Papine's Posts
Nairaland Forum › Papine's Profile › Papine's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 35 pages)
hmmmm, still thinking, can i go and think about it? thank u. |
gossip at the highest level,,,,,,hmmmmmmmm |
ma ma no give ur pikin, my pikin oooooooooo Lolabbey: |
na u see am? |
![]() una don see cat back before ?//// |
![]() If you say it's possible, for one to be just friend, you migth be rigth in your own view, Relationships is ENDURING and friendship is like a class, any crack and the mark will be there forever, so what i am saying is this, if you want to be justfriends, ( no let devil push you, ) |
i no dey there oooo |
Studio CFR:guy how the tin they do you now ? ![]() sweetliet:wakapass, close ur eyes, u till they see the thread? tytylayor:u sure ? papilonow link=topic=216377.msg3921437#msg3921437 |
come @studio cfr , and @studio 4sumtin i can't remember una relate ? abeg make una no take groundnut cover take park soup go, abeg |
i don old oooooooooooooooooo i want to dey recruit new comers oooooooo |
away4real:you sure say you go school ? cos, ![]() |
oga, na dem get their mouth ![]() i no see you i tried you number it's was not reachable, abi you dey untop of sumtin that time, ? hmmmmmmm. ![]() |
I am a customer of love and i need to be treaded fairly, **i want too love and too be loved back, *** And if you don't have a good customer service, that will make me come back for more, then i think you should just close up, BECAUSE CUSTOMERS ARE ALWAYS RIGTH |
hmmmmmmmmmm let me c , 1, 2 3 4 5 6 , can i still continue cos the list is endless, |
HAVE YOU EVER HAD, I WANT YOU TOO BE MY BEST FRIEND NO EMOTIONS ATTACHED |
applicant, you go good inside zooo, |
Lolabbey: i tell you say na alligator teeth i get ? |
sylve11:guy i am perfect ![]() |
ABEGOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO I NO GO FIT USE MY DI*K DO TOOTH PICK, AND I NOTICE SAY SOME PEOPLE LIKE TO DEY USE AM WELL WELL, ![]() ![]() |
good:ogood goodyou are doing great, ![]() |
gud day, ladies and gentlemen ![]() |
Studio CFR:see studio of yesterday , don become studio Charlie father romeo, wander shall never finish ![]() |
for were, never happy ooooooo the real judge don come, ten years with hard labor you go get ![]() |
Studio CFR:make una shut ole ole ole ole ooooooooooo |
papilonow:sir, you don see were dem they catch air before, the hot water self, if dem pure am for my yansh, the water self go dey hot more more ![]() sir, i dey , were we go take see ![]() |
ABEGOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO I NO GO FIT WEAR AN-GA-RA. GO MOON OOOOOOOOOOOOO ![]() my Taylor say the cloth no go fit me at all, but you fit try am, jus no say na astro, an-ga-ra. go be your name , ![]() |
sorry i no know say dat your apolo never go |
sub ![]() |
Ben20001:Dats to show you that I am a ti-pi-cal nija person……… Becos 1. we no dey keep our promise 2. we dey talk wetin wey, no go happen… 3. we no dey get patience …… everybody wan blow (BIG BOY). No be situation make crayfish blend, na the condition wey them put tam………. So my friend, no be my fault……, For example see OBJ…….eigth year……, he say he go give us electricity ……sometin wey e no say no go happen…, but this man still promise… BUT papine uncensored as not end……, I jus put some security into the tin…… make some body no go attack me for road…, But it definitely not on nairaland anymore……. ‘’ I am still coming…. I never reach…… I dey road…, ![]() |
sylve11: ![]() not now may be later |
aaaaaaaaaaaaahhhhhhhh kai kai my body ooooooooo anybody don sleep untop pin for here before, ![]() no be small tin ooo |
![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 35 pages)
?////
)

good