Omitooguns's Posts
Nairaland Forum › Omitooguns's Profile › Omitooguns's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 34 pages)
chukki2014:no need to confirm for u bro...that wont change a tin on NYSC data base....wat u need do is take d admission letter u printed after u completed ur jamb regularization to d nearest jamb office ASAP - b4 7th of Sept. Once dey rectify d error on their own data base, NYSC data base will automatically correct itself....else, u no wat will happen. |
When all of una don deceive una sef finish make una come tell me... Have u all not heard dat music is different from noise E dey Essential Physics.And music simply put is wen sounds agree and are produced smootly as one...if una still no get me...think of heaven countly angels singing harmoneously to the Father of Light and no one goes deaf... ![]() |
![]() i think u guys should stop checking ur Admission status on Jamb web site oo. If u av don ur Jamb reg...or u av a valid Jamb no...just face only NYSC portal... NYSC data base works in Sync with JAMB data Base. because as una dey check and una record dey disappear so...e dey make me too wan go check... Bt i no go check....La Check La Bend ! ![]() i av seen my name on NYSC portal and it says IM GOOD 2GO....so JAMB no fit Jamb me again....im Holyghost Proof .Shout out to Ya all my Fellow e-fams and PCMs wey never see una names....i pray God will speak to ur sch SA. I dey fell una pain even dou i dey chill 4 spain . |
Kbs468: ![]() R u trying to say u r not going with us (B'15) again Or what Destiny r u talking abt![]() |
debolly ![]() |
chommyAngela:portal.nysc.org.ng/nysc3/VerifySenateLists visit dat link and fill d form there then click "search" |
Pls get back to dat ur friend and explain tins to him. Only dat u should be pragmatic wit it....tell him to come up wit 3 domain names and search it himself on whogohost... If u dont settle wit ur friend...hmmm...just no it is a small world men....a small world. |
So many issues spring up on "Admission not offered yet" i'll suggest we dont check admission status again... Just check ur name on NYSC portal....because NYSC data base works in sync wit JAMB data base....if u av no issue/error on NYSC portal, then You Are Good 2go... Me don already forget JAMB web address sef....Na NYSC i dey deal wit....i av checked my name and no issue...so, im good 2go...JAMB web is nut, |
Neduzze5:It means u r good 2go so just go pack for tour to Otuoke by 28th Oct. ![]() |
This Room is now going Hot ooo....i wonda wat next wk would b like ![]() See people like commuters @ Bustop Viewing this topic: heybel(m), successboss1, goody1shoe73(m), Joyce21(f), kogistan(m), chidi4eze(m), tk4life(m), djflamini, ekeneluvsu(m), osytex, ogasman, Eseohe23(f), donxab(m), Sambest2(m), orlahtohbadt(m), flex12(m), Armynu(m), elmisti(m), HarrypotterIV, iykebesbt1(m), gbemmy2k10(m) and 15 guest(s) Gooooaaaaaaaaaaaal no 2 today South-South Loading! |
Xcozee:dis gentle man is correct!....One Kunu for u ![]() hope say u dey plan to serve in Akwa Ibom sha ![]() |
flex12:cc: xcozee Hilsocial |
[quote author=elmisti post=37328748][/quote]FEDPOLY ADO is also up: cc: Xcozee |
hilsocial: Salem University Lokoja ,UNIMaid OOU ABIA POLY THE POLY IBADAN LAGOS POLY DELSU EBSU UNIBEN FEDPOLYNEKEDE Caritas, Auchi poly, IMT, EBSU FEDPOFFA LASU UNIPORT check ur name and confirm Xcozee help me update incase any oda shows up. Abi is any1 misssing?Yabatech is also up bro Cc: xcozee |
Xcozee:I just enjoy ur Big lettering and Faith....e b like say na fellow Christ Embassy ![]() Dont worry U don dey d Camp....good news await u bro! #AlwaysBelieve ![]() |
Xcozee:Boss wit Big Lettering! Hw u na? U don good 2go? |
benjaminiyke:hmmm...was there a pre mob list? If there was any, did u check if d Jamb no on it was ok...because d new jamb now is wat must b used.... So, if u didnt check, pls get back to dem @ ur sch DSA b4 7th of Sept. |
rilwan09:If d wrong name appear on ur jamb admission letter, visit Jamb office.... But if na ur sch den go to ur SA unit. |
benjaminiyke:Hw did he/she do d Jamb regularizatn? Did he/she do it by self or was it the sch? To check ur admission status if u did Jamb reg, Use Year 2010. If u cn ans d question above den d issue may b resolved earlier...B4 7th of Sept. |
Eseohe23 KeriBaby:thanks my 2 Sweets! ![]() see ya in Akwa Ibom as na ladies first congrats me so...e b like say me sef go soon find e-wife ooo ![]() |
YABATECH is uploaded! Make una go check ooo! Im good 2go. |
pascal2young:If u dont mind u may go 2 Abuja...Bt my friend was resides in Lagos and he was thus told to visit dem @ Ikoyi for correction. |
pascal2young: elmisti:I believe JAMB Made dat error....same happened to my friend bt he saw it earlier and he was told to com to dia office and correct it next wk. So, just go straight to Jamb office. |
klasiknonie:Miss World abeg wen did u intro ur sef...by d way sha, congrats on ur good 2go ![]() so, as u don enter d camp pls help spray Sniper for d hoods @nysc camp....because i no like bed-bugs ![]() |
2el:Men! This guy is faithful and dependable! Upon say u never see ur name u still kept d count down rolling A BIG THANK U! |
aochristian:it means u r good 2go....enter d place on 8th of sept. ![]() |
Armynu:pls serve every one....bt serve ABU dem 2 each... ![]() |
adakoleagbenu:did ur bro complete it If he did send me d jamb no let me check |
ok FEDPOLY ADO is up....if na ya sch b dat u can go and check. Someone just showed me... Bt una get problem for dat school shall ooo i saw like 8 names and na only 2 pcms no get issue...d rest na "YOU CANT REG. CONTACT UR SCH" wetin happen ![]() By d wey make una help beg Yabatech to upload ooo. ![]() |
Eseohe23: Hmmmm....r u pondering what im pondering ![]() na to hack dia system and dabaru everytin ...so na automatic service postponed b dat ![]() |
Eseohe23:the kunu just came in from de north pole...na -54 degrees e dey...so as u dey fast so, u go use d kunu dey top am ![]() by d way, as u don enter d camp so....abeg help me look for beta space to land on 28th....make sure say bed bugs no dey inside d oo ....no worry i will settle...u go go folow dey haliluck and co go cook for kitchen....infact na OBS u go do... if e no b so.. no be NYSC DG b my Papa ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 34 pages)
E dey Essential Physics.


.
