Oziddy's Posts
Nairaland Forum › Oziddy's Profile › Oziddy's Posts
She only needs to pray....daz all |
Dat one na small tin, the time wey i dey bony for rivers state, my friends for dat area na real fish dem be, dat tym if dem steal dia papa money, na river dem dey go hide for days, wit no oxygen, dey survive up to a year underneath. 31st Dec-1st Jan. ![]() |
Jeez, NELSON MABIDA MANDELA. |
And iam seriously shading tears, for so any reasons. RIP my luvly cutties. When will accidents stop occuring in Ogbor Hill? |
Racism is not only the dicrimination of whites by blacks, or vice versa, but it also includes this, when you buy tin beaverages (e.g Milk and Chocolate), more consumption of Milk takes place, it occurs that we prefer more intake of milk than chocolate during any kind of mixture, therefore arousing the believe that milk attracts more attention than chocolates, this, in its own way, may be regarded as a form of racism, this is vast in our secondary schools, for those boarding in school domitory, which i experienced myself, and i believe it is still happening over there, now my questions goes this way. 1. Is it that milk has more taste than chocolates? 2. Is it that the white man, being the fore-manufacturer of milk, intentionally made it white so it can incline discrimination, knowing fully well that it tastes better than choco? As some answers in question number 1 may suggest. 3. Have you ever finished your choco before milk? And how challenging was it? 4. Some parents do purchse 2 tins of milk over a tin of chocolate for their children in school, even at home, are they indirectly promoting this form of racism? 5. Is this in any way a form of racism? If yes, then how do we classify it in order or racisms? for me, i classify it as a longer-throatal racism. Thank you house, you may now answer the questions. ![]() |
nice one |
it shall be well with dem all. |
After the strike, Igbo babes will be back with kids bearing names like: Asuudiegwu, Asuunyere, Asuuemeka, Kosisoasuu, Asuumefuna, Asuunenyenwa, Onyemasuu, Somtoasuu, Asuunachimso, Asuugeli, Asuunachi, Chibuasuu, Asuudumebi, Asuumadina, Asuuka, Asuumamanda, Chijiasuu, aNd lots more. Lmfao, add urs biko, no be we do am. ![]() |
paid protest......smh.....wetin market women sabi for politricks?i no blame dem as dem lie down dia shaa, beta trailer neva use speed approach dat road.....inshort....Akpan gimme my trailer car keys, nonsense. |
i love Ngige but i hate his party. |
La Rochelle: Celine Dion's "My heart will go on" and "To love you more"i wish i could like this post twice. |
yes |
cute |
Juliedora79:my dear u neva evn see anytin, my parents are cops, nd dey ar yet to state dia own instructions. lol |
nice one, but meanwhile, my birthday sms to ma bro today, hit or miss? Ure nw 19, ure no longa a bby, u dnt av to cry again wen som1 hits u, no one will hav d urge 2 carry u to bed wen u sleep off at the couch, cos ure no longer a baby, wen i shake my fwendz wit 1 hand, u shake den wit one hand too,no mor double-hand shaking, cos ure nw a grown up, ure nw old enof to invite ur girlfriends ova, wen dey com, i'll giv u space, but dnt 4get 2 use condoms cos if u apun to get any of em pregnant, ure screwed 4 life, because na dt tym u go no hw much pampers daiper nd ABC peak milk dey cost for market, wen i invite ma babes ova, dnt boda calling dem aunty again, call dem by dia names, if u get involved in a fight out dia, nd get beaten, dnt evn boda coming home to report, fyt by urself, ure nw a man, wen u get a tough assingnment to solve, do it urself, cos ure nw a man, no mor Cartoon network nd nickelodeon channel, ure no longa a baby, nd lastly, dnt 4get to gimme d respect i deserve, cos ure stil ma bby broda. Luv u. Happy Birthday, dear brother. Mor yrs awaits u, Amen. |
Ure nw 19, ure no longa a bby, u dnt av to cry again wen som1 hits u, no one will hav d urge 2 carry u to bed wen u sleep off at the couch, cos ure no longer a baby, wen i shake my fwendz wit 1 hand, u shake den wit one hand too,no mor double-hand shaking, cos ure nw a grown up, ure nw old enof to invite ur girlfriends ova, wen dey com, i'll giv u space, but dnt 4get 2 use condoms cos if u apun to get any of em pregnant, ure screwed 4 life, because na dt tym u go no hw much pampers daiper nd ABC peak milk dey cost for market, wen i invite ma babes ova, dnt boda calling dem aunty again, call dem by dia names, if u get involved in a fight out dia, nd get beaten, dnt evn boda coming home to report, fyt by urself, ure nw a man, wen u get a tough assingnment to solve, do it urself, cos ure nw a man, no mor Cartoon network nd nickelodeon channel, ure no longa a baby, nd lastly, dnt 4get to gimme d respect i deserve, cos ure stil ma bby broda. Luv u. Happy Birthday, dear brother. Mor yrs awaits u, Amen. |
lol, una no go kill me for this post.ooo |
Goldenheart: This is so disgusting.a golden heart will treat issues with ease, a golden heart wudnt harm, where is the goldenheart? |
Suzie 0.:lol, suzie |
Sard:lwkmd, akam di ocha.ooo, |
Sard:lol, dis nairalanders no dey disappoint at all |
. |
The worst rumor,,,dat was wen naija bloggers remembered me, dey were like, oziddy stayed up to two weeks without taking his bath, click here to smell armpit..... |
wetin dem find go there? |
we don winn |
buh wait a min, dat tin no dey heavy her?...em jst asking. |
my grandmother's hands would av been strong enough to make dis boi feel pain, i rememba wen we dey small, if we play ball dislocate any part or our legs, we don finish b dat, wen we com bak frm field, injured, we go pretend as if notin apund, if u dare leap, grandma go no say u get injury. Nd mistakingly she catches u leapin, she'll b like, Oziddy wt apund to u, dem em like, grandma, em reharsing a drama role, i'll be potraying a one-legged man in skul drama,nd she hates it wen we lie, now she goes like dis, ok jst com closer, lemme apply a ROBB custume to make it look real, nd she grabs me, folds me wit her two strong legs, work don finish be dat, if u dey outside our house, na so so helpless shouts of agony u go dey hear, i could rememba my cousins laffin at me tru d windows, den i'll be like, grandma Robinson is injured too, even victor nd chizzy, she go kip ear like say she no hear, den for nyt, she go enta our room com grab the remaining of us dt escaped, den person wey dey outside go dey hear voices of 2 or 3 bois crying, nd D oda one laffing(me). R.I.P mama Mary Johnson, me miss you. Nd we love you. 13 yrs gone, still like its yesterday. |
, |
in Orezi's Voice, 'what is the need'? |

Chai!.....All dis instructions just to wish him a happy birthday?
Before reporting her to the parents.
