Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 8:32pm On May 20, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 8:26pm On May 20, 2009 |
no now person go mad reach , e no fit mad pass bar beach water, ,,
so level the thin
ten goldd medal for madness no be small tin |
Romance › Re: Can A Man And A Woman Be '' Just Friends''? by papine(op): 8:15pm On May 20, 2009 |
oluwafemi113: for me is not possible  |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 8:08pm On May 20, 2009 |
sylve11: benskido and daniski how una dey?  hmmmm starting from you , wetin you they talk self  you put hot po-to-to-toes for mouth  |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 7:59pm On May 20, 2009 |
wetin i don miss   |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 7:53pm On May 20, 2009 |
Lolabbey: who i beat ,and who body dey pain? every body  |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 9:26pm On May 18, 2009 |
ABEG OOOOOOOOOOOOOOOOOO I NO GO FIT USE HELICOPTER PURSUE ANT oooooooooooooooooooooo but na the thing wey dem dey do for niger delta be dat sah bi  |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 9:13pm On May 18, 2009 |
ABEGIIIIIII STOP IT ,  |
Romance › Re: Can A Man And A Woman Be '' Just Friends''? by papine(op): 5:22pm On May 15, 2009 |
hmmmm well, still not , |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 4:44pm On May 15, 2009 |
abeg ooooooooooooooooooooooo
i no go fit use my teeth comot nail for railway line
i don reppppppp
talk your own |
Romance › Re: Can A Man And A Woman Be '' Just Friends''? by papine(op): 4:24pm On May 15, 2009 |
JJYOU: this is still going? yea it is any pro,  |
Romance › Re: Can A Man And A Woman Be '' Just Friends''? by papine(op): 4:12pm On May 15, 2009 |
charminme: @Poster it is obvious u cant do it @ topic Yes it is sure possible only IF they dont have the mind of taking their friendship further not even after people believe ur best friend will be the best spouse you are very right i cant, you will be tempted , |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 3:51pm On May 15, 2009 |
ok im back, wetin i don missed  |
Romance › Re: Can A Man And A Woman Be '' Just Friends''? by papine(op): 11:47am On May 14, 2009 |
it will be nice if the two of you are not seeing (eye ball too eye ball) it helps  |
Romance › Re: Can A Man And A Woman Be '' Just Friends''? by papine(op): 11:43am On May 14, 2009 |
khanye: it's impossible! i agree with you  Ben20001: sure it is. i don't agree with you  |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 11:39am On May 14, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 2:56pm On May 12, 2009 |
dani , you don treat that guy fu*k up for me ?,
because photocopy do easy now ooooooo |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 2:52pm On May 12, 2009 |
ur eyes clear 2 day, ebi like say u never take that thin wey u dey take  |
Romance › Re: Can A Man And A Woman Be '' Just Friends''? by papine(op): 2:49pm On May 12, 2009 |
IS THERE ANYTHING ''LIKE JUST FRIENDS'' ? LET ME REMIND YOU HERE THAT '' JUST FRIENDS'' MEANS 1 Cry NO SEX 2  NO PASSION FOR EACH ORDER 3  NO LUST 4  NO SECRET DREAMS AND DESIRES :oFROM MY OWN POINT OF VIEW, IT IS VERY DIFFICULT FOR A MAN AND A WOMAN TO BE JUST FRIENDS, PARTICULARLY IF THEY WERE ONCE LOVERS OR WHAT DO YOU THINK. |
Jokes Etc › Re: Coming Soon ! **papine Uncensored** by papine(op): 2:43pm On May 12, 2009 |
blissieng: what's dis abt? is about me, the real me in pictures , not the abeg ooooooo part any question? |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 2:37pm On May 12, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by papine(m): 3:47pm On May 11, 2009 |
as ui big reach you never marry ?  |
Jokes Etc › Re: Coming Soon ! **papine Uncensored** by papine(op): 3:41pm On May 11, 2009 |
somebody fit go do like me , look out oooooooo,
piracy do enter nairaland, |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 3:38pm On May 11, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 3:34pm On May 11, 2009 |
 dan  tugbasky: I nofit use pepper water wash face and i no fit dig foundation inside well copy right law no dey for nairaland ? dis guy don they chop more than me ooooooooooooooooo c piracy in the making, the guy even get heart, comot for alaba, com nairaland na wa oooooo  |
Jokes Etc › Re: Coming Soon ! **papine Uncensored** by papine(op): 3:28pm On May 11, 2009 |
it's Friday, jus relaxs,
ok, don't rush |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 3:11pm On May 11, 2009 |
 not feeling too well if you see am na u sabi |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 4:09pm On May 08, 2009 |
;d |
Jokes Etc › Re: Dickele Male Got The Appointment As New Gov. Of Central Bank by papine(m): 3:08pm On May 08, 2009 |
Gov, to the cleaners or what ?  make it clear, |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(op): 3:05pm On May 08, 2009 |
Ben20001: papine is back wetin dey do this one |
Jokes Etc › Re: Coming Soon ! **papine Uncensored** by papine(op): 3:03pm On May 08, 2009 |
@ ben, hmmmmmmmmmmmmmm no comment for now you never can tell what he's up towell no comment sha, |
Jokes Etc › Re: Coming Soon ! **papine Uncensored** by papine(op): 3:01pm On May 08, 2009 |
@ papilonow
the time wey you see me na marks i wear ooooooo
make you no go think say na my face you see, |