Omaefe's Posts
Nairaland Forum › Omaefe's Profile › Omaefe's Posts
Guy, why taking this personal? aswear, yu and all yur so call ashawo oga no fit stp prostitution for this country. when yur gonernors and senators marry 13, 14 n 15 yrs girl what do yu call that? na wetin ua suppose dey fight be that. i dey look you since dey yarn dust. guy do well oooo make yur face show. |
what a waste, how can yu think of making money just to f***k women? see with this yur mentality ba, yu go suffer pass car tyre, dey play. |
Jesus Christ, how can a woman be this wicked? omo people wicked sha, this is my first daughter age mate na, this woman will not die well. |
Jesus Christ, how can a woman be this wicked? omo people wicked sha, this is my first daughter age mate na, this woman will not die well. |
Omo, see free knacking. |
shey yu dey suspect her ni? |
Dey play |
7 years not gud enough, the idiot should die by hanging after piercing hot rod through his nyash. fools. |
yu dey jones? na me go give yu skills on how to market yurself? dey play |
this is not funny sha, truth be told yur sister no sabi cook, she is dirty and many other issues wey yu no tell us. maybe she no sabi na...k too. tell her to up her game if not her tenure don expire be that oooo. my candid advice. |
Guy, this is how yur conscience will keep flogging you till yu die. except yu look for the man n make restitution. who tot yu this? definitely not yur mum. go look for that man and return his money. how are yu even sure he wouldn't have given you out of the money? it could be just a tast that yu failed so. |
what kind of rubbish talk is this. i am sure yu are hy on dry sh*tZonefree: |
Guy, leave that babe alone jor. ah how i wish i can meet with her, sit on same table and smoke with her, jeeezzzz. pls can we chat privately i need to meet with her. I LOVE LADIES THAT SMOKE. |
wetin full street dey troway. make i pay 25gee go look nyash. taaaa komot dere |
Guy, dont be selfish. have yu ever for once think of how she feels? do yu think she likes it that way? yu said it, she tires coming around when she is chanced. my candid advice is she needs yu so be there for her hence yu regret this. dont come crying ooooo. Enjoy. |
Guy go make money ooooo. if yu are broke forget grammar she go waka leeyu. |
wait did I just read this? you are not only selfish but wicked at the same time. |
how much will take to help someone in distress? nothing, but recently those begging are taking one for a fool. as if you giving help doesn't have what to do with money. imagine you helping a friend with some money only for yu to see him with 2 hefty girls drinking and chopping meat in a beer parlor. we all need help and untill we are genuine it go hard oooo. guys don wise up. |
see this man, how gud looking are yu? oh! na only yu waka cum abi? aproko no mind yur business oooo. for your infomate the guy pocket handsome no be here. |
Guy, she don go read one book, HOW TO FINISH YU KPATA KPATA. i pity yu no come complain ooooo. |
Guy love and trust goes together ooo, if yu dont trust her pls let her go jor stop wasting her time. |
for heaven sake, e no better make she go do ashawo than a female kidnapper? she deserve to die kowai |
oga this mata simpu oooo, send that woman that call herself yur wife away. keep yur promise pls. women ....... |
imagine the nonsense, no worry we dey here yu go regret am. ask the guy that trekked for Buhari, em go tell yu waxup. kai, this man is dumb wallai. |
Foolish lie from the pit of hell. if na from pdp to LP i for gree or say from LP to pdp ehennnn, or from apc to either LP or pdp. but from pdp to apc i can swear with ma last blood that its a lie. foolish ppl. |
when two girls come together ba, kai amebo and gbeboru dey there. here question i beg. ok tell me yur experience. yu don ever dey fvck mess catch yu? |
don't yu have better things to think of or do? as long as yu are not together wetin she wan do naim she go do. Go take 2 chilled green bottle forget that daughter of Eve. |
It so break my heart how some men behave. someone you call babe, imagine where you are showcasing her. this is so immature of you bro, grow up. |
there is more to this, want my advice, tell me the truth. i no wan sin pass yur boyfriend. |