Sports › Re: Sierra Leone: We Would Pity Super Eagles By Allowing Them Score One Goal by ouzo1(m): 1:04pm On Nov 15, 2020 |
longetivity: Na every country dey use naija catch cruise As in ba, see ordinary Sierra-Leone for back of house like this o... na only pictures Super Eagles sabi post for Social media.
|
|
Politics › Re: Dahiru Buba: People Now Mock Me For Trekking From Gombe To Abuja For Buhari by ouzo1(m): 4:40am On Nov 15, 2020 |
Trek go see am again, maybe this time him fit make am 20k...
Rubbish..All this kind talk dey irritate my blockus.
|
Crime › Re: Ex-first Bank Staff Sentenced To 98yrs In Prison For Stealing Bank’s N49m, $368, by ouzo1(m): 2:02am On Nov 15, 2020*. Modified: 9:48am On Nov 15, 2020 |
Make I follow suit.
She was Fashola guilty of having hushpuppied the bank.
|
Family › Re: To The Married; When Did You Know He/she Was The One For You? by ouzo1(m): 9:19pm On Nov 14, 2020 |
I never marry o...but mehn I dey see her face for everywhere I go, hear her voice for my dreams...las las na juju hantas do me |
Romance › Re: Meet 29 Years Old 'Muscle Goddess' (Photos) by ouzo1(m): 8:43pm On Nov 14, 2020 |
XXXXTENTACION: No be small thing. food don land for vaseline crew.  bros dis one pass us,make pomade crew come carry am.
|
Romance › Re: Meet 29 Years Old 'Muscle Goddess' (Photos) by ouzo1(m): 8:37pm On Nov 14, 2020 |
Vaseline crew right now.
|
Politics › Re: See Nigeria Home Made Rocket Vs Ethiopia Home Made Rocket.photos by ouzo1(m): 8:14pm On Nov 14, 2020 |
naija own na socket no be rocket
|
Romance › Re: See What Secondary Schools Girls Were Caught Doing by ouzo1(m): 7:38pm On Nov 14, 2020 |
fellow former bad boys,una still remember that our remix that year?
Monica keep on rocking/orobo keep on keep on dancing
|
Romance › Re: She Would Want More. by ouzo1(m): 7:35pm On Nov 14, 2020 |
preek dey charge anytime wey u see her but heart dey on low battery abi? |
Events › Re: Ginimbi Buried In A Versace Coffin (Photos) by ouzo1(m): 7:27pm On Nov 14, 2020 |
sapphiere: Where you go after life on Earth matters. O Lord my God, any wealth that will make me miss heaven don't give me. wetin e go profit u if u broke for earth still come miss heaven?
|
Politics › Re: Why Everyone Is So Proud Of Yoruba Leaders By Elliot Ugochukwu-uko by ouzo1(m): 7:20pm On Nov 14, 2020 |
Oga speak for yourself alone o.
na feel at home make visitor spoil remote.
|
Events › Re: Ginimbi Buried In A Versace Coffin (Photos) by ouzo1(m): 7:17pm On Nov 14, 2020 |
debbydams: All is vanity My Sister even hardship na Vanity ooooo. Farewell Versace lover. |
Politics › Re: The Long Arm Of The Law Will Soon Catch Up With Nnamdi Kanu - Shettima by ouzo1(m): 6:33pm On Nov 14, 2020 |
After dey nemesis don finish with Buhari and co why not..
First come first serve.
|
Politics › Re: EndSARS: We Are Unhappy Sanwo-Olu Denied Inviting Army - General Ahmed Taiwo by ouzo1(m): 6:28pm On Nov 14, 2020 |
Sanwo-Olu lies be like ponzi scheme, e no dey last.
|
Celebrities › Re: Laycon Responds To Lady Who Loves Him & Asked Him To Ignore Erica by ouzo1(m): 6:22pm On Nov 14, 2020 |
na who wear shoe know where e dey pain am.
|
Romance › Re: There Are No More Virgin Girls, A nairalander cries out! by ouzo1(m): 6:19pm On Nov 14, 2020 |
garbage in garbage out.
in other words, had it been u be virgin you for don find virgin.
|
Romance › Re: Promise Made, Promise Kept: How I'm Getting married to my Girlfriend Of 8years by ouzo1(m): 12:15am On Nov 13, 2020 |
Hantas this could be us but your problem be like bicycle, e no dey hard u start.
|
Romance › Re: Help! I tire for naija girls by ouzo1(m): 11:12pm On Nov 12, 2020 |
e be like mind ur business don hard pass physics these days o....mesef travel outside wannabe ,those gals fall my hand dem for gather beat u sef.
|
Politics › Re: Ginimbi’s Sister, Juliet Reveals How His Brother Wanted His Burial by ouzo1(m): 7:14pm On Nov 12, 2020 |
Weda big or small funeral,who don die don die.
kai oooo
|
Politics › Re: We Are Impressed With Sanwo-Olu’s Handling Of #EndSARS Protest – APC by ouzo1(m): 7:09pm On Nov 12, 2020 |
Arrant Nonsense.
|
Romance › Re: How Do You See This? by ouzo1(m): 7:04pm On Nov 12, 2020 |
she is talking out of experience sha..Make she calm down joor, Real niggars no go follow her papa footsteps .
|
Crime › Re: 10 Year Old Boy Arrested For Bursting Neighbors Tyre With Nail by ouzo1(m): 5:00pm On Nov 12, 2020 |
U seize ball dem burst ur tyre, equation balanced na..
wetin I no understand na why u jack dey boy like say him deflate ur destiny. |
Culture › Re: How Yoruba Kings Practiced Sex Slavery In Pre Colonial Days by ouzo1(m): 4:46pm On Nov 12, 2020 |
Only one you wan claim every puna, las las ur anger no fit unfuck dey fork wey don already fork
|
|
Car Talk › Re: Share Your Car Crash Experience While Sleeping. by ouzo1(m): 11:45pm On Nov 11, 2020 |
me never experience that one..my own na Grand Drunk Auto..GDA
|
Romance › Re: My G.f Vaginal Is Loose, Does It Mean She Is An Ex Olosho? by ouzo1(m): 11:41pm On Nov 11, 2020 |
Use screw driver tight am back na.
|
Crime › Re: Man Caught Making Incantations With Fetish Items At A Cemetery In Rivers State by ouzo1(m): 11:38pm On Nov 11, 2020 |
Na crime to talk to ur ancestors dis day abi? |
Romance › Re: Man Proposes To His Bedridden Girlfriend (Photos) by ouzo1(m): 10:38pm On Nov 11, 2020 |
J111333: All these grammar for this small thing? dey thing tire me. |
Romance › Re: I Caught My Husband Cheating On Me Several Times! by ouzo1(m): 11:56pm On Nov 10, 2020*. Modified: 8:07am On Nov 11, 2020 |
Op dat picture wey u upload up there, na black and white be dey Man own?
|
Autos › Re: Would You Buy This 200k Toy Car For Your Child? by ouzo1(m): 7:11pm On Nov 08, 2020 |
with dey way things hard for this country right now, I no go use that kind amount....
dey pikin better ready join him mates play koso. |
Celebrities › Re: Fire Guts Governor Ajimobi Wife’s Grandex Supermarket At Ibadan (VIDEO by ouzo1(m): 6:30pm On Nov 08, 2020 |
na who wear cloth dey put hand for pocket o. |