Romance › Re: Body Counts by ouzo1(m): 6:28pm On Nov 08, 2020 |
Badbunny: Omw you phucked a midget hahahahahaaa!
 Hahahaha I was not that lucky...dey half na abandoned project. |
Romance › Re: Body Counts by ouzo1(m): 5:51pm On Nov 08, 2020 |
3 and half |
Foreign Affairs › Re: It’s Too Early To Congratulate Biden - Obrador, Mexican President by ouzo1(m): 2:52pm On Nov 08, 2020 |
this election no sweet dis Righteousness Guy at all...Bros u and Trump dey attend same church?
|
Politics › Re: PDP: Jonathan’s Men Regroup For 2023 by ouzo1(m): 2:27pm On Nov 08, 2020 |
Person wey conduct free and fair elections deserve my vote 10 times..
Unlike one foreign affairs Chairman/Tourist.
make I jejely continue with my work joor.
|
Romance › Re: A Nigerian Prince Rented A New York Restaurant For A First Date With Now Wife by ouzo1(m): 1:55pm On Nov 08, 2020 |
If na nairaland Boys Like 0menka, pride for no let am keep quiet about him societal status..
na this kind talk u for hear;
0m; u sabi say my papa na king abi?
girl; no o I no sabi
0m;na king o and I be prince so no Bleep up o.
|
Politics › Re: "Only Social Media Massacre Took Place During The EndSARS Protest"— Lai Mohammed by ouzo1(m): 11:40am On Nov 08, 2020 |
na Hate speech be this o.
|
Romance › Re: Men Please ,stop Using Money To Buy Love.. by ouzo1(m): 9:49am On Nov 08, 2020 |
Use wetin u get to get wetin u want |
Christianity Etc › Re: 10 Things You Should Know About The Garden Of Eden by ouzo1(m): 9:45am On Nov 08, 2020 |
More like jungle of Eden.....those picture illustrations is no Garden but a jungle |
Celebrities › Re: Marry A Girl You Can Afford And Stop Saying Women Love Money” – Actress Chidinma by ouzo1(m): 1:01am On Nov 06, 2020 |
Chidinma abeg drop ur aza make I send u relief money.. |
Politics › Re: Sanwo-Olu: I Haven’t Bought An Official Car So I Can Reduce Cost Of Governance by ouzo1(m): 12:00am On Nov 06, 2020 |
e be like every politician for this country na comedian o....
Bros Sanwo lawuwo, e be u like say our IQ na dey same with lai mohammed own abi?
|
Food › Re: Today Is International Stout Day by ouzo1(m): 1:42pm On Nov 05, 2020 |
.
|
Romance › Re: The Sad Truth About Being A Man. by ouzo1(m): 12:23pm On Nov 05, 2020 |
Finally a true definition of a Man. |
Family › Re: See Snake Killed In Our Kitchen by ouzo1(m): 12:04pm On Nov 05, 2020 |
Another one. |
Fashion › Re: Meet Queen Joy Ebhodaghe, Nigeria's Rep at The Miss globe 2020 World Finals by ouzo1(m): 12:01pm On Nov 05, 2020 |
no be say I no wan support my own but mehn that Zimbawe Girl ...make I no talk
|
Politics › Re: President Buhari Praise Adaojo Victor's Tweet After Calling On Him by ouzo1(m): 11:25am On Nov 05, 2020 |
hahahahaha... Nigga say Buhari been get money before e enter Aso rock, Obgeni dat for english language na Impossible past tense.
|
Politics › Re: Adamu Garba Reacts To Dead Lawmaker Being Elected In US Election (photo) by ouzo1(m): 10:28am On Nov 05, 2020 |
finally dis one don make small sense.
|
Celebrities › Re: Nigerian Man Set Internet On Fire With New Engagement Photo by ouzo1(m): 9:26am On Nov 05, 2020 |
Money dey make romance very easy o, how una want make boys wey dey owe loan apps pull dis kind stunt?
|
Education › Re: DSS Shuts Abuja School, Sacks 140 Teachers Over Request For Better Welfare by ouzo1(m): 9:05am On Nov 05, 2020 |
One day monkey go enter market e no go return.
Dis Govt sha....all I know be say we go outlive dey Govt
|
Nairaland General › Re: The Last Person You Blocked On Social Media Committed What Offence? by ouzo1(m): 8:59am On Nov 05, 2020 |
Me no dey block people o, na gbajero eyes I dey take observe you.
|
Romance › Re: Man Takes Girlfriend On A Helicopter Ride To Propose To Her by ouzo1(m): 12:05am On Nov 04, 2020 |
hantas this could be us but ur wahala too plenty. |
Romance › Re: Men Are Mostly The Reason Why Women Bleach Their Skin by ouzo1(m): 10:52pm On Nov 03, 2020 |
na everything wey dey wrong with women una go attribute am to Men abi,see make I tell u something; whether black or pink na puna be our primary target not color of skin. |
Romance › Re: Amber Breena Luke, The Girl Who Tattooed Her Whole Body Including Her Eyes. by ouzo1(m): 10:26pm On Nov 03, 2020 |
dey babe get better gbotra o
|
Celebrities › Re: Kannywood Blacklists Rahama Sadau For Indecent Dressing (Photos) by ouzo1(m): 10:19pm On Nov 03, 2020 |
I don't see anything wrong with that dress. |
Politics › Re: Revealed: How NNPC's Staff Receive N357bn As Salary In One Year by ouzo1(m): 2:13am On Nov 02, 2020 |
357 billion for year? come o na NNPC dey service hell fire? ...
|
Romance › Re: See Cute Picture Of Newly Wedded Couple And Their Bride's Maid. by ouzo1(m): 10:56pm On Nov 01, 2020 |
yarimo: Attention ! all members of vaseline crew sambisa forest branch should report on this thread immediately. announcer chairman Reporting live Sir
|
Politics › Re: Abubakar Malami: This Government Is Determined To End Impunity by ouzo1(m): 10:43pm On Nov 01, 2020 |
bye bye to Yeye Government .
|
Romance › Re: This Video Healed My Broken Heart by ouzo1(m): 9:38pm On Nov 01, 2020 |
if dey video want make e make cripple waka,I no go stream am.
|
Celebrities › Re: Tiwa Savage Rocks Towel In Nude Photoshoot by ouzo1(m): 9:00pm On Nov 01, 2020 |
Vaseline crew do u copy? do u copy? potential soapy material insight over and out
|
Foreign Affairs › Re: Trump Salutes Soldiers Who Rescued An American Kidnapped In Nigeria by ouzo1(m): 7:31pm On Oct 31, 2020 |
I no go surprise if Buhari decide congratulate American for dey successful rescue.
Dey nigga dey that Clueless and Shameless
|
Politics › Re: We Can’t Walk Freely Again — Police by ouzo1(m): 5:21pm On Oct 31, 2020 |
Officer you say wetin?
|
Crime › Re: Resolved by ouzo1(m): 11:33am On Oct 31, 2020 |
M |
Romance › Re: Have You Ever Fall In Love With A Stranger by ouzo1(m): 11:50pm On Oct 30, 2020 |
debbydams: Hmmm, yes I gt tired of him nd I left..  Ilorin Girls Love no dey ever last..Why na?
|