Omitooguns's Posts
Nairaland Forum › Omitooguns's Profile › Omitooguns's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 34 pages)
dubylhover:it may b possible...it depends on d provision made by d sch...My own sch is regularizing every student wit such case. |
haywire1:no, i didnt school there...bt that is what i received...u may even call one of d NYSC phone no i posted yesterday.. They told me dat...and dat is wat im still working on. They said jamb must have d updated record. I think dey started dis development wit us..which dey plan to modify next yr- A16.... even in my sch, d last set neva did d jamb reg like we now do it. Bt if ur sch told u to do it dat way it is beta u folow dem dey no wat dey r doing...every update on jamb reg i post here are all wat im doing...as obtained from my sch. |
willyblinx: ...though I bought a space in pg 1000...Catch u...so na u buy that land wey i no c any land buy for 1000 avenue ![]() |
haywire1:well i dont no abt that...i've never bin 2 nysc cam. Bt wat i no is...wen u r registering online, u input ur jamb no...d jamb no will b checkd on jamb data base and it must correspond wit d dat uploaded by ur school...else, such pcm will nt be mobilsed. And that is d essence of jamb regularization...so that Jamb can have ur updated record. I did change of course...and i consequently did d Jamb reg too. |
OgBetty:u can do it on ur own...bt check if ur sch students' affairs unit will do it for u...that is always d best option. If they wont, go to any state jamb office wit 5k....tell dem u want to do jamb reg. They will generate a new jamb reg for u. Or buy d do it online...ie buy d REGULARIZTION SCRATCH CARD (i dont advise dis) Den folow d processes i posted earlier today on jamb regularisation after u must have generated new jamb no. |
Venom104:Only for dos who did change of course/institution or d info on ur jamb admision leta is different form dat of ur school.... Or u av nt record wit jamb. |
Complete Jamb Regularization Procedure. Jamb Reg has to major stages. Stage one is generation of new Jamb number. This can be done online or any state jamb office, or Ur School Students' Affairs Unit. Stage 2 includes d following: 1. visit JAMB website at www.Jamb.org.ng 2. click on the link Regularization (in blue colour at the right hand side) 3. write jamb no collected from his department on the box provided 4. click on validate ..a form will appear with his name, 5. complete all other information on the form upload his passport photograph do his thumb print capture 6. click on submit 7. buy a JAMB scratch card for printing of admission letter to print his admission letter. 9. to print his admission letter, visit the same web address above and click on ur exam year e.g 2008 MPCE/ UME 9. Click on admission letter printing 10. Enter your PIN and serial number on the scratch card, and JAMB registration no given to you. Two copies of the admission letters are available to be printed out. One is for the institution while the other is for the student. That of the Institution is expected to be submitted to the College Students’ Affairs Officer for the students’ file, while the other to be taken along to the NYSC orientation camp. if u follow dis procedure prompt, u r already in NYSC camp Note: If ur new jamb number start wit 05...pls verify if d course u studied is listed else refer to who ever did ur jamb reg for u. Goodluck. |
Olami90: bt i heard d man is diplomatic...bt tins Just dey happen anyhow inside dat S.A unit and dey will just ingnore students like "wailing wailers ni yin keep wailing" ... I don tire for dem. ![]() |
Raylight2: u need to get back to dem...if dey wont do it by mid August plsssss go to d nearest jamb office and do it ursef ooo either N5,500 or 5k...just go wit money...and dont patronise touts oo. Make sure u do it ursef...as in dont send anyone to go and do it...b there in person. Once u get d new jamb no...go to jamb web look to d right click on "regularize" input ur new jamb no and click "validate" den fill d form. Den process to print ur admission leter and also print d bio-metric. If u av issue wit it ...mention me..i will reply...b snappy oo. |
Raylight2:u r already Inside d camp bro ...me still dey my way to enter oo |
Stancity:lol.. I dont help people to do any of such...im only try to notify some people dat may tink all is well...did u no som people have d admision letter and were still denied service So, it is beta u check again it cost notin u just go to dia site input ur no and u r good.I'd already posted d NYSC help desk. |
iykebest1:men dat jamb regularization is pooo i just thanks God dat i quickly soji. Are u now serving now? |
dahprech anoda wonder come in here |
NYSC HELP DESK No flashing ...Call only and it is not toll-free ooo...no b freetown we dey. *08147869429 *08038034460 *08102790583 *08092142661 *08092142614 *08092142616 *07019190810 *07019190812 *07056726960 *07056726961 CALL ONLY 9AM-3PM If u call a no and it is switched off try d next i spoke wit them today. And b nyc ![]() if u no get problem dont call dem pls. |
Raylight2:goto jamb web address ...choose ur exam year and check admission status. |
Gazaliah:if u didnt do jamb regularization just go and check na naija we dey... The NYSC isnt same as d one on d portal. That one is text only. This one is CALL only. I will post dem now. |
Gazaliah:my Bro I envy u oo...dis jamb regularization is a big poo poo ![]() beter go recheck ur record online and d rest too i'll advise u go recheck... D tin wey dey pain my b say my sch S.A is just lackadaisical wit am ![]() i type d Nysc Help desk phone numbers soon... If u av issue, talk to dem directly. ![]() |
Xcozee:Thumb up bro! ![]() ok everybody new wahala don burst oooo if u did jamb regularization, ensure u print ur biodata and d admission letter oooo... And pls check d course well shine ur eye ooooooo and check everytin sch etc. Else no service ...#no nysc ![]() and u all that did do jamb regularization...go back and cross check...online and on d hard copy.. I got it with one today.... I called NYSC help desk and Jamb ICT room... Dey told me my course dat my fore fore fathers have done and serve has problem... They told me either d accreditation has expired or sometin wrong from my school S.A unit. My course is Building Technology oo ...the tin wey i don dey use work sef no they told me to go back to my Sch SA unit Yabatech and tell dem to communicate wit NYsc officially. I will post dos NYSC no soon...im @ work now. Make una go check and recheck.. Pls help copy oda fellow pcms ...i no fit do...na my small fone i dey use abeg... Pls note...Stay Calm...make no body go raise alarm...else me i go deactive. |
Bt dis Sodiqyinka issue surprise me oo |
|
[quote author=haywire1 post=36292422][/quote]Cockroaches no dey waka for the wall around u ![]() |
Much Love to ya all my e-Family
|
muhyideenabdul: ...i go com leave their neck if my Jamb no dey show "no record" E no fit happen ... Even now, them never free until i get sworn in on Oct 29th ... Dem sef go no say person com their sch...and i even dey fire dem wit enough prayers ...because i get plan for my dear life ![]() |
muhyideenabdul:I dont no abt oda schools bt my sch have NYSC UNIT witin d STUDENTS' AFFAIRS UNIT so they did the JAMB REGULARISATION for us all. |
muhyideenabdul:lucky u ...bt ur school might have regularised u and will den give out d new jamb now b4 u go for registration.....because if u c "no record" or d likes...na no NYSC reg ooo....the software is designed to check ur admision status with Jamb...so if u see "no record" B ON D NECK OF UR STUDENTS' AFFAIRS UNIT oo :O:O![]() |
Harinholar:*Did ur sch do Jamb regularization for u ![]() *Did u change course/were u given a different course because if u see "no record" on jamb site.... Olami90:have no fear, if ur sch wont stop u from B15, surely if u do all u should, u'll b on dat camp By God's grace come Oct 28th ![]() ![]() |
Lumidee007: Good evening pple our nysc posting has taken a new shape to curb 'runs' we will only choose 3 states of our choice from 3 diff geopolitical zones and we will be posted to one of those states! Thanks. Zones: North Central (Nigeria) : loosely known as Middle Belt ; includes Benue State , Kogi State , Kwara State , come Nasarawa State , Niger State , Federal Capital Territory and Plateau State North East (Nigeria) : Adamawa State , Bauchi State , Borno State , Gombe State , Taraba State and Yobe State North West (Nigeria) : Jigawa State , Kaduna State , Kano State , Katsina State , Kebbi State , Sokoto State and Zamfara State South East (Nigeria) : includes Abia State , Anambra State , Ebonyi State , Enugu State and Imo State South South (Nigeria) : loosely known as Niger Delta; includes Akwa-Ibom State , Bayelsa State , Cross-River State , Delta State , Edo State , and Rivers State . South West (Nigeria) : includes Ekiti State , Lagos State , Ogun State , Ondo State , Osun State , and Oyo State PLS HOW TRUE IS THIS? foxxynik:True...Na so d DG talk am. |
wunmi590:JAMB OFFICE not Nysc office oo |
wunmi590:let me get u straight....because regulariztion av 2 stages.... *Did u do D.E? *If yes did u regularize ur jamb no then? *if yes, send dat no ova. *if u no oda no aside d one above, (because dat one is "no record" ![]() THEN * u nid to do jamb regularisation...by visiting d jamb office around u wit 5k...dont patronize touts ooo ...tell dem u want to do jamb regularisation...Advice: dont do d online version unles jamb direct u to go and do it...because na wahala dey there...and do everytin ursef ooo . |
wunmi590:To start wit, im a fellow prospective kopa ...i had jamb regularisation issue bt nw sorted that is why i cn tell/advise on it...so no put SIR ....i checked...dis ur Jamb no is not yet regularized. Note: u nid regularization (for NYSC) only if u did: *Change of course/Institution/D.E/Foundation progm. *or jamb doesnt av ur record/no admision leta. Or *multiple admision. If u av a new jamb no given by ur sch, send it ova...if not...send d yr u wrote jamb wit d jamb no ova. |

we dey togeda.
...me still dey my way to enter oo