Omitooguns's Posts
Nairaland Forum › Omitooguns's Profile › Omitooguns's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 34 pages)
donxab:lol u beta reverse it ....hope say u don see d movie "13 going on 30 " ![]() na sleep she sleep wake up as a 30 yr old lady from 13 yrs... make u no go wake up hear say we done dey camp e don reach 3days... ![]() |
make I buy half plot |
waiting for page #2000 ![]() |
Olurote:Oya Intro ya sef or u get arrested for "Ghost Modding" ![]() |
XcozeePreeeeeeeeey Halt!!! Salut 2 my Platoon Leader!!! ![]() bt error dey there ooo it is OMITOOGUNS not omiTToguns and please, Biko, ejoor, help put my name in Green....as in Green Card . |
what about eba, fufu, amala or iyan ![]() |
miccoy:see it is dat Abuja office dat can do it now...just go straight there... it is 4k to 5k bt just hold 6k to 7k and bribe if u av to to fast track tins... Check d office address on d web it is somewhere around buwari abi na how dem dey spell am...check online sha.. Wen d no is generated, send it to him to go to cafe where they register for jamb... Den goto www.jamb.org.ng look to d right click on REGULARIZATION then input d Jamb no...and validate...fill d form, thumb print...scan a passport of not more than 15kb to it....then submit...then still on same site, click on YEAR 2010....click "Check admission status" then get "admission letter printing scratch card" and still on same 2010, print d admission letter.. Then go and replace and re-upload d new jamb no @ d sch SA/Nysc unit...den go back to nysc portal and recheck. All must b done before 8th of Sept. |
Olami90:cc: miccoy: that change of course he did was d main problem and why he should av done d jamb regularization... Help him by notifying him dat he should go for d Jamb reg immediately.... If he has any link wit Jamb ICT staff it would take just 24 hours....without dat, he should just budget a week... Remember all must b done b4 8th of sept. |
miccoy:one of my course mate experienced dis problem when d list was uploaded "Record not found"...but what i did was to use a nokia fone to check it...and d list came up after 2 trials. So i'll suggest u retry using another browser. On the issue on "Jamb no doesnt exit" if that ur friend did change of course or D.E ...he needs to do d JAMB REGULARIZATION asap. Reason being dat d data base of NYSC is programmed to cross check d details supplied by schs wit data on JAMB DATA base...every single stroke must match. And if ur friend did DE or change of course, surely there wud b error because d details wont match again... So, i'll advise dat u tell ur friend to go for d JAMB REGULARIZATION....it will take almost more than a week....bt with God's grace, he can be favoured and complete it on time... He will den need to go and submit d new jamb no provided to d Students' affairs/ NYSC unit for replacement and uploading (after validation and thumb print). He may den recheck NYSC portal...the status will av automatically corrected itself....all this must b dont b4 23:59pm on 7th of Sept. Goodluck to him. |
hilsocial:lol no mind me...everybody don dey turn xcozee here.. |
lanrecole:i'll advise u guys not to create whatsapp group.... because info passed here can be easily made reference to once d page is known....that isnt possible on whatsapp: hope u get d gist ![]() I Rep B'15 ![]() |
hilsocial:xcozee de great!!! Ur head is just two correct!!! Thanks for d arrangement!...bt na d last shall be first style of arrangement u for do na....u no wat i mean ![]() |
Xcozee:where ris my MONIkER[size=25pt]11 DAYS[/size] ![]() |
oludebby90:it is d Jamb admission letter nt sch....it's nt compulsory...bt it is ur one of d proofs dat u're a bonafide pcms...so, i suggest u take it along.. Infact d NYSC help line told me to go with mine. |
Harinholar:dis one wey u dey count so...hope say u never collect d job from 2el ![]() By d way 042 is d state code ![]() |
Hardeywhummie:ok...since u've confirmed d JAMB no to b same....and u av Jamb admission letter. ..then d error is from jamb...so go to ur sch NYSC unit wit ur Jamb admission letter for correct.. |
Breaking News! I can see dat it is becoming really hard to keep pace with this thread. Bt i wan to go to bed...so abeg, when una reach page 2000 i.e 2000 Avenue, make person wake me ooo ![]() i could remember vividly was unable to purchase d least plot of land @ 1000 Avenue...i had to rent a flat @ 1004 Flats.... Ok thanks for reading....and sorry for break in transmission. Sweet Dreams ![]() |
Xcozee:im nt sure UNILAG will mobilize its PCMs... Unilag mobilised A'15 - Stream 1 and 2... Bt make anoda person confirm sha....all i no is d people wey dem mobilised for A'15 still never no dia square root... UNILAG should b A'16 or B'16. Bt d way, pls help rearrange dis list from Z to A.... ![]() |
lawlan234:of course...By the grace of God. |
heybel: whaaaaaat! Men! Damn! I feel u guys pain ooo... Cc: xcozee |
lawlan234:ormoooo see wahala ooo haaa! I just dont no wat to say sha... The Jamb regularization tin became serious wit B'15 damn!!! E dey pain me sha!!! Ok...just go back to dat ur sch NYSC unit and tell them exactly wat ur status saids on NYSC portal.. But my guy this thread shouted dis Jamb regularization issue... Since u did DE, u need Jamb regularization....same wit dos who did change of course....pls just get back to ur sch...and pls b on d issue....u av till 7th of Sept. |
lawlan234:did u do d Jamb regularization down to d final stage... ![]() because that is d primary problem... Did u ![]() |
Hardeywhummie:go back to nysc portal and shine ur eye on d jamb no there....is d jamb no same as d one on ur admission letter ![]() |
donxab: ![]() ![]() ![]() #BasedOnPadlock sef dey ![]() i actually dont know hw u do it or u r doing it...amidst calamity u r still calm...I tuah U Sir.. Same goes for D real Soldiers 2el, Xcozee baba, Hilsocial, Elmisti, and Babatawa 1....u guys r cool, calm, and Collected... I wish ur names were up now men... I dey feel una. |
U no guys, i actually never gave dis NYSC tin a poo ![]() But na so i go find work wen i comot for sch ooo them com tell me say if i never go service i can't negotiate my pay......i was like wattttt na so i begin pray say them go mobilise me with B'15 ooo and God being so Good...Im already Goood 2go #Thankful...So to una wey never see una names or u've missed the passed batch....i say PUSH....yes Pray Until Something Happens PUSH... ![]() Be #BasedOnBelieve (Xcozee, 2015). |
donxab:;( Baba i dey feel ur pain oo... Bt believe me...God has got us all in His agenda...u r remembered ![]() #BasedOnBelieve (xcozee, 2015). |
adakoleagbenu:dis kind lock eenh ![]() make una try break am...them fit dey inside dey chill ![]() |
To All YABATECH PCMs If u av checked ur name on NYSC portal (Senate List) and u see error "contact ur sch".... U r Required to Visit d SA/NYSC unit on Monday 30th of August, 2015. Come with ur Jamb Admission Letter or Printed Validation Slip...Preferably d Jamb Admission Letter. If u fail to present urself on Monday...abeg just go find work till A'16 or B'16 ![]() |
happy662:Na True. CC: Xcozee help pls help put it on notice board ![]() |
ogasman:This is Super stooooooory ;x Abeg pocket am...i don see S/n 12 ....so u wan tell me say Na Stream 12 b dat ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 34 pages)





