5M healthy people coming out to rally for one sickly man. our mumu never do? chai tufiakwa. |
0044137384 access bank. Tanx in advance. |
This is rubbish. what exactly are you feeling like, god? what is wrong in a lady expressing herself? no na this guy is just too childish jor. shift |
its just so unfortunate that this guy is a foreign national. my grand dad ones told me that the vulture said ' if the meat is not good for you to eat, its feather should not also be good for decoration'. other girls like Ummita should learn from this story. its the killing that broke my heart. |
Come wetin concern carrying ashawo and staying awake @ night na? Guy, if its bad its bad dont do it and if yu must do it get ready cos yu cant play with fire and expect not to be burnt. i don talk my own sha. |
Wike was right ooooo, this Ned and small small girls. |
hmmmmmm satania: |
Whhhaaaaaattt! though the babe no try sha but what happened to second chance? |
na Prison dey hungry yu so |
the zero sef high em for get -0. money wey yu suppose feed yur poor church member. God will surely ask yu. God say God say see am now. This is not wisdom @all[color=#990000][/color] |
the zero sef high em for get -0. money wey yu suppose feed yur poor church member. God will surely ask yu. God say God say see am now. This is not wisdom @all |
How i wish i can give yur guy a job, for yur sake and the intention with which yu did this i would have. alldsame never loose hope God has a better package for him. #alliswell. |
E don dey clear. Omo one by one dem go Waka. |
Omo, i am wiser now |
I feel yu bro, but its simple arithmetic na. yur wife has a serious secret that she is hiding from yu. its very very possible that child is not yours and the tot of it is driving her crazy. its also possible her village boyfriend don hold her down with science ++. if yu ar from Kogi state like wher i came from, i will frankly say she has done something grievous and knowing the consequences she is scared of coming back to yur house cos the gods no dey give second chance. bro, let her be take yur baby show her love i mean real love. getting a nanny is like getting another wife cos gaskiya konji no be yur mate. i pray yu overcome this challenge in yur marriage. |
HEHEHEHEHEHEHEHEHEHEHEHEHEHE .wetin yu no fit scratch as a gofonor . since yu entered office yu have been screening civil servant in yur state paying them bits as salary. Nna, you are a joker. |
Na graveyard yu dey te te dey go so oooo. madam, change yur mnd oooo. na so depression dey take start. |
Sorry,which kwantri yur friend come from? how is it his wifes fault? come, go draw em ear b4 i gee am back hand. i have 3 Adorable, Treasurable Girls, if God deem it fit i have another girl i will name her Tehila. Tell yur friend to show that woman real Love b4 God go vex for am. #showgirlchildsomelove. |
shege em wan collect em own. dead man promising a failed man. hehehehehehehehe |
Its kinda funny tho, i ve had course to go looking for tiger nut and Bambara(not raw)nut for her to eat at night. i ve equally gone to the market at night looking for water yam , infact i had to go and wake the aboki and paid double for it all to please my pregnant wife. |
guy if yu are able to get her out of yur mind, pls share the idea on how yu did it to me. going through same issue at the moment. |
For me this is gud news. i was visited recently by this foools who lazy around doing nothing other than drinking, smoking and chasing girls around. even the cooked food in my house was eaten by the hungry thieves. went away with all the foodstuffs in my house including maggi, my laptop, my clothes, my wife clothes nd her jewelries. [color=#006600][/color] |
This man again, why wasting church members money? many would have needed this money more in your church. ![]() |
It affect everyone in this country. our selfish politicians are behaving as if they don't know wat is happening. anybody wey suppose contribute positively to ASUU going back to school wey no talk, Thunder fire am, Oguuun keeee am. wicked govt |
see cousion. olori jatijati |
Babe, i know this is difficult but i will still say yu move on and let him be for now. em don us one whitie hold ground there and em no wan messup make she no mess am up. Do. |
Omo, this woman harsh sha. haba, she for even give yu atleast a week. yu sef don see am na, wake up and be smart. this yur testimony no dey encouraging oooooo |