₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,804 members, 8,525,173 topics. Date: Thursday, 26 November 2026 at 08:45 AM

Toggle theme

Omitooguns's Posts

Nairaland Forum › Omitooguns's Profile › Omitooguns's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 34 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 6:20pm On Aug 24, 2015
Eseohe23:
Lol... Abeg adjust make I follow you sit down....the kunu still dey?
haa na u i bey hear say u don see ur name...anyways sha Kunu still dey

...infact na babatawa and xcozee dey supply us...even 2el dey ontop mat dey expect to see him name.


Abeg help me beg dem make dem upload ooo...abi which kind wahala b dis sefhuh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 6:04pm On Aug 24, 2015
they rate wey dis thread dey fill up today na gbege ooo...


Pcms just dey "ghost mod" like commuters waiting to board LAG Bus from Obalende to Oshodi... grin cheesy



una don forget d Intro and all shout of "Gooooooooooooal"



chai! ABU, UJ, YABATECH, and UNILAG don cause trouble oo..


Anyway sha....make i carry mat spread for NYSC portal *sipping kunu* cool
Phones › Re: I Just Created This APP by omitooguns(m): 1:49pm On Aug 24, 2015
is ur app on play store huh Or wey d download linkhuh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:40pm On Aug 24, 2015
Hmmm....Old Men and Ladies are now coming back to de Hood!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 11:21am On Aug 23, 2015
Olami90:
@omitooguns.....how market na nd how una dey?
Una don check for nysc website. Wot is urs saying?


Tell me d content of d kit nd idea of d amt it is gonna go for wink. Thanks.
Website ke huh wen 24th Neva reach....Trust Yabatech .. na DAT 24th dem go start d upload....I go check am Monday evening or Tuesday morning because I no dem.



I no dey sell NYSC kits ooo....I just dey pull DAT guy leg.....Na Yaba I dey go buy my own.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 12:01am On Aug 23, 2015
wunmi590:
No my name wa4 not sent with the last batch.


I know what am saying, am not a kid, am just doing a favor! By telling you guys, I have checked mine and it there, my phne is not that strong to do such I should have screen grab for you guys.

NB: I saw my name pasted in school last week for pre-mobilization and I saw it today again on nysc site.
My man. ...as u don dey in d main camp so.....Just in case u wan buy white shirt , white short, and white tennis...wink PM ....name affordable price.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 11:57pm On Aug 22, 2015
Ay50:
lol which kind group be this, i posted a problem and no reply....... o ga gan o....
gringringrin

u make me dey LOL grin


BT person don't answer u na....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 11:50pm On Aug 22, 2015
ademasta:
I be Abusite and i check now ''no record found''. E be like say na sch by sch. Abeg wch sch u grad from?
Na My Sch Se.....wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 11:47pm On Aug 22, 2015
heybel:
wat is d name of ur skul
Na my School by DAT. ....wink. If I av told u and KBS468 not to apply to ur school den ...una go talk say I wan pour sand for una garri...wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:35pm On Aug 22, 2015
Emlina:
change of course also requires regularization? I changed my course of study nd already cleared 4rm my sch as my statement of result is havin my new course. Do i also need to regularize nd notify jamb of d change in offered course abi d sch wil do d updating wen d students info is sent to them? Jamb no, sch offerd admission nd all d oda info stil valid.
It is possible ur school have regularized u....u cn confirm DAT by going to ur sch SA and also checking ur Admission status on JAMB portal.



Else, I'll advise u regularize....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 7:31am On Aug 22, 2015
Appreciation to d concerned FPCMs that av Posted on JAMB REGULARIZATION.



Bt, let pass d Full details for d sake of dos wu need it.


the Essence of jamb regularization is simply to ensure that Jamb and the School u graduated from say SAME THING on ur Personal Info.....ie course studied, sch graduated from and Jamb no....among oda info.

because in d mouth of 2 witnesses, a matter is established....



If u did
*DE
*Change of Course/Institution
*Fdn programme.



etc



u can't expect jamb to say same as ur sch concerning ur Record..... so, pls do d Jamb Regularization b4 it is too late....


NYSC will use computer to reg u....and in programming, 20 Truths and a false will render the result as FALSE.



it has happened to me is d only type of argument u can't lose.


I did jamb reg. I had problem wit it....I call dos I no I could called.... and I av completed it.



so pls Jamb reg isn't ONLY for dos DAT did DE.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 4:52pm On Aug 20, 2015
Olami90:
Bro Omitogun Olukunle R. I see am oooo. My name dey there. Camp straight!!!!!!! cheesy

Thank God that I did not procrastinate, I was almost doing that. Mistakes dey my details wella.Those pple for nysc unit no dey serious at all. They made error in my state of origin and carry Kwara give me. Only God knows where dem see one mumu Jamb reg no give me too. My real jamb reg no is no where close to d no dem dash me.
If I had not gone to check d list, naso I for gallant in front of system on sept 8th wit shoulders high finkin I don enta camp. Nysc go jst bounce my reg no sey e no dey. I pressed P ni o for dat woman's neck sey she must change my reg no. I had to go get my jamb admission letter for her to be sure and corrected d mistakes.

#Thank God.
shockedshocked nna men I'm happy u neva asked any one to check for u oooo....na so dem carry Ebonyi give one of my course mate too. and anoda no see him name BT him name dey inside d blue print..


we don dey d camp by God's grace...



BTW Hw u take no my full name huh


r u working wit CIA of FBI huh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 3:21pm On Aug 20, 2015
jswagg4:
thank u. Does regularization hv a closing date?
No....BT for NDI NYSC like u and me..the closing date is just and time b4 u choose to do d NYSC reg. ..this is only if d new jamb no is same or sch will send to NYSC....



else,



The closing date is 23rd ....If u want to be in time..

Or BTW 24th August to 6th of Sept.



D earlier u do it, d beta.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 3:04pm On Aug 20, 2015
mukhcech:
I pray and hope so. I rep Kogi(North Central).......weting I wan go find for lagos- Land of Evil and Curruption.
undecided undecided undecided


Talk True u like serve For LAG.....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:56pm On Aug 20, 2015
wamenzy:
I dey Follow u for front ohh... Abeg dey my back..... Cuz na Enugu or Akwa ibom i dey go..........in short my bag don reach d camp alredi. shocked cool
shockedshockedshocked Chai!!


chinaikeme



abeg make u no register by 8th of Sept oooo shocked. make u no pour sand for my garri
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:01pm On Aug 20, 2015
jswagg4:
Should I b scared? Or go jamb office abj?
gringringrin

this got me LoL

OK...Firstly, I didn't get ur point(s) well....


2ndly, no need to fear...By Calm and no God has won all for u.

All u nid do is
*go to jamb web...
*click on d exam yr and exam type UME/PCE.
*Click "Admission Status".


if d no is truly valid, u info should be displayed (ensure u select d exact yr u wrote JAMB).



If ur info didn't display.... First go to or sch SA....ask for d Jamb no DAT they will use for NYSC...use dat no to recheck ur admission status......if name same.... then go for JAMB REGULARIZATION... u'll b given a new jamb no.,...Validate it on jamb web...thumb print and den check ur admission status.,. under year 2010.



print d admission letter.


then go back to ur sch SA and replace d old jamb no wit d new one.....all did must b done BTW now and Sept 7th.


Good luck. wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 7:22am On Aug 20, 2015
All of us wey dey go ENUGU and AKWA-IBOM....Pls B ready Let no one take or Space ooo



ENUG-IBOM na our Destination. wink

we'd get there safely wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 7:17am On Aug 20, 2015
Olami90:
Oya now...#congrats bro. At last!!! Dey buckle ur shoe to dey front on sept 8th.
Hope u saw urs ?

D State code is 042. ENUGU straight

or
Akwa-ibom.. wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:34pm On Aug 19, 2015
donxab:
na we been form dat word regularization!
We wey write jamb tire, @times we dey forget the year wey give us admission
Dis got me cracking. grin grin grin

Lmao


By God's grace we'd all be there Com OCT 28th.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:26pm On Aug 19, 2015
Folabimi:
Help me o!!! I check my jamb admission status recently and it was ok showing ABU. 2day my frnd told me her status has suddenly change to Uniben(she did jamb regularisation cos her status was having problem initially). Pls is there any abusite having d same problem?
SUDDENLY ke? huhhuh

Computer don't make mistake.... Rule of Programming



Dis kind problem may b caused by double admission..... Pls meet or Sch S.A


OR



Call. OR. visit dem JAMB people for ABUJA....



I repeat. ABUJA....no go state Office because dey will waste ur time ooo.....and d time is short. wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:20pm On Aug 19, 2015
donxab:
Please what eventually happens if "No admission yet" is found during regularization? Implications of this
OK my man....Me don dey inside d camp already (By God's Grace).,..because I av completed my JAMB REGULARIZATION


and I don See my NAME for d NYSC Premob/eligibility list



So, I av d required feat to advise....

If u see no Admission offered yet it has to b
1. u did change of course/institution and u re yet to do JAMB REGULARIZATION.


2. U did JAMB REGULARIZATION but u r check d WRONG year for u info on Jamb portal (pls use 2010 if u did jamb reg)


3. Refer to 1. above wink



Implication of NO ADMISSION OFFERED YET = Possibility of DEMOBILIZATION ( NYSC C.O.....God forbid ...Say AMEN! wink ).
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:58pm On Aug 18, 2015
Olami90:
Looooooool cheesy do u know dat I actually escaped dat stage witout paying dat alumni nonsense fee?...I got it signed and only left wit d last stage (bursary, d schl fees unit) and av submitted it there. Just to go pick it up nd return it to where I picked d form from wen they start collecting to process cert.
Most of my colleagues actually paid buh I didn't.
lucky u... BT dey may later include it for call up letter collection.... BT just hold enough cash then....because in YCT, u gaz pay ur dues wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:41pm On Aug 18, 2015
Olami90:
U know rumour now wink I knew it was to be pasted buh pple can spread nonsense.

Do u mean clearance at d stage of DSA section?(His sig.)
yes his signature and d clearance form and indebtedness form will also be check before anyone will collect d call up letter.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:32pm On Aug 18, 2015
Olami90:
@ Omitooguns

How true is checking pre-mob list only with d provision of alumni fee receipt??
that can't be true ooo.... the list is to be pasted tomorrow with d primary aim of reducing errors encountered by students during NYSC reg..


..On d Other hand, u can't be cleared without d receipt and if u are not cleared no call up letter.,.. so u either go and pay online which is expensive compared to d alumni fee.
NYSC › Re: N19,000 Wont Be Enough So Get More Pay As A Corper by omitooguns(m): 8:00am On Aug 18, 2015
Tubexsms:
Just drop your mail and share this to others don't be selfish.
andrykay7@gmail.com
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:58am On Aug 17, 2015
degab148:
U no include my name o shocked angry
If u no see ur name, na him b say u don enter de camp....abi wetin i talk 2el de PRO and xcozee dey TOWN CRIER huh

Ok make una 2 do d needful...wink
By d way, xcozee no count down todayhuh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 7:46am On Aug 17, 2015
DTOBS:
where is my name? oruko mi da? *frown*
grin grin grin
U don already dey inside d camp...the names inside there na for PCMs
bt u r CM...wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:18pm On Aug 16, 2015
Xcozee:
[size=32pt]22 DAYS 
[/size]


[size=20pt]TO ONLINE REGISTRATION. [/size]


[size=15pt] in all gettings,get wisdom...
[/size]
[size=15pt]it is the principal thing. 
[/size]

[size=15pt]Good day e-Family and 
[/size]
[size=15pt]best wishes. 
[/size]

[size=15pt]#AlwaysBelieve 
[/size]
Hmmm...the Town Crier has spoken grin

2el is PRO xcozee is Town Crier... who b d message bearer ooo huh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:55pm On Aug 15, 2015
Dear Fellow PCMs,

I would advise each of us visit d NYSC portal and read the MOBILIZATION REQUIREMENT so as to avoid some mistakes d other batches made.

..."Them say them say"... na NYSC C.O be dat ooo...and "na my papa people dey do me" no dey inside...

God will not allow NYSC C.O to be our portion in Jesus' name ooo...

...Just my thougth sha...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:05pm On Aug 15, 2015
ekeneluvsu:
How will they know someone's state of residence? Is it not what we put they will assume? It's only state of skul and state of origin na
dat i can't tell...bt remember ur sch will first send ur details....and JAMB also have ur details.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 8:28pm On Aug 15, 2015
DTOBS:
thanks man...
but choosing where to serve, u mean a state each frm 3geo political zone of the fed? or just a state frm any geo political zone...? pls clarify that!
A state from a Geographical Location...excluding ur state of origin, state of residence, state of ur Tertiary institution...

Bt just comot ur mind first from d geographical location u sprouted from....let it b d last b last u'll consider..


It is beta u no d 3 states now from each geographical location...because na first com first serve... Averagely 3,000 Pcms in a state...


So, Get a 4G modem and Window 12 pc running on 100G RAM...because people don queue dey wait make 8th of Sept reach..

..don b surprised if u go on 9th of Septh and u see states in North East as d only available ones. wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 8:01pm On Aug 15, 2015
@ dtobs


u dont av to pay for online call up printing....u only pay if u dont want to go to ur sch to collect it.


All sch will give out d call up leta not later dan d stated dat on d timetable.


U can only chose a state from a geographical location..



During d nysc reg, Use RED background passport...go to camp wit both red and white background passport...like 16 Reds and 4 whites


All Yabatech PCMs should b @ d S.A on wednesday 19th of August to check NYSC premob/eligibility list.


Se gobe! cool

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 34 pages)