Romance › Re: Ladies, Things That You Hate Seeing At A Guy's Place When You Visit? by ouzo1(m): 1:54pm On Dec 08, 2020 |
Jodha: Please when I visit a guy and notice he's overly familiar with neighbors...it irritates me... Hmmm na wao...
|
Celebrities › Re: A Lady Who Is Forming Slay Queen On Social Media Caught Doing Labouring Work . by ouzo1(m): 7:24am On Dec 08, 2020 |
Una get wahala for dis world o, wetin dey wrong with her slaying during off work hours?
|
Crime › Re: EXPOSED!!! Nigerian Police using Photoshopped Pix. by ouzo1(m): 10:41pm On Dec 01, 2020 |
Nigerian Police always in the news for dey wrong reasons..... dem swear for them? |
Romance › Re: Unpopular Opinion Male Besties Treat Ladies Better Than Their Boyfriends. by ouzo1(m): 9:13pm On Nov 30, 2020 |
na frd zone go kill u there. |
Celebrities › Re: ‘why Not Take Off The Pant Since You Have Show Off The Breast’- Fans Blast Efia by ouzo1(m): 9:09pm On Nov 30, 2020 |
Vaseline Crew to the rescue.
yarimo chairman Sambisa branch u re needed.
|
Romance › Re: Pre-wedding Pix Of A Nairalander by ouzo1(m): 8:44pm On Nov 30, 2020 |
Hantas this could be us but you talk say I no get Six packs.
|
Romance › Re: Lady Proposes To Her Boyfriend At The Club, Boyfriend Embarrassed (Video) by ouzo1(m): 2:40am On Nov 29, 2020 |
Hantas this could be us but na pride wan kill you...
|
Family › Re: Man Plays Video Game In The Hospital While His Wife Is In Labour by ouzo1(m): 2:23am On Nov 29, 2020 |
Correct Gee... See as everywhere for dey hospital soft, if to say na dey General Hospital for my area now na Black and white e for dey show...wetin I dey talk sef, first of all Light for no dey. 2.fry groundnut chaff for dey ground. 3.dat wicked nurse Jacintha for pursue am say dem no dey wear short nicka for here. 4.she for tell am make him go buy mosquito net and coil.
make I just stop here before I for vex add for this hardship. |
Romance › Re: “you Are A Shameless Man If You Ask A Woman To Pay Some Bills” – Lady Says by ouzo1(m): 11:35pm On Nov 24, 2020 |
My dear Life too hard under this Buhari era to get shame.. |
Politics › Re: Lyn Brown: Those Who Have Murdered Nigerians Will Not Trade Or Travel To The UK by ouzo1(m): 3:58pm On Nov 24, 2020 |
una want make Buhari receive treatment for which country na? Pakistan? abi na Iraq?
|
Romance › Re: OMG (oh My Girlfriend) by ouzo1(m): 3:33pm On Nov 24, 2020 |
I talk am, these days snuff no dey good again e dey cause hallucinations and ghost sighting.
|
Romance › Re: Wife Beats Slay Queen Like Her Child by ouzo1(m): 3:16pm On Nov 24, 2020 |
na very few gals dey sabi say all this kind men don marry, most of them dey fit say na a dream come true husband material...I laugh in pidgin.
|
Romance › Re: One Of The Talents Women Have ( Photo ) by ouzo1(m): 8:51am On Nov 24, 2020 |
Is it just me or people dey wey no send wetin dey babe phone too? ..
|
Celebrities › Re: BOBRISKY Fights Dirty With Fellow Crossdresser Over trying to snatch his... by ouzo1(m): 8:46am On Nov 24, 2020 |
WrittyWritter: He is afraid of some one taking his throne..but it will still happen ..his problem anyway  Which throne? who give am throne?
|
|
Celebrities › Re: Toke Makinwa Slays In Black Bikini (Photos) by ouzo1(m): 9:36pm On Nov 22, 2020 |
COMPAQ: Pictures are probably touched up. Particularly the hips area. U get eye die...I feel say na only me notice am o. |
|
Celebrities › Re: Denrele Meets And Poses With His Doppelganger by ouzo1(m): 3:06pm On Nov 22, 2020 |
And none of them normal chai... they totographer try sorry photographer. |
Celebrities › Re: Ritualism? Is This The Reason Ned Nwoko Keeps Marrying New Young Wives? by ouzo1(m): 1:01pm On Nov 22, 2020 |
Why we dey always feel say our fellow country person wealth no pure? but we no dey doubt foreigners own. |
Romance › Re: Between This Couple Arguing On Cooking Food At Home Or Buying Food Outside by ouzo1(m): 12:37pm On Nov 22, 2020 |
"Give me money make I go buy food", that line funny me die.
Carohantas dey worry pass that woman but I love dey way she dey love me afterwards.
|
Celebrities › Re: Blackface Blasts 2Face; Clashes With Sound Sultan Over Death Of 2Face's Driver by ouzo1(m): 11:46pm On Nov 21, 2020 |
Shame dey catch me for all this so called Celebrity Adults.. I lucky say I get matured mind pass plenty people.
|
|
Celebrities › Re: Pretty Mike Attends Williams Uchemba's Wedding With 6 Pregnant Women by ouzo1(m): 11:25pm On Nov 21, 2020 |
Shebi na Socialite be dey nickname wey bloggers dey give money miss road people kikikikikkikik hehehehehehehehehehe
|
Celebrities › Re: Meet Cleavage Baring Actress, Peju Johnson by ouzo1(m): 2:42pm On Nov 21, 2020 |
*Clears throat*
|
Celebrities › Re: Laycon Becomes The New Face Of Mentos Nigeria by ouzo1(m): 10:03pm On Nov 20, 2020 |
hahahahah this story remind me of Efe; Some people be say dem go make am star others say na Gulder,Some even talk say na legend.
Make I sit down dey look..naija people and ride along success ehn
|
Politics › Re: It’s Unfair Northern States Get VAT From Beer, Others –abiante, Reps Member by ouzo1(m): 9:34pm On Nov 20, 2020 |
Wahala for whoever go open beer parlor for North...Make una come open am for where real Gees dey, we go drink am live.
North get Hisbah while real Gees get Hisbar.
|
Celebrities › Re: Lady’s Shocking Reaction To Her Boyfriend’s Proposal On Her Birthday - Pics by ouzo1(m): 9:22pm On Nov 20, 2020 |
Hantas this could be us but Government dey owe me salary..... na only flower I fit buy.
|
Celebrities › Re: Throwback Photos Of A Man Passionately Kissing Young Erica Causes A Stir by ouzo1(m): 5:19pm On Nov 20, 2020 |
Op thunder will eventually fire you.
|
Politics › Re: Who Will Rescue The North? by ouzo1(m): 4:50pm On Nov 20, 2020 |
Jon Snow ... or Men of the midnight watch.
|
Politics › Re: 2023: Vote Us Out If You’re Tired Of Our Faces, Lawan Tells Nigerians by ouzo1(m): 4:20pm On Nov 20, 2020 |
Our vote don begin count again? cuz dey last time I check na dey highest rigger dey win
|
Celebrities › Re: “Advice Bobrisky before he fades” — Comedian, Gordons (Video) by ouzo1(m): 12:53pm On Nov 20, 2020 |
Trouble dey sleep yanga go dey wake am.. |
|