Romance › Re: See The Curvy Ghanaian Police Breaking The Internet by ouzo1(m): 5:42pm On Nov 19, 2020 |
yarimo: you are that is why I didn't bother to called emergency meeting on this thread for my branch members. with branch of the crew are you from ? I am the chairman vaseline crew sambisa forest branch Gusau Branch,Samaru ward precisely ...Also dey chairman there . |
Nairaland General › Re: See The Fish My Neighbour Just Caught. by ouzo1(m): 3:28pm On Nov 19, 2020 |
Fugu alias puffer fish |
Politics › Re: Wakeup Sleepy Buhari by ouzo1(m): 2:58pm On Nov 19, 2020 |
If Buhari understand anything here make I die...
him go soon wake up say him order dey naira make e rise .
|
Romance › Re: See The Curvy Ghanaian Police Breaking The Internet by ouzo1(m): 2:51pm On Nov 19, 2020 |
Don't Insult us (vaseline crew) please.. Drop content wey worth our Vaseline and time no be all this Shina Rambo pics.
|
Politics › Re: Goodluck Jonathan Congratulates Ngozi Okonjo Iweala by ouzo1(m): 2:47pm On Nov 19, 2020 |
You can't just hate this Man, him maturity na another level...
|
Celebrities › Re: Zlatan Ibile Shows "Palliative" Dance Moves by ouzo1(m): 2:42pm On Nov 19, 2020 |
Zlatan abeg change dealer, this him current supply no match you.
|
Crime › Re: See Photos Of Atiku Abubakar’s Mansion Sold For $2.95 Million Dollars by ouzo1(m): 2:37pm On Nov 19, 2020 |
Op why u come post am for crime section na?
|
Romance › Re: A Lady Showcasing Her Flexibility At The Gym. by ouzo1(m): 1:41pm On Nov 19, 2020 |
Hantas this could be us but you prefer to chop kilishi and drink holandia for night.
Anyway I Love u like that whether fat tommy or 3packs,I go still die on top your matter.
|
Crime › Re: Between Piggyvest, Access Bank And The Hacker by ouzo1(m): 1:24pm On Nov 19, 2020 |
your PiggyVest acc is compromised, Someone or group of persons don get access to ur details through Piggy.. report EFCC too like that guy up talk. |
Romance › Re: I HATE Love(my Story) by ouzo1(m): 12:48pm On Nov 19, 2020 |
Haters have arrived.
|
Politics › Re: Resign Over Lekki Shooting Cover-up, CNPP Tells Buhari, Buratai, NBC by ouzo1(m): 2:41am On Nov 19, 2020*. Modified: 2:57am On Nov 19, 2020 |
.
|
Crime › Re: Security Guard Shot Dead As Governor Okowa’s Aide Escapes Assassination by ouzo1(m): 9:15pm On Nov 18, 2020 |
tellwisdom: Because na him dem find come, no be the children..
So the foolish man has no way of attacking intruders? No single way deviated to strike on any intruder?? Aturu bros e no mean na, shebi dem shoot him gateman,what if? make I no complete am... |
Crime › Re: Security Guard Shot Dead As Governor Okowa’s Aide Escapes Assassination by ouzo1(m): 8:47pm On Nov 18, 2020 |
Wait o, him run leave him children? |
Career › Re: Sex-for-passport: Nigerian Embassy In Germany Suspends Staff Member by ouzo1(m): 7:54pm On Nov 18, 2020 |
Puna dey really put yeye men for trouble. *hisses* |
Romance › Re: My Girlfriend Has A Star And Butterfly Tattoo And Waist Beads by ouzo1(m): 7:11pm On Nov 16, 2020 |
Give me her number ..I wan check something |
Politics › Re: EndSARS: Sanwo-Olu Hosts Launch Of Rebuild lagos Trust Fund by ouzo1(m): 6:04pm On Nov 16, 2020 |
for ur mind u think say u sharp abi Governor.
nigga still wan cash out with all dey fvck ups wey him do.
Sir las las u re shameless.
|
Politics › Re: PDP Is The Best Friend Nigeria Could Have - Atiku Says by ouzo1(m): 4:15pm On Nov 16, 2020 |
thunder will eventually fire you Guys and APC combined.
|
Romance › Re: “dating A Nigerian Girl Is Like Taking Care Of An Orp.han” — Man Reveals by ouzo1(m): 4:04pm On Nov 16, 2020 |
Stale ..
After all this talk, dey nigga go still go love up..make una kukuma adjust to fit into dey orphanage home management. |
Celebrities › Re: Davido Spends Millions As He Takes Imade On Jewelry Shopping by ouzo1(m): 3:21pm On Nov 16, 2020 |
na Vanity crew I dey pity, dem go talk tire today.
Wetin concern High man like me.
|
Crime › Re: Reason Why Married Man Set Himself And Side Chic Ablaze In Benue Uncovered by ouzo1(m): 2:54pm On Nov 16, 2020 |
Married Man for that matter, Tse bagu wherever u dey na automatic nyash I dey subcribe for u.
Thank Jah dey Girl no die..selfish preek.
|
Sports › Re: Osi Umenyiora Celebrates His 39th Birthday Today by ouzo1(m): 9:28am On Nov 16, 2020 |
starbuck: Has their father been buried ndị ogbunike?
We never hear how he was transited to the underworld Undertaker weldone. |
Business › Re: RIGHTEOUSNESS: See A Fuel Station Still Sells At Old Price because its Old Stock by ouzo1(m): 8:21am On Nov 16, 2020 |
Op thank u for dey advert.. no be only Bovas na Bovi |
Romance › Re: Young Nigerian Couple Celebrate Marriage Anniversary In Style (photos) by ouzo1(m): 8:13am On Nov 16, 2020 |
Op where dey young couple? Guy wey get white moustache no be Pikin O
Congrats.
|
Culture › Re: Do Your Children Or Children In Your Family Speak Their Tribal Language? by ouzo1(m): 10:03pm On Nov 15, 2020 |
No o na swahili and patwah....
|
Celebrities › Re: Videos And Photos From Williams Uchemba's Traditional Marriage. by ouzo1(m): 9:31pm On Nov 15, 2020 |
Hantas see wetin ur plenty wahala dey cause abi, even Willie don first me marry..Chai
Congrats Willie
|
Romance › Re: Pls Help, She's A Beast! by ouzo1(m): 6:26pm On Nov 15, 2020 |
Davash222: You dey do formal introduction for ashawo from Tinder? dey guy matter tire me, him even dey ask after dey Girl parents...
|
Politics › Re: TIMELINE: From Denial To Blame Game — Army & Lagos Govt Spat On Lekki Shooting by ouzo1(m): 3:41pm On Nov 15, 2020 |
na wetin dey happen when u give mumu people power be that. |
Politics › Re: Whom Do YOU Want To Take Over Aso Rock In 2023? by ouzo1(m): 3:39pm On Nov 15, 2020 |
Aside this 3 self centered people;Atiku,Tinubu and Nasir Hell fire anybody will do |
Jokes Etc › Re: Which Wealth Status Do You Belong To? by ouzo1(m): 3:35pm On Nov 15, 2020 |
na Omo stage hold me ooo. |
Christianity Etc › Re: Social Media Users Drag Pope After Liking A Naked Picture On Instagram (Pixs) by ouzo1(m): 2:51pm On Nov 15, 2020 |
Vaseline crew. make we go check out wetin Pope too endorse.
|
Pets › Re: See My Monitor Lizards, It Was Very Small Now It's Getting Bigger (photos) by ouzo1(m): 2:48pm On Nov 15, 2020 |
correct nigga wey dey groom him own palliatives. |
Romance › Re: According To Your Ex What's Wrong With You? by ouzo1(m): 2:42pm On Nov 15, 2020 |
She talk say I too dey drink...
Funny enough na only 6 bottles of vodka I dey drink daily. |