Nairaland General › Re: Help Me!!! My Husband Just Raped Me!!! by Orgasmgiver123(m): 11:29am On Jun 19, 2022 |
EmiDon11: i pledged to give that guy vawulence. Thats all You rugged
|
Nairaland General › Re: Help Me!!! My Husband Just Raped Me!!! by Orgasmgiver123(m): 10:26am On Jun 19, 2022 |
EmiDon11: Wetin u go hear very soon na, Akinwale Bolanle., access bank., 2361528422., Send me anything u get make i carry am buy drugs., Stallionhorse is behind that moniker, Na only him dey do that kind thing., Abeg if u get anything, send to am oo make he carry am chop, make hunger no kill a nairalander Odogwu you bad  |
Nairaland General › Re: Help Me!!! My Husband Just Raped Me!!! by Orgasmgiver123(m): 10:25am On Jun 19, 2022 |
indadi: Continue na
Abi are you already dead? Comrade, you no well aswear
|
Romance › Re: Please Suggest A STRONG Energy Drink For Me by Orgasmgiver123(m): 5:32pm On Jun 18, 2022 |
Kiddogarcia: na we be your best plug for everything sexual enhancement. Thanks boss You’re welcome sir |
Romance › Re: Please Suggest A STRONG Energy Drink For Me by Orgasmgiver123(m): 1:36pm On Jun 18, 2022 |
Kiddogarcia Come advertise your market oh
Damn... nasty... I’m out of here |
Romance › Re: I Bin Go Do Photo Shoot I Saw This Type Of Lady (pic) by Orgasmgiver123(m): 1:33pm On Jun 18, 2022 |
Stallionhorse: his a simp even with all she said he us still begging and crying meanwhile I called her a hoe and she still DM me.. Girls love hard guys that are raw Odogwu you bad
|
Romance › Re: "MUMU ME" I've Been Buying Battery For My Neighbor Until This Happen by Orgasmgiver123(m): 1:20pm On Jun 18, 2022 |
Too bottle of gulder for op You are a certified toto man
Damn... nasty... I’m out of here |
Romance › Re: I Bin Go Do Photo Shoot I Saw This Type Of Lady (pic) by Orgasmgiver123(m): 1:16pm On Jun 18, 2022 |
EmiDon11: u see that moniker wey dem dey call stallionhorse, he no go know peace for nairaland again as far as i dey nairaland Hehehe Vawulence loading Brother man forget that girl No worry you own babe wey go hang you for wall dey come Una go dey on a lavida |
Romance › Re: Celebrate With Me I Have Been Promoted Again At My Firm by Orgasmgiver123(m): 1:13pm On Jun 18, 2022 |
tayo60: U suppose celebrate am for us now Adetayo You look pumpkincious Are you married? If no, let me know Me and you under agbalumo tree in molete K I S S I N G |
Romance › Re: I Bin Go Do Photo Shoot I Saw This Type Of Lady (pic) by Orgasmgiver123(m): 1:07pm On Jun 18, 2022 |
EmiDon11: i no fit ask her o, That girl get bad mouth like kilode Hehehe The love of your life done finally fall your hand Now she done caprisone you say make you no dey mention her name again, or else na woto woto you go receive the kponsing One of the reason why i kick people with my rain boot Damn... nasty... I’m out of here |
Romance › Re: I Am 20 And I Have No Dreams.... by Orgasmgiver123(m): 10:48am On Jun 18, 2022 |
EmiDon11: Dat girl wey dey ur profile, u get her number? Hehehe Joen must hear this One of the reason why i kick people with my rain boot Damn... nasty... I’m out of here |
Romance › Re: Groom Who Was Captured Hitting Bride At Their Wedding Has Been Charged (video) by Orgasmgiver123(m): 12:40pm On Jun 17, 2022 |
Lol Omo this one na toxicliano Shame wan kill the best man
One of the reason why i kick people with my rain boot
Damn... nasty... I’m out of here |
|
Crime › Re: 51 Suspected Cultists Arrested While Marking Anniversary In Delta Hotel by Orgasmgiver123(m): 11:36pm On Jun 16, 2022 |
Hand them weapons and send them straight to the great sambisa forest
One of the reason why i kick people with my rain boot
Damn... nasty... I’m out of here |
|
Romance › Re: Alfa' Captured Having Sex With Mad Woman In Ibadan (video) by Orgasmgiver123(m): 9:50pm On Jun 16, 2022 |
Boogyman557: Holly Gram yah I watched the video in the morning..
Although some mad women can be very pretty, especially those young mad girls..
E get the one wey de my area..
I SWEAR DOWN
that mad girl de hungry me to NACK, she too fine and she come get red lips..
E get one evening wey I see her outside my compound GATE, NaSo I just de look her from window till she leave dat gate..
I just de pray make I jam her for any lonely area or bush, I no go force her ooo.. I go just tell her say I like her and I go like kiss her...
LITE UP my WEED in peace
WTF MAN! I been dey think say na only sense you no get before Na now I realise say you no get brain as a whole Na cruise be this rubbish wey you type abi crase done finally mix with your blood Mad woman dey hungry you to nack Oruru Emigbiuhomowehe One of the reason why i kick people with my rain boot Damn... nasty... I’m out of here |
Crime › Re: Tonne Of Cocaine Hidden In Potatoes Discovered By The Police In America (video) by Orgasmgiver123(m): 7:37pm On Jun 16, 2022 |
Cocaintoes
One of the reason why i kick people with my rain boot
Damn... nasty... I’m out of here |
Romance › Re: Reply To A Question On Nairaland 2009 Vs 2022 Epic! by Orgasmgiver123(m): 6:18pm On Jun 16, 2022 |
One of the reason why i kick people with my rain boot
Damn... nasty... I’m out of here |
Romance › Re: Pick One Lady Here To Married (pic) by Orgasmgiver123(m): 6:16pm On Jun 16, 2022 |
|
Romance › Re: Pick One Lady Here To Married (pic) by Orgasmgiver123(m): 6:15pm On Jun 16, 2022 |
idris646: down bad man Hehehe Who no like better thing |
Romance › Re: Who Applied For The Squid Game Reality Show? Let's Meet Here by Orgasmgiver123(m): 1:05pm On Jun 16, 2022 |
How much them dey apply I love the smell of vawulence early in the morning
One of the reason why i kick people with my rain boot
Damn... nasty... I’m out of here |
Romance › Re: How Do I Manage My Data by Orgasmgiver123(m): 1:02pm On Jun 16, 2022 |
You never see anything Wait until some apps start asking you to input your credit card digits and subscribe before you can use them
One of the reason why i kick people with my rain boot
Damn... nasty... I’m out of here |
Romance › Re: Pick One Lady Here To Married (pic) by Orgasmgiver123(m): 12:54pm On Jun 16, 2022 |
PumpumPrince: number 2 sir... the lightskin one wit pointed mango!! (no ooofencse)  I will take all One for each day of the week and I’ll rest on sundays |
Romance › Re: Pick One Lady Here To Married (pic) by Orgasmgiver123(m): 12:49pm On Jun 16, 2022 |
Is there a law that says i cant pick all  Damn... nasty... I’m out of here |
Romance › Re: A Nairalander Needs Help by Orgasmgiver123(m): 9:53am On Jun 16, 2022 |
stanliwise: You lots just say something and shove it down the throat of gullible or unsuspecting young men on the forum.
How many women have you ever come across in your entire life. And please don’t start with “nature of women nonsense” written by faceless sissies on redpill forum Abeg who be this one nau Have you ever seen my comment on any redpill thread? You have been noticed, now run along |
Romance › Re: A Nairalander Needs Help by Orgasmgiver123(m): 9:13am On Jun 16, 2022 |
EmiDon11: i strongly believe that jeon wont do that to me I strongly believe she won’t even give you a chance No woman takes a man that begs for love serious No this and know peace Damn... nasty... I’m out of here |
Romance › Re: Guys Can U Date Fat women above Size 6? by Orgasmgiver123(m): 12:13am On Jun 16, 2022 |
PumpumPrince:
be honest please. am thinking of dumping one of my fat chick!  Are you dumping her because she is fat or because of some nasty behaviours I broke up with mine on Saturday If i tell you the reason ehn, you go pity me Anything wey concern relationship or fat woman, i done wash my hands commot, make woman no go kill me for my mother Damn... nasty... I’m out of here |
Romance › Re: Will You Love If Your Wife Dress This Way (pix) by Orgasmgiver123(m): 10:52pm On Jun 15, 2022 |
One of the reason why i kick people with my rain boot
Damn... nasty... I’m out of here |
Romance › Re: A Nairalander Needs Help by Orgasmgiver123(m): 10:44pm On Jun 15, 2022 |
Kai Which kind thing i just read so Which kind wahala be this Girl wey no even dey reason you
Try this kind nonsense with my benin sisters and see how them go chop your money anyhow
One of the reason why i kick people with my rain boot
Damn... nasty... I’m out of here |
Romance › Re: Imagine Ladies Wearing Their Body Counts On Their Forehead by Orgasmgiver123(m): 2:59pm On Jun 15, 2022 |
Hehehe My ex fore head no go fit contain her own We are talking about one thousand one hundred and onety one
One of the reason why i kick people with my rain boot
Damn... nasty... I’m out of here |
Romance › Re: Lcredit's Lawyer Contacted Me. LMAO! by Orgasmgiver123(m): 2:51pm On Jun 15, 2022 |
This can only be successfully for android users Any loan app you see on apple store are registered, don’t pay them and see how they’ll serve you court papers
See how the op is glowing with pride because he owes 21+k. What a shame
Damn... nasty... I’m out of here |
Romance › Re: Male Sex workers Spotted Waiting For Customers In Abuja (Photos, Video) by Orgasmgiver123(m): 1:05pm On Jun 15, 2022 |
Carot: get out of here. That's my woman. i will send my battalions to you if you don't mind yourself Yo bruv I am gonna eat you like carrot She is mine Can your battalion face my legion of rain boot kickers ? My legion will batter your battalion and I’ll win the pumpkincious lady’s heart One of the reason why i kick people with my rain boot Damn... nasty... I’m out of here |