Romance › Re: How Old Were You When You Had Your First Sex?? by optional1(f): 6:19am On Jun 22, 2017 |
[quote author=PeggySandas post=57734422][/quote]Aunt, what I do nah, I talk the truth nah
In fact come and be going. |
Romance › Re: How Old Were You When You Had Your First Sex?? by optional1(f): 11:28pm On Jun 21, 2017 |
PeggySandas: Your neck is quiet long, how manage? Used to long the neck during tests and exams. |
Family › Re: Tell Us The Most Embarrassing Thing Your Parents Caught You Doing. by optional1(op): 11:24pm On Jun 21, 2017 |
TR1212: Nah... Far from it. Just that the guy sabi commit sha and someone had to be placed in the spotlight tso the focus can be taken away from me. The guy collected money for textbooks from both mum and dad. So when they found out, they started preaching him and my matter died.  Are you a pastor's child? This preaching for una family get as e be oh. Any small thing na preaching go take over. But is good to preach tho. |
Romance › Re: How Old Were You When You Had Your First Sex?? by optional1(f): 11:18pm On Jun 21, 2017 |
alfred007: I was in primary 5, I should be 10 or 11yrs and it was with two girls! funny but true Ah Small pikin doing party. |
Romance › Re: How Old Were You When You Had Your First Sex?? by optional1(f): 11:17pm On Jun 21, 2017 |
10years old |
Family › Re: Tell Us The Most Embarrassing Thing Your Parents Caught You Doing. by optional1(op): 8:11pm On Jun 21, 2017 |
TR1212: During the penpal and post office mail era, I got this letter from one secondary school crush and mistakenly forgot it on the couch in the sitting room after reading. My dad saw it and showed my mum. Dont ask me what happened, even I dont want to remember how I became the prayer topic + the Judas amongst the 12 for months, until my elder bro committed and took the title away from me. Chai... Lolz So ur elder bro come give girl pot belle bah. |
Romance › Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by optional1(f): 8:05pm On Jun 21, 2017 |
Martin0: hahahahahaha come Chicken wey run away from Borno go Ibadan go still end up inside pot of soup. You can't run away from your Destiny Lolz that's my destiny nah |
Romance › Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by optional1(f): 6:57pm On Jun 21, 2017 |
Martin0: see mouth iffa slap that ya tongue ooo,tell me more,so na so u just con take carry ya body go give God back abi,weitin God say make man take they relax na u wan carry am go back wa na ooo Lolz Graduation na this month self. |
Romance › Re: 3 Reasons Why Most Ladies Will Never Locate Mr Right by optional1(f): 2:14pm On Jun 21, 2017 |
this drama is real |
Romance › Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by optional1(f): 1:53pm On Jun 21, 2017 |
Martin0: I nor know say u don be Rv sister ooo u nor know since well not too late to know. |
Family › Re: Tell Us The Most Embarrassing Thing Your Parents Caught You Doing. by optional1(op): 1:51pm On Jun 21, 2017 |
[quote author=61Penguins post=57723855][/quote]see d kind place u dey book space. |
Romance › Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by optional1(f): 1:47pm On Jun 21, 2017 |
Jacksparr0w127: hahaha I go tell am. Make bad belle people for no go raise hand. Especially exs'
You na real marketer. You go sell plenty money. I trust you. Hehehe that's why i love my Church we no dey announce am again. It haff tey we do dat... Lemme know when the aso ebi is ready. Na d work wey we dey do. |
Romance › Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by optional1(f): 1:40pm On Jun 21, 2017 |
Martin0: hahahahahah if u know eh hmm mehn na one trouser we go put leg lolzzz guy i no nor am? Whats d meaning biko. |
|
|
|
Romance › Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by optional1(f): 10:37pm On Jun 20, 2017 |
Jacksparr0w127: hahaha prevention is better than cure na. Make I for no go carry last. Walahi, if such thing happen ehn, I go cry o. Hahaha
Na blue wedding I go do o. Everywhere blue. Blue cake, blue suit and blue everything. So all Chelsea fans are welcomed lolz abi oh.. Buh tell your pastor not to make that sentence of * if anyone is here bla bla bla* he shouldn't try it oh... Confirm i go sell the wedding jersey for non Chelsea fans who are coming. |
Romance › Re: An Apology Letter. by optional1(op): 10:33pm On Jun 20, 2017 |
LordOfSamosa: So you nor know waiting aproko face mean?
Go ask Mr 44  i nor no tell me.. It go just remove my remaining supporting tissue. |
Romance › Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by optional1(f): 10:30pm On Jun 20, 2017 |
Caringguy: Thank you my dawlin' 
That's why i so much luff you  i roff you die plenty. I fit kill for you.
Done. |
Food › Re: How To Prepare Nigerian Gbegiri (beans Soup) by optional1(f): 10:25pm On Jun 20, 2017 |
|
Romance › Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by optional1(f): 10:21pm On Jun 20, 2017 |
Jacksparr0w127: Ha! Wetin na? You wan come raise hand for my wedding? Well, thank God say you don talk am now. No IV for you. Venue will be too secret. Lol
You no fit know where the wedding go take place na so u fear reach? So person no fit play with u again? Na joke i dey nah, abeg make the IV reach our side sharp sharp so we go fit start dry fasting before the wedding day... Na me go supply the Chelsea's Fans their aso ebi.. |
Romance › Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by optional1(f): 10:15pm On Jun 20, 2017 |
Caringguy: How e wan take happen? Jack nor go fit first us marry...
Infact sef tell ur dad say i dey con pay half of the bride price. lie lie u no fit pay haff? For weytin u wan disgrace me for public. I go add the remaining for secret.. Lemme go to their bedroom and disturb them say na this Saturday u and ur people dey come.. |
Romance › Re: An Apology Letter. by optional1(op): 10:12pm On Jun 20, 2017 |
LordOfSamosa: Na your face wey i see naim make me conclude say u be amebo' you get aproko face  lolz na only gist i sabi, i no sabi amebo. Which one come be aproko face again  |
Romance › Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by optional1(f): 10:09pm On Jun 20, 2017 |
Jacksparr0w127: Na last November I for marry sef but I been postpone am so last last, I go first you marry you first me marry  Lie lie e no go happen na me go spoil the wedding.. Novermber like that Novermber. |
Romance › Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by optional1(f): 9:59pm On Jun 20, 2017 |
Martin0: ahahahahaha asshuwegbe pikin if u no fit write broke english abeg write am for french..
Weytin come be asshuwegbe pikin again? |
Food › Re: How To Prepare Nigerian Gbegiri (beans Soup) by optional1(f): 9:56pm On Jun 20, 2017 |
makydebbie: I love gbegiri but I hate beans. you will still flirt even with gbegiri. |
Food › Re: How To Prepare Nigerian Gbegiri (beans Soup) by optional1(f): 9:55pm On Jun 20, 2017 |
odaniel1: Receive sense IJN!! Amen
but with your help added also... |
Romance › Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by optional1(f): 9:53pm On Jun 20, 2017 |
Jacksparr0w127: hahaha why? You think I'm joking? who you wan decieve me or them  If is next month from your church mind then no more vision2020 for me. caringguy if jack first us marry we need special mountain prayer section. Ori oke things oh. |
Romance › Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by optional1(f): 9:48pm On Jun 20, 2017 |
Martin0: na with that small mouth abi another one dey wey we never see? i still remain for house oh.. Small mouth wey sabi suck petrol.. |
Romance › Re: An Apology Letter. by optional1(op): 9:43pm On Jun 20, 2017 |
LordOfSamosa: You go like amebo o, this woman  ah na question i ask oh? Abi u no see question marks up to 4 self.. |
Romance › Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by optional1(f): 9:41pm On Jun 20, 2017 |
Jacksparr0w127: I go marry next month  lolzz
if u marry next month i go shift my own to this month. |
Romance › Re: I Need Urgent Help On How To Prepare Ogbono Soup by optional1(f): 9:38pm On Jun 20, 2017 |
Caringguy: Ok... I will be waiting...
But abeg make sure say make nobody swim for that your river of glory again., na my own now  *that ur river of glory again* abeg na which day i tell u say i get pool of river. *na my own now* old man nd his wife get finally answer for you. |