Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,149,980 members, 7,806,865 topics. Date: Wednesday, 24 April 2024 at 05:06 AM |
Nairaland Forum / Opak001's Profile / Opak001's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (of 16 pages)
Celebrities / Re: “nengi Begged Me To Support Mercy Eke” – Singer Dencia by Opak001(m): 11:02am On May 26, 2021 |
Who are they?? |
Romance / Re: Starting My Annual Give Away Soon. by Opak001(m): 10:57am On May 26, 2021 |
Naija147:I understand,but if u sha will link me to Huawei, Errison,Nokia omo boi dey find work. Hunger dey ooo |
Career / Re: Why Do Judges Break The Nib Of Their Pen After Pronouncing A Death Sentence by Opak001(m): 10:54am On May 26, 2021 |
How many of oun don use pen ink finish abeg |
Politics / Re: Nigerian Twitter Users Blame Greedy Investors Following The Arrest Of 21-year-ol by Opak001(m): 10:51am On May 26, 2021 |
Dig dipper oil dey. We die here!! |
Politics / Re: When Did Nigerian Policemen Start Carrying Frag Grenade by Opak001(m): 10:45am On May 26, 2021 |
Wahala for piple wey want destroy naija. Dem amount allocated to combating terrorism is the problem, those benefitting from it don't want it to stop. God help this con3 |
Crime / Re: UPDATED: Policeman Not Suicide Bomber Killed In Ebonyi Explosion – Police by Opak001(m): 10:40am On May 26, 2021 |
If na me shame no go gre me talk, And as a force men u are proud to say he "accidentally" after almost a year train and other course he may have gone through. SMH E no beta slave trade,make we kuku learn finish from the master as they are call |
Romance / Re: Starting My Annual Give Away Soon. by Opak001(m): 8:51am On May 26, 2021 |
Oga if u get conscience,me neva chop u say make I dey guess ur date of birth i no be fortune teller ooo. Just get me d help u fit ooo. Con3 hard. 2208704384 Zenith abeg!! 3 Likes |
Celebrities / Re: Check Out The 7 LUXURIOUS Gifts Tonto Will Be Giving Her Fans On Her Birthday by Opak001(m): 8:38am On May 26, 2021 |
D lord is good,toto dickea don dey cover up, Final mr seun is doing well Wedding bell. Mr seun we go chop rice....asun as possible |
Travel / Re: Lagos Beach On Fire (Pictures, Video) by Opak001(m): 7:54am On May 26, 2021 |
ChiefSosa:alaye na iye mo ja and sango 4:20 romance 1 Like |
Family / Re: Cutting The Connection Between My Wife And Her Male Besty by Opak001(m): 7:19am On May 26, 2021 |
If the guy is reasonable, reason with am on wetin him and ur wife share and make am see reason with u,before u enta one chance. |
Celebrities / Re: VIDEO: Seun Kuti Did Not Walk Out On Sanwo-olu - Yeni Kuti by Opak001(m): 7:12am On May 26, 2021 |
Wat u believe is wat u understand, Power to d piple!! |
Celebrities / Re: Akon’s Range Rover Stolen While In The Gas Station by Opak001(m): 6:47am On May 26, 2021 |
The most is he found it. Las las hope the boiz no get jail time |
Health / Re: Some People Are Unaware That They Are HIV Positive by Opak001(m): 1:38pm On May 25, 2021 |
eloquently:Go tell piple wey dey sambisa na |
Politics / Re: Nairaland Is Anti North Forum. by Opak001(m): 10:03am On May 25, 2021 |
Why piple no dey get sense some Times na, If you know say e no support u,y u no put ur tent for where u see support na. Yeye noisemaker Shift comot for me 2 Likes |
Politics / Re: Gov Yahaya Bello's Aide Confronts Woman He Gave A Furnished House (video) by Opak001(m): 10:00am On May 25, 2021 |
Na the hustle dem believe oh, U ask her if she want comt for street |
Health / Re: Some People Are Unaware That They Are HIV Positive by Opak001(m): 9:55am On May 25, 2021 |
Something most kill a man 222 Likes 10 Shares |
Romance / Re: My Observation Of Nairaland So Far by Opak001(m): 7:45am On May 24, 2021 |
Oyni high way, Hope ur get ganja so that went the ganjiz bash u,u no go too think am. Deactivated my 2008 account but see me here now. Nl na naija wey u are free to air ur tot. OYO COMUNITI 2 Likes |
Programming / Re: Do You Think Humans Have Ever Control Artificial Intelligence? by Opak001(m): 7:40am On May 24, 2021 |
What if A.I get to start learning about missiles and desire to test it. Wetin u tink say go hapen |
Family / Re: I Need Your Answer Please! by Opak001(m): 7:24am On May 24, 2021 |
Bokuto sweet bokuto sweet na wetin make pesin teeth peni am. Na value wey u put for somtin dey tok how u go tak pay |
Romance / Re: 7 Dangers Of Assuming You're Into A Relationship by Opak001(m): 7:17am On May 24, 2021 |
Relationship no b hustle for man,na woman carry am for head because Las las na man dey lose |
Romance / Re: My Fiancee Left Me For A Yankee Boyfriend Few Weeks To Our Marriage. by Opak001(m): 7:12am On May 24, 2021 |
Wahala no dey finish for romance, Alaye hustle make the next one no leave u for G-boi 1 Like |
Politics / Re: Buhari Approves Monday May 24 A Work Free Day For Members Of The Armed Forces by Opak001(m): 7:08am On May 24, 2021 |
Na only oga go still experience am,the ones wey dey sambisa how dem go do.. God help Nigeria |
Family / Re: If This Were To Be Your Daughter (picture) by Opak001(m): 9:22pm On May 23, 2021 |
Don't do that. As a naija dad u know e dey go for the hood |
Romance / Re: I'm Tired And Depress by Opak001(m): 9:15pm On May 23, 2021 |
The best you can do in life is to appreciate yourself and live. My mate or junior don do this don do that,you know wetin e dey pass through. When you get close to some of the people you think they are ok outwardly, you know know say pressure no dey sure for face and they move on. Just give yourself brain |
Family / Re: I Shall Be Deactivating This Account Soon. It Is So Painful. by Opak001(m): 9:02pm On May 23, 2021 |
She go come back,ones deleted an account of my but here I am again. NL and joke nation and stress relief. But if dem drag u tiger gen na play for where u dey. 2 Likes |
Religion / Re: Christian Struggling With Marijuana Addiction by Opak001(m): 3:50pm On May 23, 2021 |
Start by losing your spark, make new friends, focus no the bad experience that make you want to quit smoking. Build with the friends that are non smokers. Delete your deals number and stop going to the den. Welcome a fresh start. Thanks. From experience |
Phones / Re: The All New Itel Products Launched Yesterday!!! by Opak001(m): 9:46am On May 22, 2021 |
Nice |
Politics / Re: See Company In Porthacourt That Allows Only Indians To Enter Inside by Opak001(m): 9:43am On May 22, 2021 |
Na our money dem use dey ball,still dey slave us join. All thanks to our leaders. |
Family / Re: My Husband Slapped Me For Asking Him To Wash Plates by Opak001(m): 7:44pm On May 21, 2021 |
Sebastine1994:e deep,"everybody was the enemy" |
Career / Re: My Current State Of Mind by Opak001(m): 7:15pm On May 21, 2021 |
Hotshisha:criminal wey know law,no be outlaw. Pease. Rock ur boat...big ups |
Politics / Re: “The FG Should Support Boko Haram To Defeat ISWAP" Adamu Garba by Opak001(m): 9:47am On May 21, 2021 |
What is he saying, because I don't overstand. Make government support terrorists to defeat terrorists after that then what, Government will now fight them or give them pardon.or better still fight them ...... Smh... Nigeria where did we get it wrong |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (of 16 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |