Oppsyij's Posts
Nairaland Forum › Oppsyij's Profile › Oppsyij's Posts
1 2 (of 2 pages)
Oga Donkross pls forgive us our sins and give us an update##pls##pls##pls
@ls
Pls
Pls
Pls
Pls
Pls
Pls
Pls
Pls
Pls
Pls
Pls
Pls
Pls
Pls
Pls
Pls
Pls
Pls
Pls |
Bros how far now##yansh don de pepper me for hia ooo##abeg update quick##we don miss u die |
Baba u don try big time##no error in ur approach nd layout##pls mention me to turn up for season 4##Jahless |
I wait on u nd trust ur judgment¤¤¤elemental mood activated |
Following like a towed bike##abeg shift mak I sidown de enjy dis frsh movie ;DFollowing like a towed bike##abeg shift mak I sidown de enjy dis frsh movie |
Dragon queen don chng ma sit position##abeg shift fr me |
D9ty7:Baba all join, I don jerk all ur tori nd na d action nd suspense I love pass##i don de follow u sha##nyc update |
Baba u don do well##mention me for d season 3 |
Baba u don do well |
Oga d9ty7 na u sabi ooooo¤¤¤if u like no mention me¤¤¤¤ma own beach chair don de ground nd I don sidon till dis movie go end |
Smallville10:In uncle lucifer voice "your reward is to devour these updates nd share 4 bottles of baby oku served with grasscutter prepared by bro. Uzor Nice updates |
oya oooo......I don set my tent fr d frnt roll¤¤¤¤¤¤¤way dis gal way de sell popcorn nw |
Oga kross well done oooo nd thank God u tru wif Omolabake nd aunty Abeni##u don do well for here##abeg we de xpect u fr d oda syd ((Apostacy))¤¤make u sha rest small |
In lucifer's voice "just give me more updates and I will reward you with people following your trend like water"##nice piece## |
KachiUgo:Sorry bro¤¤make I order you 2 big bottles of legend nd 3 baby oku's¤¤use them UNWUSSY ur body¤¤best of health |
No vex ooooo##make I tentNo vex ooooo##make I tentNo vex ooooo##make I tent |
donkross1:Baba no worry, den go comment when d action don catch dem fr belle |
U still on point## |
"Trust nobody" when you knw u in d middle of troubles
Nice piece |
[color=#990000][/color]
Now I have turned to Oliver Twist for ur story¤¤¤best of brain |
donkross1:Fnkz bro##much love |
First am in love with d book cover##cant wait fr the first part##roll call 1...... ;DFirst am in love with d book cover##cant wait fr the first part##roll call 1...... |
Oga donkross##my popcorn don soft nd ma yansh don de pain me##age update soon make dis cinema no dull ur boi##safe Oga donkross##my popcorn don soft nd ma yansh don de pain me##age update soon make dis cinema no dull ur boi##safe Oga donkross##my popcorn don soft nd ma yansh don de pain me##age update soon make dis cinema no dull ur boi##safe |
1 2 (of 2 pages)
. Abi make I kuma dey PM you the story so em ghost readers no go ghost-read anything again 
. He's supposed to be in charge of this story cos I have another story am on right now. Anyways since he is unavailable, i'll do something about it. Make una no vex tho.